NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:58pm On Sep 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:19pm On Sep 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:50am On Sep 15, 2015 |
bharkarh: no worry bout the money...I go sort everybody. U still fit carry people come. Money dey hungry me spend  Kikiki, I am a man of devil...I can't do bad baad tinz |
Business › Re: Daily Tennis Betting Pick/tips From The Tennis Doctor by elmisti(m): 10:33am On Sep 15, 2015 |
chimajii: As I said, 1s am Ready, I.e if am not kidding and paying the thread dust due to certain reasons or some folks acting foolish, then it's Game on!! Can't really work in an unhealthy environment. Hope I made u all greens. See u, some oda time. With 2 matches/3matches to go before this morning own wraps up. Most likely we'll have something for noon.... I can ONLY TRY.  Unhealthy environment!....peesika oo ( physika )...oya bring broom and disinfectant |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:06am On Sep 15, 2015 |
bharkarh: Mehn! The cold wey dey catch me dis morning no be here o...eyin guys, I dey go see my friends for sexuality. If kunle106 dan come,abeg help me tellam say I dey our usual spot ...dat guy dey do things. Heywire01, babatawa, elmisti, olami90, ademasta, chimanjii, donasere... Make I collect rooms down for una? All billz on me base on who I be. Choi, konji is a criminal....I give dossylvANUS my room. Dia |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:27am On Sep 15, 2015 |
dolafunmi: Been neck-deep in work lately.
lol.... hw you M good, hope work is. Sha not too stressful |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:26am On Sep 15, 2015 |
Good moRrow err1 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:56pm On Sep 14, 2015 |
bharkarh: I dan already do am, na female  Make Ogun kiss u dia.....aftr u cary out. Test u confam transgender, u com deymodify. Result ba |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:54pm On Sep 14, 2015 |
mobi18: soo good to be bck,was soo bizi i culdnt come around,buh naw im ere,,i actually did miss y'all... cc haywire01 , elmisti, babatawa, sanchez, peesika et odas Oya come to ma place let's discuss state issues |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:05pm On Sep 14, 2015 |
dossylvanus: What is sacred?
Mtcheww... Then it means my hand and tongue are sacred as well. Badth nigga....so ur. Hands and tongue. Perform sacred rituals. Too.....chimajii, u dig  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:59pm On Sep 14, 2015 |
dossylvanus: Lol OK
Point taken....
But we should stop being hypocritical. Its who we are, we can't change that ova nyt and its understandable why pple take words so. Mean nd personal...I blame guys most tym. For. Out of. Context comments too |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:52pm On Sep 14, 2015 |
chimajii: @elmisti hope u saw the picks? Besides seems am back to being serious  Will. Enter office 2mrw |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:51pm On Sep 14, 2015 |
chimajii: No mind that girl... english hard Lol, buh buzz me for watsap na, I wan enter office tomorow |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:47pm On Sep 14, 2015 |
donxab: U wise Ooo! When millennium page 2000 don dey approach, since wey boiz need property u no gree auction shares, now wey the value don dey fall u wan find escape route! all this pol. science guys sha  Kikiki, m only lookn to invest in some od bizness ni, plus I hate competitions and I don dey sight one guy wey dey bring. Packge com dis thread, so I dey hope say he go com buy the shares......and my last investment no boom as I expect.....plus physika new duties. No mke am function. Well for me |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:44pm On Sep 14, 2015 |
orogodoganyin: elmisti
haywire1
hilsocial
abeg, anybody fit help me find words wey fit go with nysc? as in like; black n white, love n pain etc Senseless service |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:42pm On Sep 14, 2015 |
dossylvanus: Wetin bad for there?
Is the vagina not part of the female body?
Mtcheww... Nigerians and their hush hush mentality. Kikiki, see biologist, be like say u no dey hia wen one babe. Wan decapitate chimajii because of nude/ unclad pishure abi....I no want any kasala cuz lyrics wey dey. My mouth ehn! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:58pm On Sep 14, 2015 |
dossylvanus: Lol. Fur where?
Go and do a vaginal swab test abeg. Kikiki no be my mouth em go hear. That |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:55pm On Sep 14, 2015 |
donxab: Lols I dey find summary for 75 pages ooo Wia u enter. Ll. Dis tym |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:47pm On Sep 14, 2015 |
Harinholar: .....#weed@work# Make I. Hear, come let barkarh and dossylvANUS do. Gender. Test. For you.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:45pm On Sep 14, 2015 |
dolafunmi: Hey.. been a long while.. hw you holding up?
Hello fam #forms indian film#
Running. Towards. U......singing k bi kushi
#remember u left me all dis while......#forms iran love
#drags ma Ak47 out....woman where v u bn |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:20pm On Sep 14, 2015 |
bharkarh: who b dis one? Elmisti kan carry your friend comot 4 here o. Why u go call my harinholar nigga? Na ghana sk you take? Cos that one dey tight well well. Abeg no blame d nigga....shey harin na babe ni? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:42pm On Sep 14, 2015 |
Ay50: okay....... 3310.. Na person callup number oh Kikiki |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:37pm On Sep 14, 2015 |
Ay50: information wey don pass u don many oh...... NYSC has make it compulsory for everyone to print the call up number message that appear on their phone to camp.... If u no bring am along... That means u no register ur sim... So u can't serve in NCC.... Make I go connect my 3310 to printer |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:36pm On Sep 14, 2015 |
Xcozee: I can't really say bro...using last batch as a case study: their streams weren't determined by their 1st or 2nd or 3rd no: in thr call up no:...it was just done randomly(kos I knw of a dude who did his reg a day b4 reg closed...yet got stream I in AKS).
But with the way things are changing, those registering frm dis week MIGHT be stream II...considering d fact certain states are now re-opened... But time ll say best Okay. Bossman |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:00pm On Sep 14, 2015 |
Ay50: calms down na.... Na NEPA prepaid receipt I mean.... O boy dis one wey u just dey shake like shaky shaky daddy like this... No go lopololo for camp oh Badt boy....make I hear say I shake....jst no want informtion pass. My dormot leve me |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:58pm On Sep 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:49pm On Sep 14, 2015 |
Ay50: I enter cybercafe this morning to go photocopy my prepaid receipt.... Baba, no be small thing oh... See has how people dey even beg to choose borno and yobe.... Cause the man tell dem say NYSC dey plan to close the site.... Kikiki, I no print that payment sh*t fa |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:48pm On Sep 14, 2015 |
Xcozee, just saw sm1 call up start wit 2.....does. Dat men stremII? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:19am On Sep 14, 2015 |
donasere: I don kno say na u go see am!!
All of una good morning ooo.....
Adamasta ore mi.....come o I get 1 construction job for u ooo
Donpsymon pady mi to sure....hope u don prepare for the night of champions 2mao
Elmisti only you has got d nairaland hood
Dossylvanus African silverback hope you've found ur berra half
Walspring omo man u toh sure
Aare2050 master of d left.. salute
Haywire1 good work wit d jega work
Hilsocial and gazaliah mo salute ooo
Mistabiola dat cray lautech goon sho gallant #sighted |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:19am On Sep 14, 2015 |
Good morrow err1 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:18am On Sep 14, 2015 |
donasere: Wetin be ur verification code??
Elmisti u sabii dis fellow weed junky? Na my customer, buh he nova verify, mke I sell for m sha b4 rain kill am... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:42am On Sep 14, 2015 |
Make I go crsh sef....2mrw. Is anoda day to be jobless |