₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,653 members, 8,518,707 topics. Date: Saturday, 14 November 2026 at 07:01 PM

Toggle theme

Elmisti's Posts

Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 185 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:15pm On Sep 11, 2015
Make una stop dey run dis thread like dis na.....donxab.....oya abeg com summarize pages wey I no fit read for me.....#that feeling when your son is the only educated boy in the village#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:13pm On Sep 11, 2015
dossylvanus:
Yes.... My goons are doing it!



1800 is the destination tonight!




Physika turn up

Elmisti keep on firing them with Divine inspiration of pot.







Now where that chimajii guy sef?........... O boy how your body matter today?
Make I find person trouble hia....barkarh oooooo!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:42pm On Sep 11, 2015
kenkwoe:
my gender na your prayer point?
Lol, e pass prayer point ooo.....oya put up a photo on ya profile
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:03pm On Sep 11, 2015
dossylvanus:
Hahahahahahahahahaha... Clowning clown.

Make you dey come o. Abi you never ready?
M now on my way....oya wait for me, u no some bike men no get patience
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:24pm On Sep 11, 2015
haywire1:
U be woman jare 'in fela's voice' elmisti oya pass this mama 2 wraps of flavoured weed


#
I need to verify her gender first
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:23pm On Sep 11, 2015
kenkwoe:
i guess lets hold a two days crusade on nairaland B15 coppers theme sadi must be posted to my state of Choice) Weather the devil like it or not
What has devil got to do wit dis na....beware I am devil and I don't have issues wit ur nonsense posting
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:58pm On Sep 11, 2015
DonPsymon:
Baba shey you confirm say hot states don full?
As of d tym wey I do my own yestdai ( 1pm) I ddnt notice any of the top target states missing
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:05am On Sep 11, 2015
Physika:
Nice one.
Whr u bin choose?
3 digits f ya call numba, make i....... lipsrsealed
Ogun katsina anambra.....#159***
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:53am On Sep 11, 2015
Physika:
@Elmisti, u don complete ya reg?
Yep, done nd dusted yestdai
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:06am On Sep 11, 2015
ademasta:
Yes, if hin com prove stubborn still... Then notin safes me oda dan ur weed o
U know I got ur back
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:51am On Sep 11, 2015
ademasta:
Baba i no knw if u stil get the same cause-trouble-weed brand u sold to adof hitler then that made him cause world war II... Cos One Israelomojisola wan dey play hide-and-seek game with my harinholar o
Sue m to elders court first...if he no gree leave am, we go set red eye in motion
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:39am On Sep 11, 2015
ademasta:
Community what? Indoor or outdoor? If outdoor u are safe. But if indoor, there are two things involved...it is either on the rug, or on the bed. If on the rug u are safe. If on the bed, their is just one thing involved- u go impregnate them all!
Cc
Harinholar, iyawo mi to ta lenu!
Donasere, irunmole to n je fried rice
Dossylvanus, man wey sabi
Donpsymon, biga u i pray
Xcozee, u full ground like eba wey dem take 2congos of gari do
Elmisti, baba to n ta igbo, oluaye makanakhi! Tuale!!
Babatawa, faaji por, soteh u forget me.
2el, 2el with ur enemies!
Zeeenas, wetin dey hapn?
All pcms, gudmorning
U r sighted
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:18am On Sep 11, 2015
mistabiola:
Kinesiologist undecided undecided #TakeNote #DealsWithMuscularImbalance
Okay, muscular imbalance, and n one department for ma side hia oo, Western Education sef...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:09am On Sep 11, 2015
Israelomojisola:
;Dbrova my profession doesn't deal on that, physicians are d ones 2 tke chrge bt if u get football injuries like groin,ankle,knee et al lemme kno
Ehn ehn....so wetin dem kynesiologist ( forgive ma spelling ) dey do
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:45am On Sep 11, 2015
Gazaliah:
Na how many we behuh


He is not my match................The person wet no get brain to think.


Shior
Tint am na, u sabi say me nd u don reason say person go ask all dose kind questions b4, nd u suppose mention me wen u hit dat gold mine na...u com laFf alone bah..
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:43am On Sep 11, 2015
donasere:
I dey come nao nao...
Elmisti wey my package
#hands him his package#...........u dnt need verification, I sabi u well
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:41am On Sep 11, 2015
mistabiola:
Threat ko, threatening ni undecided undecided ...... Are you really a Graduatehuh
Nha, I went to technical skul and obtained a degree....aboki
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:39am On Sep 11, 2015
DonPsymon:
huh


Chai... Elmisti sell you osogbo weed huh


You don see that type beating wey them go beat you... Your ass go begin give apology huh


You hear say when soldier tell you make u do frog jump round pitch... You go begin ask yourself for British English "have I transformed into a frog yet"


