₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,653 members, 8,518,708 topics. Date: Saturday, 14 November 2026 at 07:02 PM

Toggle theme

Elmisti's Posts

Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 185 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:49am On Sep 12, 2015
Gazaliah:
please nah..Dem mo dey use something play with you Nihuh


**In bois to men voice** Am down on my bended knees cheesy tongue
No wahala, #chnges the package to palm oil#....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:42am On Sep 12, 2015
babatawa:
sad
No mind am, I sold him the weed before verification programme stat
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:40am On Sep 12, 2015
Gazaliah:
lol.....Abeg,no put Adin ooooooooo
Lmao!...na wetin I dey plan to do b dat...go just. Giv esu one galon of adin on ur behalf grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:36am On Sep 12, 2015
ajistai2003:
I may b high like u presumed, but even if we dey cry we still dey see wella.

D elephant was alive hale and hearty before lion was crowned d king of d jungle (abi no b so?) D elephant just dey look zeeeeeeeeeeeee noni.

#Eni to mona loye ka tele#
Lion na ceremonial king jare...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:26am On Sep 12, 2015
So na wen I go wan watch match dat bronze back dossylvANUS go tell me say he dey com bah......oya all hunters there is a bounty on the gorilla!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:21am On Sep 12, 2015
Gazaliah:
hahahahahahahahahahkokokkokokokkkokoko
mumumumumumumumimumumu
wiwiwiwiwiwiwiqiqiqiwiwiwiwiwiwiwiwwuwu
kikikikikikikikikikikikikikkikikilikiiiii

Gbafun Gbafun....Gbafun oga eeee grin tongue
Omo ita imam.........#enters shrine# lemme report u to ESU
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:15am On Sep 12, 2015
Gazaliah:
What if shawwal1 talk say he no be ur imam??

I never die nah,how will someone overthrow me. When am still alive tongue


Abi,you dey envy me niiii.....Boi
What is there to envy from aa servant of God when I am the only devil of the thread, our lanes different.....but am devlish enuf to know imam no supose dey request kiss nd drag babe....since shawwal don cede ( that guy sef no want powwer ) oya enter mosque and neva lemme see u #puffs grand lucifer weed#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:07am On Sep 12, 2015
Gazaliah:
Ask shawwal1....You know say you be small boi for dis thread..


Na From A15 I be chief imam...If not for the Bleep up in Batch A,I no fit dey here na...Ask Hilsocial sef.Babatawa sef can't deny my chieftaincy...

You dey challenge my authorityhuhBekiafu
Werrin concern me sy u b dier imam for Z 15, dis is B 15 nd I recognize shawwal1 as my imam, na u wey dey chase skirt here u want make I take as imam, olohun maje...plus d nxt time u call me boi for dis thread, I will av ur balls fed to dossylvANUS
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:47am On Sep 12, 2015
ajistai2003:
I believe so too my powerful honourable coordinator and ogbonge chief imam of dis thread#Baba oloye repete#

Best morning to u.
Seems you are high on expired coke, who dash gazaliah imam where sheu shawwal1 dey....Gazaliah na just small alfa wey still dey learn
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:43am On Sep 12, 2015
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:33am On Sep 12, 2015
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:22am On Sep 12, 2015
Blessedgurl:
Haywire1 thanks I see your handwork.
Mistabiola wetin your name dey find for Ogun state. I ne wan see you there oh.
Egbon mi (Gazaliah) thanks.
Elmisti na for camp I go collect Russian chocolate flavoured weed kon use Campari top am after registration. Just take down my order now
#noted, buh dis ur choice I av to say is exclusive
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:15am On Sep 12, 2015
mobi18:
morning house..its a bright saturday morning.. feels good to be alive in good and sound health.. credit goes to Baba God for that... how was ya night y'all.. elmisti,re u selling dis early morning? ders a landlord meeting going on in my area,com supply dem..
Kikiki, oya I dey com, hope ur person no dey cuz na majek version I dey bring
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:19am On Sep 12, 2015
Kikiki, donxab pele, see as flex12 intercept ya miSsion.....thatguy deserve a national medal
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:53am On Sep 12, 2015
Good morrow eer1
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:52am On Sep 12, 2015
mcdonald59:
is dis a good place to own lands and build hotels??
Sorry, that's just an industrial area, chill till 2000 b4 private properties cn be developed.....haven said that...U ar still homeless!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:50am On Sep 12, 2015
KeriBaby:
*Be quiet am doing a toast*

*for my niggaz who'll go to hell and back for me ama give'em heaven on earth for it*

*I'm here for a good time* grin tongue tongue grin



If this thing I post vex you pls kindly pay me my money cuz u just got SERVED
So u dis babe sef dey jam big sean......#waaaaaayyyyy up I feel blessed!...na m inspiration track for ma final paper b dat
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:59pm On Sep 11, 2015
donasere:
Just passing by.....












