NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:03pm On Jul 13, 2015 |
Ayima: Please i want to ask you people a question that have been disturbing my life. Am i free to ask? The oracle is also available. He who ask will never get misguided....#brings out my white clothe and cowries |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:34pm On Jul 13, 2015 |
Beamborla: Who's home?
Good evening / afternoon, guys.
Just checking in.
Y'all enjoy the rest of your day. Good afternoon to u too dearie |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:22pm On Jul 13, 2015 |
babatawa: Hope no b dat kind yoruba pple kunu wey pepper dey inside? No, ordered from kano |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:43pm On Jul 13, 2015 |
ademasta: Eewo Orisha, men go dey slaughter men for ya hotel?! Also women plus women? And you go dey admin control room with cctv camera dey watch them in 3D? The money is the koko, and abt watchn dem, me no dey watch film ooo, I am an actor on my own! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:09pm On Jul 13, 2015 |
babatawa: hehe... dude na punishment o
nothin like pay.. Chimo! Oya no vex, can't imagine bathing all these otondos........#owe u a bottle of kunu after fasting 2dai |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:04pm On Jul 13, 2015 |
babatawa: make fastin finish na sango i go take finish you I owe u one bullet! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:57am On Jul 13, 2015 |
ademasta: Hehe... So Elmisti self wan build hotel? Where men can be slaughtering women? Ok... Ok.. No problem. I will give you the exact day of completion even before the project initiation. But if you here somtin rapping, no be Olamide o, na money dey rap o! All join, i greet you all. Cc Babatawa nehis234 gazaliah hilsocial venom 2el horladmejy hyzicbond In my own hotel, men can slaughter men too o, and d same way for women, my own is to get paid....abi no be so? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:39am On Jul 13, 2015 |
2el: Good morning
107 days......October 28th
Have a blessed week.. Mention me wen its one day to go |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:38am On Jul 13, 2015 |
ademasta: Aare2050's library civil construction outline: 1. Developing of floor plan. 2. Pour a foundation with concrete. 3. Build the main load-bearing structures. 4. Add floor and ceilling joist, and install subfloor panels. 5. Cover outer walls and roofs in particle-board. 6. Install roof shingles. 7. Cover the walls with vinly. 8. Install windows. Followed by electrical design, load calculation for the building and installation of equipment. All these shall remain on paper(blueprint) till i hear the tone of my firstbank alert singing massively in millions! Oya no time to waste time. Engr Ademasta. Cc Kbs468 Aare2050 Be like say this guy sabi work oooo, no worry, na u go help me build my hotel room, proposed on pg 888! |
Agriculture › Re: Intending And First-time Farmers: Lets Meet Here by elmisti(m): 11:20am On Jul 13, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:04am On Jul 13, 2015 |
babatawa: make i dey look you
na the whole platoon members you go dey baff everyday... If dem go dey pay me, na one business b dat! #big grin |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:02am On Jul 13, 2015 |
babatawa: Na Gazaliah offer this one sit but all the same e nvr too late...
*pulls away the white plastic chair under elmisti* Ah, esu beleke month fe ri o month ni aye mi...satan be gone, get on satan satan be gone......#pull out my ruger 49mm |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:40am On Jul 13, 2015 |
good morning house, honorable members of the left, the aaccurate days keepers, and my co-otondos...............hope u all had a goodd night rest and pray for a fulfilled day...............#chimaji #aare2050 #donpsymon #majidyusuf........ i no fit dey type una monikers jur.......... and am fasting  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:49pm On Jul 12, 2015 |
Aare2050: no talk dat tin wey dey ur mind oh, i dnt want wat happen in 1906 to repeat itself Enter room bak, playind satan be gone by Asa |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:39pm On Jul 12, 2015 |
Kbs468: Yeeeeeee! Babatawa see wetin una don cause baaa when una no go conduct proper screening only to take bribe and offer them front sit #clears throat |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:28pm On Jul 12, 2015 |
Me and my generator have to talk tomorrow, I give that thing everything she needs, both oil and fuel, buh she refuse to satisfy me, battery don low now.....Good night every one! Sips some codeine....#aare2050 I no wan hear gunshots oo, will see ur Vc tomorrow |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:25pm On Jul 12, 2015 |
