₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,095 members, 8,515,477 topics. Date: Monday, 09 November 2026 at 12:37 AM

Toggle theme

Elmisti's Posts

Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 185 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:48pm On Sep 28, 2015
*enters thread with pack of ne generation weed*



*notice d population*


*drops weed*



WTF!.............wetin se.un and co dey think......so dis is what Mr. ESU was telling me abt!....*rushing back to d shrine*.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:39pm On Sep 27, 2015
Xcozee:
hope I'v not missed much?...good evening good people
So na evrybdy wey vote u na hin u go grEet bah?.......I sabi pple like you....aregbesola sombori....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:35pm On Sep 27, 2015
I seriously donnt know why pple act. Dis way....em go reach polling boot dey find ANPP and AC for ballot paper.....Harinholar and Ademasta didn't make it to this stage of d election and u still wasting ur votes.....









Cc whizqueen. Flex12
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:30pm On Sep 27, 2015
babatawa:
sad shocked

Gazaliah comman chi chom chin o

haliluck is following that boy because he has money sad
It appears eran agba prefers to be eaten by. Omode........#that awkward moment when the elders meat ends up in the children plate*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:27pm On Sep 27, 2015
Danator:
Ur GF wan follow u go camp?
Lol....maybe....she is a PCM too
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:14pm On Sep 27, 2015
KeriBaby:
Hehehe flat mate different from room mate jor

Ah u want to live with ur gf
Oya na
Kinda tru....buh make person wait till den. Sha
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:11pm On Sep 27, 2015
haywire1:
R u high huh huh Which yeye gf, where u wan put me angry angry u don forget say we go b roommate undecided undecided


#
*faints*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:52pm On Sep 27, 2015
koppa:
I vote Most reserved Allsmyles
Best female moniker Allsmyles

Best couple Allsmyles and Aare2050
Cc whizqueen, rmfunky, flex12, dubylhover
Iif I hear say dem count ya votes........
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:51pm On Sep 27, 2015
KeriBaby:
Hehehe
Instead of to get roommate u go redeploy?
I do not want to live alone this time around
It is very boring in all levels
When time reach I'll look for chick's who are willing to share a flat maybe 2 or 3 bedroom, that way there's both fun and privacy
I dnt thnk I will do well wit roommates, my ex roomies/ hommies ar jst way too cool, I wnt want any of dis jerks rolling arnd to spoil my good record....wld rather co-habitate wit my GF cnt take chances wit a room mate
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:47pm On Sep 27, 2015
donasere:
For which state abeghuh




Bauchi?
Lol, bro no. Go think am oo...apartmnt in most part of ogun state is not expensive @ all!....same for kwara/ ilorin.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:33pm On Sep 27, 2015
KeriBaby:
Lol depends on whr you're posted to sha
My sister, I cnt com nd kill myslf....if I sEei can't get dat....na to redeploy com my. Papa awse........imagine dat ABJ offer of 20k a month....am not saying it is expensive o...buh personally..I wnt take it
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:20pm On Sep 27, 2015
God knows am not ready to spend more than 50k-70k on apartment for my service year....no roommates, and atleast a. Self contained......
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:18pm On Sep 27, 2015
DonPsymon:
Na you the go give reply nau

cheesy

You don't know some things are better left unanswered?
Kikikiki......*in 2face voice* no be everybody sabi play ball
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:07pm On Sep 27, 2015
donasere:
Who be d pipu!! Make dey leave am ooo!!.... Wen hin reach craze level....hin go adjust!
Ok o,
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:53pm On Sep 27, 2015
donasere:
hausa soljo koboko go reset am wit ease!
I pray so ooo, cuz d way d nigga dey do...pple don dey agitte say make we carry am go yaba b4 he enta market.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:47pm On Sep 27, 2015
donasere:
Lwkmd!!!........hin don dey go like dat small for a yle nao!....

I just hope we go get psyche word for camp!
Tah!....he must not enta camp like that na...but on a second thought...if he sight soldier...I blv say dem go cure hin. Craze
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:34pm On Sep 27, 2015
donasere:
Ogbeni........abeg use weed eye summarize am na abeg!!
Kikikiki....bottom line is...haywaya yaff go gaga!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:26pm On Sep 27, 2015
blym:
wata i do?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:25pm On Sep 27, 2015
donasere:
Baba mi I dey a lowkey!!!... I bin loss for thread for a yle nao.
Abeg wetin dey sup for dis place....we don break A15 record.
my mouth no fit dey explain evrytn wey my eyes don see.........
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:24pm On Sep 27, 2015
blym:
wata i do?
Wata I do?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:19pm On Sep 27, 2015
[quote author=blym post=38433666][/quote]
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:15pm On Sep 27, 2015
donasere:
Whistles into thread!!!
I done miss this place oo

Choi!!!
Donpsymon omo united to quality I hail ooo
Ademasta and harinhola e ku aibere eni
Elmisti pady mi gbayi!!
Ene4real waddidu!!!!
Gazaliah ati haywire una wehdone ooooo
U sabi person.....werrin dey xup?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:10pm On Sep 27, 2015
mistabiola:
★★★Headless Horseman in Sleepy Hollow tongue tongue ★★★~ ©Mistabiola® lipsrsealed
Kikiki. Chimajii is d horse Man of. De*t*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:40pm On Sep 27, 2015
mobi18:
issorait,na to dey give bro to bro kisses remain naw
Make I hear!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:49pm On Sep 27, 2015
Faithluv5:
Hapi Sunday Eveyone and too all my goons. Missed ya'll
Me goonhuh Na!......awayu
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:48pm On Sep 27, 2015
mistabiola:
[size=16pt]★★★Nah, bet maybe Most Rtrd...★★★~ ©Mistabiola®[/size] lipsrsealed
Epic reply!.......haywire1.....the retardhuh.........see wat ya life turn to
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:12pm On Sep 27, 2015
haywire1:
I suppose dey Mr B15 na, I go break bottle ooooo

#
No be only Mr B15.....na Mr CO2....oniranu sombori
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:04pm On Sep 27, 2015
haywire1:
Egbami keee what an insult to my personality and integrity, Mr B15 dey there una no give, una pack Most annoying, most derailing. Thunder fire una left yansh lol, u dey touch ur left yansh abi Kikikiki thunder go fire am soon if una no quick edit and put my name for Mr B15 grin grin

#
I dnt know just what to say to you.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:41am On Sep 27, 2015
mistabiola:
*******No time******* ******I'm not scoring for free Again***** tongue tongue
Make I hear!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:34am On Sep 27, 2015
Gazaliah:
Am you master and not ur boy....


Na me train you
Na boy, I dnt do goals, I am like dose men on d street dat. Watch kidz like u play and encourage. Dem
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:33am On Sep 27, 2015
Mistabiola wnt come and show skills now oooooo, fter wen na dem amateurs dey field, he go dey. Show mumu skillz
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:32am On Sep 27, 2015
Gazaliah:
hahahahahahaha tongue tongue tongue tongue
That's my boy!...the striker I know.....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 185 pages)