₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,653 members, 8,518,720 topics. Date: Saturday, 14 November 2026 at 07:22 PM

Toggle theme

Elmisti's Posts

Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 185 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:03pm On Sep 07, 2015
chimajii:
If I vex I dey pull shirt ooo angry
#handle bottle, pull am make I inscribe image of the universe for ya body
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:01pm On Sep 07, 2015
Aare2050:
good evening great PCMS. let us all meet tonight at the elmisti El-Dola hotel for the celebration of the beginning of our registration.
all wines and ororo is on me
all weed and ijebu garri is on elmisti
music by hilsocial
mc babatawa
let the gbogbo aye start
see Allsmyles for babes. cheesy
Welcome ya all mOfOs.....#unloads my trunk fool of Jamaican leafs.....aare2050, buh why no be peesika ( physika ) be artist, I don tell dat guy say hin musical carrier go nose dive if he take dat census. Job wey dem giv am.....allsmyles abeg in d. Absence of dolfunmi can u find me a coke bottle bodied babe #wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:16pm On Sep 07, 2015
Olami90:
Wassuppy @ everyone?

How ur day?
#stones him
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:14pm On Sep 07, 2015
chimajii:
*in b4a certain person would soon ask what a N u d e colour is** Graduate my foot!! grin
U sha want make dem arrange U,
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:22pm On Sep 07, 2015
Allsmyles:
Ohk dn...hope u re bak 2dz planet
Yea, I gues....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:08pm On Sep 07, 2015
kestephen:
ok,u sef fit help me na. I am from d South-south n schooled in the South. which three States would u suggest.
Oya go carry your map, check for states under the other zones.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:05pm On Sep 07, 2015
Allsmyles:
I dnt understnd wt u mean.
Lol, no be dis planet I dey wen I type dat tin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:03pm On Sep 07, 2015
haywire1:
Elmisti, why u sell dis guy flavoured weed shocked shocked shocked . He typed this sh1t frm his an¥s grin grin grin

#
He asked and I delivered.....just like evryoda persn
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:06pm On Sep 07, 2015
Mehn, its a tiring day...I think say xcozee dey do minute countdown ni, wey dat guy sef
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:15am On Sep 07, 2015
ademasta:
Licenced weed marketer...lol
Ya head is dia, abi u get extra head for bag make u borrow me, I wan dash person.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:04am On Sep 07, 2015
ademasta:
Kai u too much... See hw u perfectly answered the qstns! This german weed dey positively enhance ur brain o, unlike the china brands u sell to ur customers(dem aare2050, xcozee, hilsocial, olami90 abi olami98 ni).... Tnx bro
Kikiki, no spoil market for me na, abi u want make dem withdraw my license ni....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:50am On Sep 07, 2015
ademasta:
Lol... As per this reg of a thing, na 12am dem go open portal shey? Wht again are we scanning apart frm passport? Must we pay the 3k for the online printing of callup letter same day we register?
Yes, d portal should open by 12 am, only pasport I know of and finger prints, I don't know for a fact if the pyment. Will be immediate, buh since we will be provided with alternatives, I think pyment will complete the reg. Of those that choose to pay...d tin just be like online shopping ni, if u. Wan check out ur goods, u gaz pay
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:47am On Sep 07, 2015
dossylvanus:
Respect me!

Otherwise I will smash your skull.
Make I go buy helmet
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:41am On Sep 07, 2015
dossylvanus:
Bites his hands..... Your father... You wan subdue Silverback Gorilla?



quote author=elmisti post=37756553]

