Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 165 166 167 168 169 170 171 172 173 (of 373 pages)
Aminat508:Alhamudulai!Thanks to everybody. THANK TO GOD, TO HIM ALL THE PRAISE ND GRATITUDE |
Aminat508:queen Aminat508. How far about ayolight? I hear say she's living tonight.I dey happy |
Welcome on board oga "MAGNUS " abeg,beware of banana peel.Dnt drink tea outside biko . |
The owner nd the buyer played u.I dnt like those attitude.After they toss u and down only for those thieves'yes they are thieves to renege on/keeping AGREEMENT' to 'dash' u paltry 700k as if u beg him.Pathetic.Be bold,collect ur money sharp sharp BUT if dey prove stubborn,carry thei mata go ORISA SHRINE .useless pipu |
. Eddufy:welcome Minister of Likes/clown .Never a dull moment here.I dash U 1 like plus the 1 somebody dash U,make it 2 LIKES.Let see if u fit garner Ur 100 LIKES b4 12AM ![]() |
![]() |
. |
TonyeBarcanista com see dis white winch .My pipu,nah sleep I dey so,work dey tomorrow. ![]() |
Maradona u can't dribble us again. Nig of today is different to Nig of yesteryear. ![]() |
chillex8:ok.Thanks |
Bia .We nor chain them.Dey shud go back to where they come from >>>>>>>>>>>>>>>>Somalia /Sudan and Cameroon border is open for them. |
E go drive the moto go heaven so?Reckless man ![]() |
Prison dey hungry u so abi ? Nah the bus Wey Engr Segun Oni buy for EKITI KETE pipu u wan sell for 2m ? Chelsea BMW, dis poster is a rogue.seun,Lalasticlala,Afam4eva, make una come see dis pathetic thief ![]() |
TonyeBarcanista:The thing Wey Dokpesi go chop nor let am reason well.All those pipu dat chop jona money Don turn their back @ their benefito.Pa Clarke dem.Such is life. |
.TonyeBarcanista: .Abeg,direct dem to my shrine with a good horse whip (koboko ) |
Drchristian:he's playing u.nor mind am.Sorry e Don do biko. ![]() |
Drchristain/Menix,e don do.dis is uncalled for. menix: ![]() |
I dey behind u today.Those Igbos nor dey hear word. TonyeBarcanista: |
.Drchristian:DrChristian and Menix,abeg,e don do. .dis post isn't about una papa.Peace pls ![]() |
Tonyebarcanista is either here or there. He walk to/fro seeking who he go destroy. SeverusSnape:He's not saTANist,he's now a born again .Tonyebarcanista.I hail ooo |
Welcome.[quote author=QuotaSystem post=39886518][/quote] ![]() |
Nobody is anti IGBO and stopped them from going to Egypt/Somalia where they originated/migrate from.Not all IGBO identified with those miscreants/lunatics protesting.They shud carry their wahala go UN/ECOWAS than displaying their nuisance here.GOD BLESS NIG.GOD BLESS PMB .*Singing E KILO F'OMO ODE* |
If this girl was raped,may misfortune,blindness,sorrow be the portion of the rapist.Peace go elude the bastards ![]() |
. |
. egift:dem go soon land here.*Hide* ![]() |
Thank God,dis one nor hold Bible/Quaran like we dey do here to scam the gullible. ![]() |
Stay glue with Airtel biko.ETISALAT,GLO amd that useless MTN nah kalokalo network |
true talk.Make dem"IPAD" miscreants/fanatics catch u here.*Climb mango tree dey watch una* ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 165 166 167 168 169 170 171 172 173 (of 373 pages)
.
.useless pipu

.I nor say u should kiss her