**puffs Arabian weed***






Who be dah geh wey pick osun anambra n benue. Wey dey expect lagos ph or abj from Godhuh

My dear nysc server go post you not God well Xcept ur leg long reach DG own which I suspect






**sips 1997 coke bought at N10**

Dossylvanus has got a diamond alimentary canal....

My naija silver back haz finally seen too many xmen movies!!!




Haywire1 keep up d good work


Elmisti where tgif dey go down?
ademasta alreadi started nyt vigil wit harinholar
Donpsymon grand slam hopes doe

Sips some more 1997 coke and puffs weed

**trys dancing shakiti bobo to sho le***
On a caffeine level....BTW...I am looking for that naughtylagosguy and aare2050...be like say em don carry dem go appease DG, and babatawa absence is not usual....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:07pm On Sep 11, 2015
BecaciaBarbie:
My first choice Oyo
First 3 digits of the last 6 digits - 163
Cc: haywire1
Oya deghost ya slf in d process
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:06pm On Sep 11, 2015
haywire1:
Yea ooo, no worry stream 2 sure for u grin grin grin
#
Be like say na u I go take do chapter 5 for dis my satanic project
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:59pm On Sep 11, 2015
Haywire1..com brief me ontop dis stream thing, shey una don figure any element for stream ni?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:57pm On Sep 11, 2015
haywire1:
Lol my boy, ur name is on d list

I wan send u go stream 2 before grin grin grin

Elmisti pass me 5 wraps of vanilla flavoured sh1t grin grin grin

#
Age verification, signed acknowledgment and oat of secrecy..b4 I giv am anytn....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:35pm On Sep 11, 2015
Walspring:
Your business don enter another level be that if you dey supply DG
No be play play ooo. ...naa bens u think say make registration smooth like dis? N all nysc server dey on highness
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:26pm On Sep 11, 2015
mobi18:
lol,,na only marriage cert fit do am for u ooo.... na to jes collect my call up letter...lagos all d way + dis babatawa wey dey challenge me say i never born,i get 2 beautiful kids... i wee soon blow him naw
Okay oo, see gender discrimination, inequality of the greatest order....me and DG gaz reason dis marriage issue
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:23pm On Sep 11, 2015
donxab:
Kikikikikikikikikikikikwakwakwakwakwkakwakwakwa jesu! I no know say elmisti dey fear like this Ooo! No wonder you stopped selling weed to strangers!
Lolz NYSC to dey do doping test b4 u go clear for camp Ooo!
I don know say pple like u no go want make I turn billionaire for this thread, and abt doping test, av u heard that I supplied DG too?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:17pm On Sep 11, 2015
mobi18:
yes oo babe,,,my name changed to my hubby's name while printing out the green slip,plus it didnt even ask me to choose states where i want + i got a text immediately telling me av been mobilized.....
Choi! See scam...abeg can I use my dating certificate to get auto mobilization like u, or make I go turn transgender ni
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:12pm On Sep 11, 2015
Walspring:
His friend wants to do over sure and over confirm
Yea, na dose kind people dey submit full scalp sheet assignment with spiral binding....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:10pm On Sep 11, 2015
donxab:
https://www.nairaland.com/2592944/ndlea-arrests-notorious-drug-baron
I thought that was youyou undecidedundecided
Mogbe!....so bcoz I dey try modernize biznes now, una don dey cary rumor alrdy bah...Devil is watchn me for u on cctv....no body can catch air...ti won ba ni eni lo ma mu, ola ni wo mu, ajaye ni oko jagun o*o...ayunlo ayunbo ni owo yun enu, obe ni beshu, atelese ni be ona, eni to ba ni ki ma bo, ni mi ni de ban nile.....#devil mode de activated#......watch ya back ooo, if solar powered thunder strike u, na me send am....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:05pm On Sep 11, 2015
Medley:
Hello, fellow PCM's, a friend av been trying 2 reg. all tru 2day & he is troubled dat he has his name on the NYSC senate list & his details are very correct, but after he got the nysc link on his mail,he clicked the link and while on the first page after he has inputed his JAMB reg. No. And matric. No. He clicked on look up senate list and the reply that he got was that record not found.

what can be the reason behind and what line of action should he take. God bless
Ur friend should bone that look up button....if his data is dere nd he verified...he should simply input in the boxes and the site will bring up his data....then he continues with his reg.....#let him try that and tell us what hapnd nxt
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:03pm On Sep 11, 2015
sirwittee:
ABJ straight away 132***!!!!
Come here, u ar a ghost....oya receive image and fill dis form

Name
Skul / dept

Year of grad

Current location
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:02pm On Sep 11, 2015
Somebody should get my turari.........I av to deghost more people dis night.....d spirit is here.......#puffs white weed#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:26pm On Sep 11, 2015
Haywire crazy boy..I chosed ogun-katsina-anambra. Nd my nonsense number is 159***

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 185 pages)