NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:55pm On Sep 05, 2015 |
orlahtohbadt: omo, na wa o... phase 1 or 2... Na my base be Agiliti too, phase 2 tho Make I see, na end of dat new road sha, com trvel entr one hidden village......which syd u dey? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:52pm On Sep 05, 2015 |
Aare2050: elmisti, d Jamaican weed remain
I dedicate this goal to the Nigerian national team.
ggggggggoooooooooooaaaaaaaaaaallllllllllllll
I love that goal keeper die
nohomooh #hands him three jumbo Jamaican |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:49pm On Sep 05, 2015 |
hilsocial: Elmisti, aare2050, xcozee, 2el, rmfunky, physika make una fence una land, erisegun is here. Na dis guy sell all the unfenced houses in A15. Just got my C of O incase. Operation fence property in motion........ |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:46pm On Sep 05, 2015 |
dossylvanus: You no mean am?
Where gan gan.... Phase 1 or 2? So we get phase?.......I sha knw say na power line I dey call for bike and he go drop me dia...I go com enter d jungle / river wey ma papa build hin house |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:16pm On Sep 05, 2015 |
dossylvanus: Your fada....
I resemble Chinese for your eyes?
Where for mile 12 you dey? Agiliti-----u sabi dat side ni abi u dey arnd d place |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:01pm On Sep 05, 2015 |
dolafunmi: shuo... see plan o...
ehen... I have cansh u... Wen u ar denying me quality tym in d name of work...... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:47pm On Sep 05, 2015 |
Physika: Imagine o..
9ja ws unable to defeat Tanzania  Wetin concrn me...9j av neva bn able to do anytn b4 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:34pm On Sep 05, 2015 |
Aare2050: OK we will meet there. olhise will be there live.
I wan ask u about dolarfunmi ni, av u seen her I no see my babe ooo......she is claiming work tinz for me.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:28pm On Sep 05, 2015 |
Xcozee: so u nd physika still d do distribution abi Wetin man go do....money must be made |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:16pm On Sep 05, 2015 |
Physika: Documented  Why u dey smoke on duty.....#hands him one tropical weed... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:14pm On Sep 05, 2015 |
Aare2050: I trust you. give me the address asap 1500...After our IDP, d place coded...plus hope no problem....why u summon me com left? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:13pm On Sep 05, 2015 |
[quote author=Princesszainab post=37702457][/quote]We ar gentlemen....ask around |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:12pm On Sep 05, 2015 |
Aare2050: welcome back. truly lots of things has happened. meet me at the El-Dola hotels and suit tonight I would like you to meet the following people Allsmyles, elmisti, hilsocial, thespark, dolarfunmi, donpsymon, and others. 8 pm is the time. come with your night gown.  Let her com to the jungle hotel & suites instead, I av issues wit dolafunmi and I dnt want her to see us meeting wit a gal...u knw dis women can be dangerously jealous.....and she can 4get d night gown...d hotel will provide |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:05pm On Sep 05, 2015 |
Xcozee: elmisti and Aare2050...una no wan do intro again abi...I go soon destroy dat una mansion... I don do am oooooooooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:03pm On Sep 05, 2015 |
So finally, peesika ( physika ) get job for dis place....Xcozee and hilsocial. God bless una oooo, abeg allow am distribute my goods too in dat process |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:01pm On Sep 05, 2015 |
peesika ( physika ) oya input my info
name---ayinde olamilekan S.
Alumnus----Kwara state uni ( political science ) 15
Current city----Lagos ( mile 12 )
Prfrd states----anywhere I go sha dey wit my babe( Ogun , Katsina , A. Ibom ) |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:53pm On Sep 05, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:38pm On Sep 05, 2015 |
Ehn. Ehn, about d watsapp thingy...I support it to be aftr posting and should be based on state of assignment..each person will create a group for CMs in their state to chat up......cuz if una carry ll d mad pple wey dey hia enter one whatsap group, even zugerbag go fear...and I no too much like to dey buy data everytym......
Cc xcozee hilsocial |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:35pm On Sep 05, 2015 |
Physika: Come o Wetin dey happen for house fa?
Una dey share money?  Weyrey boy....hardened smoker Come hia Master xcozee nd hilsocial don declare census update and revalidation...make u com intro urslf again b4 dem move u go IDP |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:33pm On Sep 05, 2015 |
dolafunmi: You sure aint gonna believe dis daleru somebody. Don't give me a reason to babie |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:30pm On Sep 05, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:27pm On Sep 05, 2015 |
dolafunmi: lol.... kilode ke? Longest tym... sorry, it aint easy being a fashion stylist... got to avoid disappointing pple + power supply in my area has been kinda constant lately. Trying to do as much as I can. Ma binu... hw u? God bless ur hustle baby boo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:25pm On Sep 05, 2015 |
Lemme attend to matters in my house first b4 I attend to state issues |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:24pm On Sep 05, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:19pm On Sep 05, 2015 |
hilsocial: I THINK THERE IS NEED FOR A FRESH CENSUS PRIOR TO REGISTRATION COME TUESDAY. SOME PEOPLE HERE ARE NEW. SOME CLAIMING THEY INTRODUCED THEMSELVES B4 INDEPENDENCE. THIS WILL HELP PEOPLE STAYING IN THE SAME AREA TO COMMUNICATE DURING REGISTRATION ESP DOS PAYING THE 3K COS OF THE USUAL INHERENT CHALLENGES ASSOCIATED WITH IT . 2EL, XCOZEE, GAZALIAH,PHYSIKA, AARE2050 ,BABATAWA, RMFUNKY, ELMISTI , E-HOUSE, WHATS UR TAKE ON IT? God knows plenty people will enter IDP camp if this one happen.....Oya I support U |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:44am On Sep 05, 2015 |
Gazaliah: I decided not to fight for goals again cos we are now to be serious..
Attending to resolve issues is now the priority
Sorry if I block you from that...I don't mean to No qualms.....jejely witing for pple to go nd reg |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:58am On Sep 05, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:55am On Sep 05, 2015 |
Gazaliah:
 F.uck u bro......thought u retired na |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:54am On Sep 05, 2015 |
Physika: Nice word play. 
Make we hama, den do colabo. #BringItOn |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:53am On Sep 05, 2015 |
Olami90: Lol#madding
U dey tak style sey na dat kind yola such area dey alwys yield  Lukakulukuku |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:20am On Sep 05, 2015 |
Olami90: Hahaha se na lie ni?
Buh me ah no dey do dat one o...tho, most locky dey alwys dey loyal Lol, yea dem loyal.....nd I can imgine u doin registratn dia...u fit. Meet. Ur sef for Yola |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:42am On Sep 05, 2015 |
bharkarh: lol...true talk but when last you reach ayt? Na lag I dey register na. Na why I dey run commot here today. I no fit let awon "locky" gimme problem. But all the same, I will pick ayt over ago iwoye any day any time. Awon omoburuku calling eni eleni locky....if dem b locky, why u no try. Behind dem up....nd I smi pple like U, u go like chop locky pounded ym com pound locky chinas join.....peeesinka ooo ( physkika )....oya. Come and see dis pple that ar destroyn. Village ooo |