Aare2050: *enta my mansion, carry AK47, runs afta him* no mata where u run to, i'm coming for you. *wait let me teach u a lesson, agbaya!* Aare2050, aare2050......the devil is a liar, unsag my shorts, chilllax bobo mi, na d guy go iron ur khaki for u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:19pm On Jul 12, 2015 |
ifeanyiernest05: correct guy, thanx I go arrange affidavit as soon as I get Chance, I no knw if u don hear of sodiqyinka but sha make I quote wetin hin teh me " No, it matters not what date you have on it provided the year puts you below 30years. You will make the necessary corrections in camp. God bless" I still dey wait on wetin the Oracle go tell d other octopus Wetin my own oracle talk na say, prevention is better than cure, even if nysc no ask, some mumu HOUR fit ask, or probably if u wan go play football, or wen u wan contest for presidency, even me fit use am against U....lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:14pm On Jul 12, 2015 |
Aare2050: elmisti! elmisti!! elmisti!!! how many times i call u, if u like dem for dat sch, tell dem make dem no se were o. in olamide's voice* ile ti su mi, mo de npara bi omo ikoko ti o ni food Dem no go wan sky dive without parachute |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:12pm On Jul 12, 2015 |
Kbs468: But you used d word 'expired' nauw. Dat one naa case with NAFDAC b dat ooo Okay, no take am personal, b like say na u appoint dora akunyili.....its not expired alomo again, its VINTAGE ALOMO |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:07pm On Jul 12, 2015 |
ifeanyiernest05: *Expired alomo* I never land, him don carry me for head lol Aare, actually na center we dey zambia I waka follow come
I still dey wait answer to question wey I been ask Oh, see as anxiety cary me go, wetin d oracles dey tell me b say, make u sharpally go arrange affidavit for court to take guide yourself......but some more authentic octopus go still ansa u well well? #shaking the alomo bottle |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:59pm On Jul 12, 2015 |
Kbs468: why expired Alomo again naa? Show love 2 him pls What more love shld I show, make I comot my pre-khaki giv am....b like say u no knw say the older the wine, the better. Abi alomo no be wine? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:58pm On Jul 12, 2015 |
Aare2050: my man, y nw. u for pity d guy now, na frm uganda hm waka come, he no follow us suffer for ASUU hand. how ur day? Bobo mi, d day get as e be o, buh still thanking God, just see ur update now ni, make dem no do anyhw for ife o, weLl my own case different, I neva finish clearance for skul, buh I hope say d mumu senate go don include my name..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:52pm On Jul 12, 2015 |
Chimaji ooooo, #clears throat....chima ooooo, where dis man now! Aare2050 call chima for me |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:49pm On Jul 12, 2015 |
ifeanyiernest05: oh Introduction, well here it goes....
Name: Ifeanyi Ernest
univ.: Cavendish University
course of study: Computing it sounds better wen u say Bsc computing lol
and am a prospective B15 candidate
I believe my introduction make small sense Bring out bench, pour him a bottle of expired Alomo.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:19pm On Jul 12, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:19pm On Jul 12, 2015 |
chimajii: I no go church o  Bro chima! The devil is a lier, oya go an cary ur bible, evening service go soon start! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:01pm On Jul 12, 2015 |
chimajii: Amen.Morning oga mi!! Hw u dey? Just dey low key. Hw service today? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:25am On Jul 12, 2015 |
Good morning everyone.................aare2050, chimaji, donpsymon, sugarcoated, majidyusuf, and. To all honorable members of the left mansion, may we all av a productive week...$$$$$$$$$$$$$$ |
Education › Re: KWARA STATE UNIVERSITY 2014/2015 Post Utme Thread by elmisti(m): 5:45am On Jul 12, 2015 |
BrightForYou: Good one. That means you really enjoyed your staying in that school. What is your discipline? Lol, malete is not about enjoyment oo, buh evry trouble u go tru is worth it. I studied political science |
Education › Re: KWARA STATE UNIVERSITY 2014/2015 Post Utme Thread by elmisti(m): 12:33am On Jul 12, 2015 |
BrightForYou: Lol even a blind man! Thanks brother,i hope you are now doing your masters. Good luck to you. Nha, jst finishd dis year, goin for service first, might com bak to d skul for msc sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:06am On Jul 12, 2015 |
make i dey gather sleep jare. good night to all regular humans......................and to the night crawlers, una wellllly done oooooo............#yawns #forcn mmmyslf tooo tyyypppefefc #i wont snore this night |