Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 90 91 92 93 94 95 96 97 98 (of 373 pages)
Enuf of dis . |
Where do u reside Rexceedo:u sure will get ood one,but shine ur eyes |
Dat ipod police medical dr is a shameless liar ![]() |
To avoid Story,go to compue village nd buy.Biko,pay dem b4 u waka comot go inside ur car. ![]() |
Look like lapalapa,ifo,kuruna.I nor o skul .go see dokita |
U ae not ordinary human being . Nah joke oo,nor come capsure me @ midnite . Go to Gen Hospital and talk to a doc.Dnt resort to self help. |
I dey oo my sista modath: |
Look @ dem wasting Ondo state money to charter plane . OKE is our next Gov.If e vex U,Marina Wota dey there. ![]() |
Walk to any of thei office,et them on twitter,Fb not Whatsapp oooo(dis one are pathetic).try twitter/office,dey'll sort it out.Ndoh,sorry,pele ![]() |
Awon olosa,ole,gbewiri,gbe. Pawpaw.alatenuje,alailojuti,olopolo kukuru. . |
![]() |
Ur thunder go pass ova OKE. MaY thunder strike d rest. lobinche101: |
MaY God make a way / open door 4 U. Wish u aall d best/visa favour.aabeg let me knw wen u dey go canada,I wan send eko to my sugar mum vickyrotex .tenk u |
Jimoh remaain Pdp candidate.Shefiu is PDP chairman. OKE IS INCOMING GOV . Una can kill unaself ![]() |
. notoriousbabe: . |
this old rogue,thief get mouth. |
chiefobdk:Hey Lil man!I'm talking bout 94.Not sure if demand Don born u then.what is hating here? |
I know the dead trader nah ipooh yewts.They can do any biz as long as money is involved, no time.He acted dead and eventually dead.Yes!,God took his breath. The useless Pastor is probably from Edo.Those one nah sharp sharp wen it comes to fraud.God will not sleep |
trust those gala N lacasa boys from that side to dey Shity shity and dump their waste everywhere dey go ![]() |
No nid to Sack anYbodY. Wheat is now 2300,peak milk now 2100k etc.I support Buhari for his simplicity lifestyle not dis suffering,untold hardship Niagrans are facing now.Come 2019,we'll do the needful verygudbadguy: |
fistonati: |
But jibiti or woteva his name sabi dub/pad .All of una bi thieves . ATIKU is wasting his time. We don't want yester-year pipu. We want 45-60 years old vibrant men/wom |
Waiting for OKE victory dance on Sunday ![]() |
Where did I abuse/insult u?corneli83: U mean dis thing can fly for 2.1 mila .Wish u well. |
Nah dem sabi .My own bi say OKE IS OUR NEXT GOV>>>>>>>>>>Alagbaka straight >>>>. OKE IS OK. OKE IS SURE .Anybody wey dey vex can take a dive into leventis/Marina water.GOD nor go vex ![]() |
2.1 milla for dis thing ? U try ![]() |
Those lastman excess is too much.Thank God dey nor give dem gun,their own go pass police. If u neva jam dem 4 roadnu won't understand. |
It's good to bash/insult her/make noise here.But if she open her legs/spread it wide,una pervert go pluck/swim in . |
can't forget the kind noise dat shoe make while I wan take French leave outa lecture room back then . Those Aba made shoes sole nor bi here |
Awon okija juju don inject him . SEUN OSEWA hope u are reading this.There are principality/power(FORCE OF DARKNESS) If u still insist dat Witches no exist,nah u sabi |
IT IS WELL with U |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 90 91 92 93 94 95 96 97 98 (of 373 pages)
.
.go see dokita
. Nah joke oo,nor come capsure me @ midnite
.. make hep u small.... arijenidimadaru, olojukokoro, alainitelorun oku igbe... 
