Elmisti's Posts
Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 115 116 117 118 119 120 121 122 123 (of 185 pages)
haywire1:I think say u know b4 ni, I am an actor na,first class porn actor, u know how many oscar I don collect ni |
Darebecca:Ontop wetin na....u knw very well that I gave. Him the. Crack he is smoking. Na |
mobi18:I sabi ur kind, u. Don carry one guy go registry, so u go jst scan d marriage certificate, choose Lagos....I like dat kind runs |
Darebecca:Una don start abi.....wetin concrn halleluyah wit matter wey dey ground na, abi na u caryy key to unlock portal ni |
haywire1:Kikiki, boya na dia DG dey, or hin babe, enter one chat room make u jollificate with dem na |
Exquisitmarshal2:Who ever gave. U weed to smoke shall serve in Lagos |
mobi18:My vice my vice.....so portal fit make u sef join nightswatch |
haywire1:LWKMD.....if dat portal open b4 morning, dem deserve national wrd for nysc....siddon dere dey wait...jobless boy, Go and pick beans! |
PUBLIC NOTICE This is. To inform PCMs that the key to the padlock of the portal is missing and efforts are ongoing to find it...we apologise for the delay in the. Opening of the registration portal........bear with us!....but if u can paSs roof or jump fence and enter the portal....u ar welcome! |
haywire1:#hands him ten wraps......I dey collect cash immdiatly ni ooo...I wan go restock cuz of pple wey go get hbp b4 morning |
Kunle106:All dis ones go just knock ni......see as dem gather. Laptop dey wait nysc |
clark0:Kikiki......I dey wait the first person wey. Go come hia 20min after 12 say he don finish hin reg.......Haywire...I no say na u go first do reg |
See as thread full, mke una go sleep na....some of u don dey cafe already, wen una no be yahoo boys |
dossylvanus:#realizes. He is just a man.....not a silverback gorilla |
chimajii:Aabi, wetin man go do |
Gazaliah:Sleep tyt boss |
dossylvanus:Kikiki......oya take ya own leg waka enter pot make we chop you, chimajii ooooo.....abeg bring salt, curry and time with ginger |
dossylvanus:Oboy! U use teeth too, this is d best night of ma life....can I spill in ya mouth or u don't swallow?? |
Jglad:Y is it not gud kwanu?.......if u ask me how much I av, and I say I shld contact my bank u wee say am a big boy ooo, now I wan check wit ma doctor if I dey sleep enuf, u dey yarn not good.....oya come with me make dem check ur blood pressure and urine test for U |
mukhcech:Kikiki, u will be surprised if u see a 13 year old lecturing u on dis issue one day....na only an hour old baby me fit trust oooo...... |
dossylvanus:Chimajii come and watch bestiality in HD oooooo, a silver back gorrile want to giv me Mouth Action.....today just come with plenty gifts.....#pulls down ma boxer |
chimajii:LMAO.....u sef don encode dat gidi gidi......Means say na exclusive fire wood we dey take boil dossylvANUS meat.....na 30 full grown iroko tree we go take cook am finish |
mukhcech:Oh, so make dem go front line for battle abi, make u dey chill dey wait to take odas do experiment....The devil is a liar! |
chimajii:Kikiki, na biscuit bone jare, we go boil am soft |
dossylvanus:Chimajii......come seeee meat ooooo, #grabs knives of all sizes.......dossylvANUS is a meatty animal! |
Jglad:Kikiki...lemme go ask my doctor if I sleep |
dossylvanus:#looks him wit left eye#...collects weed nd puffs......tnx for. D inspiration bro....but wat is d incantation for ![]() |
dossylvanus:I dey chop gorilla ooo!....especially ones wit silver bak |
chimajii:#handle anoda# bottle....I don dey find u tey tey to treat ya fu8ck up |
chimajii:#look confused#. Beg remind me..... Why are we. Fighting in d first plce |
haywire1:#unclad picture # Nude pasport..............#tongues out. #runs outta thread |
omitooguns:#looks @ his problem.........#picks race........He needs to see a specialist.....XCOZEE & HILSOCIAL O |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 115 116 117 118 119 120 121 122 123 (of 185 pages)

