₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,653 members, 8,518,707 topics. Date: Saturday, 14 November 2026 at 07:01 PM

Toggle theme

Elmisti's Posts

Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 115 (of 185 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:51am On Sep 13, 2015
K
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:50am On Sep 13, 2015
elmisti:
Except two of us
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:47am On Sep 13, 2015
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:47am On Sep 13, 2015
Z
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:47am On Sep 13, 2015
A
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:46am On Sep 13, 2015
Except two of us
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:46am On Sep 13, 2015
All of dem yaf sleep
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:45am On Sep 13, 2015
Hmmm
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:09am On Sep 13, 2015
LifeIsGuhd:
abeg the two places I know in Naija na FCT and Benin! I don't know Edo huh And I don't know Osho huh Na only Oba of Benin I know grin grin cool
Pssst!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:59am On Sep 13, 2015
ademasta:
Vigil is sweet when u do it gently. Sweeter wen u do it with a perfect wOman... Tym 4vigil. Harinholar mi meet me for vigil wen u are don chattin. Donasere, paddy mi...beta leave elmisti with his nairabetalife, wht concerns u is faithluv5(she don dey wait for u for tabarnacle). Aare2050, u wey we dey run this thread fully well before, a whole owner of the left mansion constructed by engr Ademasta(dou u stil neva pay me finish, i bn dey tink to carry police com arrest u before but na God win sha), just suddenly bcom a tenant. I must tell u, u f*ckup. Elmisti, tuale o. DonPsymon, i hail thee.
CC
Both CMs and PCMs. Goodnyt.
Oniranu smbry.....night. Vigil for saturday night.....all dis kind vigil wey be say na untill 9 mnths we go see d manifestation
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:54am On Sep 13, 2015
Physika:
grin grin grin grin

Imagine FG com start to pay unemployd youth 5k/month..

Hehehe... Guys go jux buy punting shares cool
Bros. If that one. Shele ehn...make I no talk wit m mout b4 all dis night angels stamp am
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:08pm On Sep 12, 2015
donasere:
Owo o kin to olowo!!



Dangote no sitdown say Hin no dey do again
My own go reach me ooo, and dangote is a billionaire, me I no wan reach dat level @ all....silent millions with. Plenty enjoyment
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:06pm On Sep 12, 2015
Aare2050:
grin
Am telling u, 9k out of the 19is for nairabet-----if na 45, make I no talk wetin I go do b4 pple go tell buhari
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:02pm On Sep 12, 2015
donasere:
Nothing do you man!!!...

One day you go win 56milli!
Wetin I wan cary 56mil do, bro if I manage see 3 mill...I go quit with. Immedite alacrity.....I aint d ova ambitious type
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:59pm On Sep 12, 2015
chimajii:
Wait shocked are u back? lipsrsealed
You! Just the perfect person to take it out on.....na here u siddon dey gossip wit ur fellow. Unserious fellows abi?....see hin head, ur thread dey. Dier wey em don collect. For ya hand and u no even make move to reclaim....now odd of 1.4 dey cast my ticket not to mention wetin my eye see for US open....ur tall iroko tree body dey hia dey do aproko wit physika, una dey chase camp chinas bah, unserious, aproko boy, quebec qualifier. Dey u no work, u dey hia, make I sEe u post anytn here again boya I no go arrange u.......




#sighs#.....#now that feels good#



Howz ur dai by btw
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:49pm On Sep 12, 2015
donasere:
Yh e for make brain but dey dont...
No too stress on am!!!.....
Berra weeks ahead!!
Puff ur flavored weed and sip ur origin. Cut d losses and plan for bigger fish!
#hustlecontinues!
#logs outta nairabet#

Enters thread looking for one person to take it all out on b4 bed


#hustlecountinues#


Can't wait to use alawee to play nairabet.........
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:39pm On Sep 12, 2015
encrypt:
Haywire1 Ogun 114 grin I sight Elmisti for that list... Does this mean I have to start taking weed? huh
U got two choices, u take or. U distribute....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:37pm On Sep 12, 2015
donasere:
No mind dem jare!!...juve can like to bleep up sometimes
Srsly, I wish all dis 9ja bookies get cash. Out option like bet365
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:27pm On Sep 12, 2015
ademasta:
Qeeeew! Ayamsori sa
Beta.......#sips my origin#....#soliliquizing#. And my mind said I should drop juve ooo, hmmm


And barca won


Chai....nd even man u beat that useless liverpool


I know say chelsea match na over


Kai...and dortmund dey look me for eyes


#mind of a gambler#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:22pm On Sep 12, 2015
ademasta:
Who mess for ur mouth? E be like say weed no self dis nyt, guys no patronize
U dey find devil ooo!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:20pm On Sep 12, 2015
seun305:
E fit red rch ur ticket? undecided
Be like say u wan make I sama d remaining lyrics for my mouth bah, old lady cut ma 7k u. Dey hia dey yarn me nonsense.........


#rush inside to get my horn


#i go curse u ooo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:18pm On Sep 12, 2015
donasere:
Wetin do ur ticket na? Who spoil am
Na. Juventus oo, the. Mumu went ahead nd rest players. For champions league that he can not win....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:12pm On Sep 12, 2015
seun305:
Dis ur combo mad gan o Man Utd-Lfc nd Arsenal-spurs
That is a. Gorilla combo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:11pm On Sep 12, 2015
Make nobody. Cross ma lane dis. Night ooo....my eyes red die
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:05pm On Sep 12, 2015
dossylvanus:
Crying......
......


Is there no female gorilla on this thread?



Hmmm? I am lonely here...... Need to warm up my blood.


Cc Babatawa Stancity Physika Thespark elmisti omitooguns 2el Xcozee Gazaliah Haywire1 Ayima Annybens1993 Beamborla chimajii Harinholar Aare2050 ademasta et al.
#looks @ him


#look bak @ my casted ticket



#wetin dey do me no do this one



#strategising my scam
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:17pm On Sep 12, 2015
Physika:
Kwakwakwakwakwa

How the thing dey do u oga mi huh
I no fit cry, chelsea do hin own for. Afternoon, ticket wey I dey nurse since yestdai see as dis old lady ( juventus ) dey spoil ma night
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:16pm On Sep 12, 2015
wunmi590:
LWKM, no throwway that ticket 00, go kip am. grin
#TeamHalaMadrid
Mehn! Alabi just dey rich. More and more
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:15pm On Sep 12, 2015
#enters thread with red eye


Make any chelsea fan follow me talk ooo

#looks @ my ticket again


#put it bak in ma pocket
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:36pm On Sep 12, 2015
babatawa:
i just dey look you with one eye since dey shout "weed" up and down for this thread

i dey pretty sure say if u burn one you go just "switch off" cheesy
Am not a user, am a dealer...there is a difference!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:21pm On Sep 12, 2015
What a great day to be an arsenal fan.....on the other hand, what a bad day to be a nairabet customer.......chel-shi*t
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:47pm On Sep 12, 2015
Gazaliah:
lol.


Am preparing to watch CHELSEA fc fall today.



#ChelseaMustFall
#CityMustDraw
#ArsenalMustWIN
#United+LiverpoolMustDraw


CONFIRMENTO
So u wan take mouth cast my nairabet ticket bah?......wey I dey find money for flight go camp.....dem send u to me ni?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:44pm On Sep 12, 2015
Gazaliah:
You may use it to appease him.

But you not offering on my behalf oooo


Am a MUSLIM and I don't worship any diety
#noted......

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 115 (of 185 pages)