Shey you know huh The pain for you knee go make you give testimony for hausa pidgin "walahi I don turn criFFle"


undecided
I didn't sell him weed, I am now discreet wit my distribution after junkies on d thread almost invite attention from NDLEA
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:32am On Sep 11, 2015
donasere:
I see you've already seen Dr. Elmisti for something strong!!!.
Am not a doctor...am a healer.....doctors threat, I elmisti, I heal
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:30am On Sep 11, 2015
Kizito2nv, na u wan open today event abi, Gazaliah, if I hear anything from ya side again, I will call DG to suspend all of u
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:25am On Sep 11, 2015
Israelomojisola:
After reading more dn a thousand pages on dis thread,its high time I stopped being a ghost reader and partake in d fun. I am Israel Omojisola, a medical physiologist 4rm LAUTECH, my choice of states---- akwaibom, enugu and FCT abuja in dat order. Wish every1 of us d best in our deployment in Jesus name,Amen.
Wellicome, oya physika, add dis doctor wey go dey threat all dis drug addicts hia.......
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:19am On Sep 11, 2015
DonPsymon:
Baba n'la *taps his shoulder*

What is the essence of weed if not to get high.... Eh?

People wey d act responsible now no be mastery make them the behavehuh
Baba gimme weed jor... Na with time we go begin behave grin
See as weed konji make dis nigga talk sense....oya take jaimacan weed nd enjoy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:11am On Sep 11, 2015
DonPsymon:
Baba do you have jamaican weed? Pls bring for a niqqa o jare cheesy
The one u go smoke finish dey misbehave for here....go and bring recommendations from two responsible members or I wnt sell
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:45am On Sep 11, 2015
whodohgeepee:
faithluv5, good mrning! Dreamt of u as well! We were in DisneyLand! Abeg shun all ds intruders! *av gat a brighter future* winks! grin grin ! Shout out to ma goons: donpsymon(our fight Neva end), donxab(my town crier) dossylvanus(pls change ya moniker I beg) elmisti(drug baron, I see u) haywire(Neva get ya tym yet, d spoiler) shld ah mention Keribaby? Debris( what's happening) iykebest( join body) ah dey come, make ah check afang Wey ah dey cook! grin
Make I dey look una film
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:32am On Sep 11, 2015
intswagga:
FIRST OF ALL NO DEY HATE.!
secondly i registered on the 8th i was one of the few people to go to the cafe first.. so if u no get something talk abeg SHIFT.!!!! huh
Bro, d nigga was only joking na.....abeg what is it to hate in U, shey u collect phd wit y degree ni?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:52pm On Sep 10, 2015
wunmi590:
Eran Ogun ni, but zara is not ogun's meat 000 grin
Kikiki, u dey decieve ya slf....ya contact me if she don dey neat grave....my own Ogun no dey consume carcass
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:21pm On Sep 10, 2015
wunmi590:
Die ko death ni, Shey nah you won kill am?
Abeg haywire finish dis yoruba saying....Ko si bi aja she le pe laye to............................
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:19pm On Sep 10, 2015
mobi18:
yimu ....if to say u knw dat.............. lemme nt complete d statement,,ur uni get NDLEA office right inside d hostel like my wonderful uni? if no,den u must gimme 5 wraps of strawberry flavour with 4 bottles of coda
#hands her 10 wraps with honor#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:56pm On Sep 10, 2015
wunmi590:
Don't let me carry your matter to pet section 00.

Are you serious that's it's a bingo or you are just joking, it better be a joke.

But if you are serious it means you don't know breeds cheesy
Abeg, wen will d dog die,,,,,,,,no vex ooo, just don't know buh I feel my OGUN SHRINE deserve to suck her blood......




#runs outta thread
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:01pm On Sep 10, 2015
donasere:
Bros. No vex ooo!!!.... wen did you register?




Olami90 abeg abeg abeg.....i no like am!!!


Haywire1.....Shey u can see nao??
Gazaliah Na ayima cousin be dis

Walspring!!!.....i swear am die dead!!

Elmisti osshe daht flavored weed been doin wonders since 1674
U ar sighted
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:05pm On Sep 10, 2015
donxab:
incase you just dey come, no need to read thru the last 10 pages! its stressfull! here is a recap!!!!
chimajii and dossylvanus dey quarrel
[size=12pt]elmisti and gazaliah dey fight for sister lifeisguhd because of kiss

whodohgeepee and faithluv5 wan serve together.
empressOVA finally registered
donpsymon and whodohgeepee dey fight but i no know wetin cause am, maybe na faithluv5

stay tuned cool
Information minister!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:03pm On Sep 10, 2015
donasere:
It means spiritually!!...your fwend ain't human ooo!!!


Elmisti come use oju inu look this thing!!...cawi turari come ooo

Vampire ni Eleyi oo!!
What if I told you d site told me d same thing

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 185 pages)