NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:03am On Jul 12, 2015 |
Aare2050: not even u bro. Na all dis guest I dey refer to. But person wey fit ban u dey o. as long as he is not a senior member of the left, i go chop hin eyes ni oooooooo  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:44pm On Jul 11, 2015 |
Aare2050: nikkyzeee(f),Aare2050(m),elmisti(m) and 2 guest(s) Banned members forming guest, Make I hear say dem ban me, who fit? |
Business › Re: Soccer Nostrademus - Excellent Football Analysis & Score Prediction by elmisti(m): 11:38pm On Jul 11, 2015 |
smithsydny: I've forgetting his fbk name... help me Sage picks |
Business › Re: Soccer Nostrademus - Excellent Football Analysis & Score Prediction by elmisti(m): 11:00pm On Jul 11, 2015 |
smithsydny: missing oga sage for live in plays you can still follohim on his facebook account na |
Education › Re: KWARA STATE UNIVERSITY 2014/2015 Post Utme Thread by elmisti(m): 10:09pm On Jul 11, 2015 |
haha, guys, go and chill and dont call any doctor jhonson, kwasu admission is the cheapest anywhere. just chill, they can dash it to a blind man sef. i am a graduate of the skul so i know what am sayinll, just make sure u have the money available |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:44pm On Jul 11, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:16pm On Jul 11, 2015 |
Aare2050: elmisti, this land is for u. i also get u a plot on 799 and 800. but this whole land is for you.
yes maam. always at ur service cant even count d number of goals ive scored today, allsmyles, pls let me knw when we have enough land for our sch. thank you much brotherlly, may peace reign in the left! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:04pm On Jul 11, 2015 |
chimoooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo!!!!!! see as i miss that p800 land, diaris God oooooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:04pm On Jul 11, 2015 |
Aare2050: i no get d required qualification, abi u dnt knw i still dey look for admitn at allsmyles institution ni? i leave d job to u. share you 1st 3month salary with me o. Ehn, I go drop u change, buh dis kind Job, money for instruments go cary salary finish |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:45pm On Jul 11, 2015 |
Aare2050: hehehehe, #put on moonshade, decoding level BTW, shey u no go submit application for that sugar mummy job, cuz I wan knw pple wey dey drag the post wit me |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:12pm On Jul 11, 2015 |
Aare2050: In olamide voice *akoba adaba, olorun maje a ralakoba Alakoba koba Alakoba koba. * *runs to the inner room of the left mansion, not coming out till next week Thursday #put on sunshade, on a coded level |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:05pm On Jul 11, 2015 |
Ehn ehn, sugarcoated, abeg, shey that my vodka still dey available.....I can't fit wait to drink it oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:04pm On Jul 11, 2015 |
charles999: Sugar Mummy Pictured Here Promised To Pay N25,000 For Each Service – Apply Now While The Offer Last For more visit http:///UQ2Qu5 Chimaji, sambest, aare2050, I wan drop my Cv here, this is that dream job have been waiting for! God scatter the poster! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:02pm On Jul 11, 2015 |
Aare2050: Adorable damsel. Lol, I kuku see am. Na OAU logo be that, na so we dey do for we sch. Our new evangelist Haha, make I sharparly go look for her class-mates |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:01pm On Jul 11, 2015 |
Aare2050: sirwittee successboss1 Venom104 Stancity naughtylagosguy elmisti ekeneluvsu Sydneyboss ademasta Physika Kbs468 majidyusuf talktokingsley1 Babatawa Hilsocial Gazaliah 2el Sodiqyinka Ayima And my dear school................ Allsmyles Happy weekend  Same to you BOBO.......#hope say u dey help me kip my igbo wet, cuz na thursday I go take am wash down fasting oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:46pm On Jul 11, 2015 |
mercebabe: adorable damsel
OAU
2013/2014
religious studies Okay, now a damsel with a degree in religious studies...
Chimaji, donpsymon aare2050, na only me see dis one? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:16pm On Jul 11, 2015 |
Physika: Ah don wrk monday tru friday
Body nor b firewood good one, enjoy a lazy weekend then  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:54am On Jul 11, 2015 |
chimajii: I dey come, make I run go Insure myself 1st  Good, buh I can assure ur safe return....40% sha... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:30am On Jul 11, 2015 |
Kbs468: Lol. Specify naa Make I hear say I understand the question sef, |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:21am On Jul 11, 2015 |
Kbs468: BRAIN TEASER: She was 7 years day before yesterday and she will be 10 years next year. Whats her likely birthday? The day she was born noni |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:16am On Jul 11, 2015 |
Sambest2: Hahaha , my alma matta is a leading uni Abeg, park well leading ko, leed city ni |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:14am On Jul 11, 2015 |
Xcozee: [size=18pt]did u say boys?...*in Asari's voice' YOU NO FIT! Na me u wan intimidate? [/size] Ehn ehn, in shekau voice....JIHAD! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:13am On Jul 11, 2015 |
chimajii: U no go go gym? Lwkm! Donpsymon sey u be paper weight.  Chimo! Donpsymon said that, aare, war is coming to the left mansion ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:59am On Jul 11, 2015 |
Sambest! U wan give persn HBP abi, I still dey find cash wey I go use cary flight go camp, u dey here dey remind me like say na rapture dey come...I sure say na al dose skulz wey dey strike for decades u go! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:57am On Jul 11, 2015 |
Physika: Morning PCMs
*playing.lazy.song.by.bruno.mars* No food for lazy man! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:55am On Jul 11, 2015 |
chimajii: I dey come, mah go gym, be like people power wan pass my own for here No shaking |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:45am On Jul 11, 2015 |
Xcozee: [size=18pt]I say make I peep if dem don born pg 800 [/size] Clears throat, pick up my phone and call some boys to come and arrest u! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:42am On Jul 11, 2015 |
chimajii: Kikikikikikikiki u ehn...I just dey laff onah for all these land onah dey Buy. Cause me only me go collect all las las.. Hahaha, baba, no wory, enough space go dey for u to park ur mechin! |
Food › Re: How Many by elmisti(m): 7:34pm On Jul 10, 2015 |
Dharniel: HEART ATTACK!!! Bro, u waka pas wen d building fall? |
Food › Re: How Many by elmisti(m): 7:33pm On Jul 10, 2015 |
FowlYansh: I could ate like only one  RECAST YOUR BUILDING!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:29pm On Jul 10, 2015 |
Enters room, #sip zobo, we never reach 800, abeg na like 3hectares of land I go need, cuz I av to build my factory.
Cc: chimaji, babatawe, and evvrybdy....howz ur day |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by elmisti(m): 7:24pm On Jul 10, 2015 |
All the sites you are shiaring, diaris God ooooooo! |