Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 166 167 168 169 170 171 172 173 174 (of 374 pages)
Go and see ur doc to examine u..Ur joy joy joy is normal like dat.Dnt go and pump/recreate it.There’s solution to every problem. Seek medical help |
Cc:vickyrotex, prettythicksme.diddyydiva make una com see anoda one ![]() |
look like a poultry. May God help us in dis country ![]() |
Are u related to diddyydiva ? I want com pay for her dowry .*Bribe vickyrotex * |
VickyRotex wetin u dey find about ![]() |
What is the movie title ? MUMU-NI ![]() |
I pity Ben Bruce the twitter Senator |
U pipu will gladly do it but will com here to form.if una don lick their tomtom,wot stop una from washing the panties ![]() |
elopee3000:yes o.Noor bi dem tell WIKE and co to dey sleep. ![]() |
Sai TinUbu d man wey send Bode G g exile,make baba OBJ tear umbrella pipu card.I hail ooooo |
Beautiful mums |
They'll clear u but b4 then go to ur adnim/faculty and sort it out.Wish u well |
Aminat508:Alhamudulai!Thanks to everybody. THANK TO GOD, TO HIM ALL THE PRAISE ND GRATITUDE |
Aminat508:queen Aminat508. How far about ayolight? I hear say she's living tonight.I dey happy |
Welcome on board oga "MAGNUS " abeg,beware of banana peel.Dnt drink tea outside biko . |
The owner nd the buyer played u.I dnt like those attitude.After they toss u and down only for those thieves'yes they are thieves to renege on/keeping AGREEMENT' to 'dash' u paltry 700k as if u beg him.Pathetic.Be bold,collect ur money sharp sharp BUT if dey prove stubborn,carry thei mata go ORISA SHRINE .useless pipu |
. Eddufy:welcome Minister of Likes/clown .Never a dull moment here.I dash U 1 like plus the 1 somebody dash U,make it 2 LIKES.Let see if u fit garner Ur 100 LIKES b4 12AM ![]() |
![]() |
. |
TonyeBarcanista com see dis white winch .My pipu,nah sleep I dey so,work dey tomorrow. ![]() |
Maradona u can't dribble us again. Nig of today is different to Nig of yesteryear. ![]() |
chillex8:ok.Thanks |
Bia .We nor chain them.Dey shud go back to where they come from >>>>>>>>>>>>>>>>Somalia /Sudan and Cameroon border is open for them. |
E go drive the moto go heaven so?Reckless man ![]() |
Prison dey hungry u so abi ? Nah the bus Wey Engr Segun Oni buy for EKITI KETE pipu u wan sell for 2m ? Chelsea BMW, dis poster is a rogue.seun,Lalasticlala,Afam4eva, make una come see dis pathetic thief ![]() |
TonyeBarcanista:The thing Wey Dokpesi go chop nor let am reason well.All those pipu dat chop jona money Don turn their back @ their benefito.Pa Clarke dem.Such is life. |
.TonyeBarcanista: .Abeg,direct dem to my shrine with a good horse whip (koboko ) |
Drchristian:he's playing u.nor mind am.Sorry e Don do biko. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 166 167 168 169 170 171 172 173 174 (of 374 pages)

.I like mango.Tenk u vickyrotex, ur sister Don gree


You see am for me?
.useless pipu