Elijah24's Posts
Nairaland Forum › Elijah24's Profile › Elijah24's Posts
Smh for Nigeria |
Make efcc go arrest am say na fraudster naaa Nice one bro |
Na all dis one na buhari de see de make d guy wan finish us with infinity taxation |
This is tuberculosis naaa no b everybody dem de share kpo with cos a carrier of d bacteria will easily transmit itwen u share smoke with dem...if u must smoke smoke clean my opinion sha |
Wat do u expect d president de break law by disobeying court ruling na come small padlock sars no go break �make una enjoy una buhari oooo jonathan too weak abeg�������� |
Joshmodest:Atleast he kids de ball yankee on a stead can u say dat about wizbaby wen no de fit pay child support ode like u |
Ode of a president |
Android will always be android no matter the modificationssssssssss |
abdulaz:I de tell u bro,he knows the money is there all he needed was the FMT to get it out ...kaaaiii kpokpo oga na highest scammer na to collect fmt from idris ooo d guy get brain i swear perfect timing to collect d money |
Stupid man,u ll kip losing as long as david luiz is your preferred choice in defense ...always guilty of ball watching |
Make dem sell dis country to isreal abeg |
I still wonder why lagos state is not thinking of developing subway system... Just asking though���� |
Now i hope u all see d democrat i gej.... Nigeria is gone |
Jamiubond009:Bros u killed it i swear.. Best comment so far ���� |
troublemakea:Then u too shud b dead cos one way or the other u hv cheated or lied... Ur examz, ur relationship, in an interview if u hav gone for any at all etc bro dont judge ook |
webbro007:This guy u are so dumb, daft and a waste of sexual intercourse... How many u don tro OVB? IDIOT is ur surname |
Seenyo:so u join people wen put us for here so abi... Who are u voting for dis time around... Abeg correct the previous mistake welll next year ooo abeg |
uyplus:God bless u... This is enuf to kick d idiot buhari out in 2019... How do u xplain paying more for subsidy and yet the retail price is up from 97 to 145, it also becomes scarce anytime christains are celebrating anythin.. But if muslims are prepin for mecca de order cbn to sell forex at 200 to a dollar... It means dem know wetin dem de do and we will chase dem with our pvc come next general election... Hit the like if u are sending mr recession BUHARI to daura in 2019 |
popcykaylah:Popcykalah U must be sick... Na $2.1bn wen dem say dasuki share na dem still de root since ooo.... No worry wen baba go slow comot 2019 u go know where d $25bn nnpc contract money enter.. Cant wait to watch |
Agbaletu:. I come de wonder cos i heard that song wen i was in primary school |
Abeg make una leave my conte for me na...in conte we trust...atleast we have not been trophiless since he came wat is all dis na....chelsea board leave conte alone ok...you dont win all d time but conte has given us something to celebrate dis season also.europacup is not all that bad na...watching chelsea play is enough for me so guys i still prefer conte |
So for 4 years na to complete project wen jonathan start naim b ur oga achievement abi bashir? or another one de make u let us know oo,No p we will c who have d power in 2019. Operation get ur PVC |
Who b d person wen post this topic self,are u guys ok ?no wonder d naira is almost useless..400k glasses my foot,did she show u d receipt for the glass ...stop fooling urself,dis celebs will never buy dis things at such amount, so no go kill urself for nothing oooo...ask tonto dikeh to show u de receipt for the glasses or shut dis thread down abeg..show d naira some respect abeg...mainwhile go get ur pvc ooo we must vote this time so buhari will know we are not lazy |
We need Codeine joor to relax after the daily stress from buhari's APC |
Nice one,make dem go and continue their roger business with d devil |
90% of u guys are just commenting what u dont know about... |
why is 2019 so slow to come...gosh am so waiting to show dis stupid man that i am educated |
My own is thunder fire anybody that says buhari is good to nigerians...my pvc is waiting to b called to action in 2019...#returnbuhari2daura #showurPVC |
my bro that posted this topic God richly bless u , i was around that location on tuesday and u need to see d corruption and bribing taking place under that flyover by men of the NPF and Agberos, as for me ,Delta state does not have a governor so i dont know who is okowa, cos if we do , that place wont be like dat, uduaghan bad, but dis wont happen during his reign,truth is Okowa does not go round to see for himself he is afraid of coming to warri and the greedy PDP members in delta central will not tell him facts on ground, rather oga the state is progressing na dem de tell d mugu all d time cos of peanuts,abeg tell me how to post topics cos what i saw in warri on tuesday was so shocking, is SARS now to run after any car being driven by a young boy cos warri police wan finish person with stop and search oooooooooo, Wetin de happen,if u de delta and u never hear listen now ooo warri don cast via police ooo dem de harrass people base on phones and cars now ooo ,SARS shud be disbanded immediately, they are causing problems everywhere even in rivers state |
It was no joke in Abraka delta state this morning oooo ...I ll upload pics ....
|
Someone once said "after I leave office,Nigerians will know what they have been enjoying"..... Long live GEJ |
Fg oya activate...DSTV and MTN brase up for fines...for every nigerian that dies in S.A our FG gets paid in form of fines...so keep dying nigerians over there so govt can have more to steal and share back home.......before i close my eyes and open it all nigerians leave S.A now please |