Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 214 215 216 217 218 219 220 221 222 (of 373 pages)
Serves U right.u get what u order for.Must U ask Fatimoh to prepare corn bread for U wen U knw she's best in cooking Gbegiri(locust beans)soup plus amala ![]() |
If only their Oga can swear with Sango say he neva drive against traffic b4.Those Thugs kal LasMan shud thank ttheir star say nor bi Soldiers(OP MESA)ddey stopped. |
Trust nobody.Not afta reading about inspired Auto escapades wuruwuru/magomago deal,U can't but be wise/shine Ur eyes ![]() |
ABasi okonkon ![]() |
U wan wundjure Urself ? Chai!Chai! Eba dey sweet ooo |
According to JOnA 2015 PG 29,stealingis not corruption.To BarcanisaTAN,it is witch hunt.May we not see clueless govt again |
Price here pls Must we click one 'blocksport' b4 we see the price list ![]() |
Yes they are reaL.Go and buy Tennis canvas wey u go take waka sell Melicine .just go there first but if they ask U for money ,ust reverse ur footwagon and zoom outa the place.Wish U well ![]() |
Waste of money/time.U can look like Rolando,U can neva be like Rolando.Foolish one ![]() |
U well so ![]() |
In those days,they use leaf to covered their unclothedness.Nothing bad with their mode of worship cos they are ANIMALS family ![]() |
sheath u sword and embrace dialogue than war war .Hope those Chest beater will reason well. |
.BermudaTriangle:That one brain is infectedwith bird flu.They think/reason abnormal ![]() |
GOD Bless and Protect our gallant Soldiers.We now have Nig Army unlike in the past z00 man govt wey Dem soldiers go trowey their Khaki and pretend/act like a Mad man and escape to Cameroon.Sai BaBa Daura ![]() |
Those useless TANs clowns go start weeping/bleating now.Weldone baba Daura . |
A sign of good thing to come.NIG,E GO BETTER ![]() |
U have that specific car wey u wan sell/u knw somebody wey wan sell his own. DECOtech: |
Wickedness. Slice the throat of those sick bastards.remove their organs and Dash them to Labs for experiment. |
Sharp Sharp Man.No bIz as usual for itching fingers .With pipu like dis,Nig go beta |
I nor discourage am Ooo.Hope U'll helep am push am if the car develop epileptic issue on 3rd Mainland bridge ![]() .DECOtech:I nor wicked ![]() |
TANs Army of wailers,how market .BarcanisaTAN,Anonimi,make una com analysis dis |
there are many like dat in our citadel of learning.Sango go expose Dem one by one |
Wetin concern PMB with land mata for Lagos? |
Go and buy charging port urself.Take it to the Phone Engr to fix am for U @ least 700 Naira go sort it out.Wey the phone picture and where do u live |
Thank U 4 dis insight. Then,they'll never smile Aso rock Bicos they are their own enemy Flyoruboy: |
eYesore.No wonda,Ladipo/ojo market look filthy ![]() |
Forget that Ngige,saraki,atiku.If pMB can't vie for president in 2019,then nah OKOROCHA the cap fit.Case closed |
Dem pipu wey dey there now are more concern with money,more money.Taking pics with asewo on boat ride |
No oda persin fit do the Job than Atiku daughter abi ? All the money wey her papa looted nor do ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 214 215 216 217 218 219 220 221 222 (of 373 pages)



,ust reverse ur footwagon and zoom outa the place.Wish U well
.