We ll r sinners bro



Some sinners are more sinful than others.
Choi, so sin don get levels abi, okay, make we reach wi we go know.........silver bck ko maybach ni
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:39am On Sep 07, 2015
ademasta:
Haaa inside the coke? Elmisti tun ti mu dogoyaro and monkeytail dis early monmon
O yea of little faith
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:27am On Sep 07, 2015
ademasta:
Coke bottle dey get expiry date? Elmisti woju o
Check am jur, if u no see am for the bottle, check inside the coke
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:26am On Sep 07, 2015
kestephen:
Good morning PCMs. Abeg mak una no vex o. But i wan ask weda everybody don get states wia dem wan go cos me i neva stil know o.
Mak una no yab me o.
If we yab. You, money no go comot for ya pocket.....oy mke I yab U, wia u dey ll dis while bi u jst dey know say na u go decide for ya slf ni......oy make I yarn better, u still get plenty time as registration is open till october, so start dey think am....U can consult peesika ( physika ) or xcozee for guidance and counseling
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:23am On Sep 07, 2015
chimajii:
I never watch that kain dance before. Mah tell @physika imm go like am gan.
Peesika ke? The guy don act that kind film, only if u know how mny oscar he don win sef, not to mention. Hin soundtracks, grammies don plenty
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:17am On Sep 07, 2015
Meh, General hospital wahla no be small oooo......#pryer4myMAMA
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:16am On Sep 07, 2015
Allsmyles:
I'm gud oh, tnx for askn
Werrin dey xup na....shey u go mointin for your posting ni?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:14am On Sep 07, 2015
ademasta:
Abegi.... Coke no dey expire joor!!!
Check d bottle well well
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:12am On Sep 07, 2015
dossylvanus:
Lol abeg I be Virgin o
#blocks his mouth b4 he finish#.......We ll r sinners bro
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:10am On Sep 07, 2015
chimajii:
I taya for that boy oooo ha! Chai...dem no lemme rest, I been dey listen to news. Na only audio I hear ni. Cause my eye no dey fit behold Iniquity *grabs rosary to pray**
#snaps rosary from him.......come on the next tym it hapens watch it in HD, why u dey do like dis na
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:07am On Sep 07, 2015
bharkarh:
no oooo. This ministry no be for profit making o. The money we enter here na for God.
See me see gbege ooo, so u believe say one ministry dey wey no be for profit, make I hear, abeg na which currency God dey accept make I know....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:56am On Sep 07, 2015
chimajii:
Neigbour morning....u and ur GF disturbed me last night. It was something else. How did u two do it? undecided Be like onah from bedroom enter kitchen, come go rest room, before onah land for corridor. Next time if onah disturn me again in d name of sey onah dey do monkey dance. I wee protest. lipsrsealed
LMAO!....protest say wetin, nd wetin u dey do lte night wey u no sleep, if dem like mke dem do Lion and snake dance...Buh I fear U oooo, see as u analyse dier movement, u sure say u no see anytn...bi na only audio u hear?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:49am On Sep 07, 2015
bharkarh:
The Anti-scam Assembly ministry grin
Kiki, oya make we begin to fund am.....chimajii ooooo, new biznes don show oooo!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:46am On Sep 07, 2015
donasere:
Chairman u can vez oooo!! if na face to face u go don lyt am oo.......Abeg Bros small small!!!

Elmisti my presido abeg die d matter!!!
ADemasta mistakenly drink expired coke ni jare.......
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:22am On Sep 07, 2015
lokoloko84:
GDP? yes,but it means nothing to development.
Democracy?No,because the same corrupt political class are in charge in all states though this is relative.
High IGR? yes, but Lagos as the smallest state in Nigeria is still not at par with the standard of living of her residents in terms of provision of social amenities.
Industrialization and technology?NO,having industries do not mean industrialization since most these are not in heavy production. Where are the Nigerian brands?Quality in education leads to industrial revolution.No university in Nigeria is among the first ten in Africa.
Graduates in engineering are in schools,banks and so on.These persons should be the driver of innovation and technology.
Infrastructure? No.If having the third mainland bridge and ikoyi submerged bridge,sky scrappers are infrastructures then I give up.
finally, I will not compare states in this country. The same poor infrastructure ,lawlessness, poor public services affect nearly all Nigerians.We are all struggling to survive within the current scope.
I wish you success and good luck in your registration starting tomorrow.
Good morning.
Your still don't get it do u? So u mean to tell me a. Country development can't be affected by her GROSS DOMESTIC PRODUCT ? Red development again!....Lagos just like most state ar not perfect, but on ranking Ogun is nowhere near her,....INFASTRUCTURE is pulled by socio-economic activities and also is related to development,....kikiki, U started the argument now you telling me u can't....Bro it is crystal clear that LaGOs and Ogun are not mte in this country...So let's cll it quit to save any of us from talking offpoint...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:26am On Sep 07, 2015
bharkarh:
yes o. That's why I've been preaching the gospel ever since o.
Washere.....oya name ur ministry
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:10am On Sep 07, 2015
bharkarh:
I tell you and my school wasn't even helping matters....what really made me fell for it was because when I was in 300level I paid for regularisation but because my school run external colleges, my college didn't forward our names on time and the regularisation wasn't done for us after we went to academic affairs to lodge the complaints, we were told to pay 20k and I was like 20k ke when almighty sodiq will do it for me for #4600. Truly what misinformation cause and I've been trying my very best to prevent my juniors from paying such exorbitant ammt once they have a valid jamb registration no. All thanks to nairalanders and powerful kaysy!
Never agin will such happen bro!....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:53am On Sep 07, 2015
Good morrow eer1
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:52am On Sep 07, 2015
donasere:
You sef like English!!! Abeg send dah portable sk**k make I use am warm body e b like say today wan cold small
#puffs smoke......#sip tea. #hands him sK........d guy just make me use plenty words...I gaz go buy sub for my words sef

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 185 pages)