Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 169 170 171 172 173 174 175 176 177 (of 374 pages)
holuwatobhy:God forbid .Our son nor go join that thuggish club.MAN U straight ![]() |
Go back to sleep .Bring the trophy for baba Daura. nd shame dem wailers ![]() |
Yes. *grab vickyrotex ![]() |
U wan make I go sleep for office tomorrow?God pass una . VickyRotex: gud nite ![]() |
![]() IYANGBALI: VickyRotex bia. come carry ya partner go home .I wan sleep,tomorrow nah Monday ![]() |
Chased by custom or Niagra police ![]() |
Make una free hinwazaka.He. Doesn't understand himself.His brain don knock out. @ OP,the beautiful girl will surely walk back home.he that keepth her will not sleep.There shall be NO LOSS. Hope she nor offend her papa wey she take runaway? |
How I wish u are Aki/pawpaw |
Tonyebarcanista,bia com see ur pal. hinwazaka:Stop wasting ur time with prostitute,AIDS nor dey show for face ![]() |
.E be Tonyebarcanista man Friday.They are bunch of confused/confusionist pipu.leave the Igbos . oderemo: ![]() |
Dis one isn't ur typical 500'/1000k prostitute.She is a mother with honor not those hopeless,useless,worthless dogs of the nite. hinwazaka: |
God says nobody knw the time/season. I dnt believe in man report. |
Nah space wagon.It is not a new thing in Nija nah.Probably the passengers @ the back seat are as big as hippo. |
She nor use watercolor decorate her face to look like masquerade.Woman of substance are rare to find.Kudos to mama .And that VIckyrotex wey dey do shakara/threatened me here .God dey watch U ![]() |
Osarentin ![]() |
She is still beautiful elegant. Spotless, no tattoo, no cowbell ring in her nostril . |
Pdpagans are blind bat. What do u expect from that mushroom party/cavemen pipu that reason from their an us ?Thank God,we flushed them down the sewage .PDP is dead ![]() |
We nor want the specialist in failure. Make he carry his winch wand go Otuoke UTD ![]() |
.is he behind Chelsea downfall .Think the man said that he no go predict football result again ![]() |
A oni ku iku ojiji....ay we not die untimely.Mercy LORD ![]() |
. |
How I nor go knw wen IYANgbali nah ur regular supplier. VickyRotex:Abeg chop and forget that ogogoro team |
Whether u date ur course mate or not,people go stare,talk about it anyhow.Does that bother U ? Nah them get their mouth.Nothing do u jare |
Wetin we do u wey we go kip off Nah dodan barrack be dis abi .Vickyrotex com see ooo |
. [quote author=VickyRotex post=39788335]No near this place! > I don buy ur favorite kilishi ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 169 170 171 172 173 174 175 176 177 (of 374 pages)
