Elmisti's Posts
Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 185 pages)
sammy2310:If u get anything to say to d guy...u sabi hin moniker or mke I cc am 4 u ![]() |
sammy2310:See alakoba sombory.......matter wey we jst dey pln settlement u wan com dey prey......bro if u com bak life as animal......na vulture or hyena u go be oo! |
chimajii:Kikikiki.........like say u knw wetin I dey plan.....jst b say anybdy wey me para for inside dis thread, em no dey com bak agin.....buh I no plan to exile yet...... |
ademasta:Kikiki.......it is grammatically acceptable. In that case.......em tell u say English na my papa language? |
chimajii:U that one babe finish here..........Kikikiki........I giv u five goals ahead.....*i will type wit one finger and one eyes closed*....... |
See as the newest E- couple dey look like say dem waste wedding money.....jibriljunior and haliluck.........make una no worry ehn......awon eni eleni..... |
haywire1:Apparently ademasta av messaged haywire.......I guess this is the end of d issue.....one person av apologized nd lowered his guard.......................... Chimaji...can we close d case file now ![]() |
So na like dis to dey watch from. side line dey sweet.........all of una wey don watch me para. For this thred, una owe me money ooooooo......... |
haywire1:*hands him one more wrap of weed*....after all am still a bizness man....... hands over the seat of judge to chimajii jibriljunior keribaby donpsymon and physika.......mke una no 4get...one hidden punch dey hin last post...buh I nova record am as I was distracted |
KeriBaby:Kikiki....he think say he fit turn am to friendly match...wen be say na world cup final |
haywire1:Apparently.....Haywire dsnt av issues with d females who av E-boos, just d niggas and ademasta inparticular *fingers crossed.....this is getting interesting* Ademasta = Devil Harinholar = innocent lady *refills my pop corn bucket*.......................gazaliah, dossylvanus........none of u shld ask for highlight oOoooooo |
ademasta:Light punches from both sides.............. Ademasta apparently callz haywire DEVIL Haywire repeated that ademasta have no balls This is taking longer than expected....dey av done over 2.5 already...... Cc gazaliah......dossylvanus |
haywire1:Na bro, u don't call ur padi senseless....nd it aint no joke......u gaz apologize to d nigga if u accept wat u did was way over board Cc co-judges.........chimajii jibriljunior.....abeg make una make corrections oooo! I no talk truth or I. Dey biased?? |
chimajii:Be like say u want make I hatch coconut for ya head bah?........abebelube sombori.....carry peacock mouth dey judge issue wey nova finish.....npple like u dey fastforward indian film wen dem stat to dance.....oya drop d remote! |
haywire1:Bro, u dnt mention me in ur diss....I aint gonna take sides now....lay ur points and Evry1 here will wiLl pick what is truth or not!....... Lighter punch from haywire.....copy 50 cent and ja rule lyrics.......... Ademasta = saw mill worker And that's one little punch................ *finish my coke*.....................gazaliah, donpsymon, dossylvanus.......... |
chimajii:Madt man......dis one pass drake and meek mil own |
chimajii:Madt man......dis one pass drake and meek mil own |
horladmejy:U beta stop dey yarn nonsense......na handicap I carry haywaya na.....abi physika who you carry.... |
haywire1:Remixing is allowed!........he added new points to it nah!.....the question is, r u out of lyrics ![]() |
ademasta:Ademasta remixed his first track....... Haywire= Idiot again *Talks as if na hin papa awse we dey ( including kitchen and toilet) *sango will strike him first again *E-boo is a normal tradition on d thread *haywire picked on ademasta only ( I will call that witch hunt....like d one saraki is facing) *drinks coke,............gazaliah, blym, donpsymon............One of this two guys must take d day.......no be only me go judge am............. dossylvanus......u beta no ask me for highlight! |
haywire1:Anoda hit from lyrical drake Ademasta = takes too much tym to think Got no balls can't spell jealousy Missing brain Senseless Mission measure ademaxta madness *cruch my pop corn*...........gazaliah, donpsymon, oh and dossylvanus...dnt com and ask for summary ooo.....I cnt narrate this raap attack ooo! |
JibrilJunior:No worries, we no go allow them shoot dier self....na jst dialogue level we go maintain am....u shall be included in d peace keeping mission wen its tym |
ademasta:Nice shot..and matured talks Haywire1= Monkey Mad man Jealous Dis owned Senseless *dips. Head in pop corn*.........donpsymon Gazaliah blym.........no be only me go judge dis one |
haywire1:LMAO!....u sef wan blame devil bah?....ur head is not set right on ya shoulder.....na devil or me dey help u type ....devil wey me and hin dey chill for dis syd we dey look u |
JibrilJunior:If u call am joke, I fit break bottle 4 ya head.....keribaby..its no joke ooo....two of dem ar trynna make. A point d way dey know best.. |
haywire1:E don do jare...make d guy figure out hin nxt move...u don dey mention am too much..... |
KeriBaby:I no dey like statements like dis jare...make we dey ask u wetin happn bah??....abeg talk wetin u see jare |
haywire1:Kikikikikiki....he doesn't smoke na.... |
haywire1:Once u see any1 wey no reach to dey take weed, jst signify abeg....na evrybdy dey claim old boy na |
haywire1:Ademsta= Unproductive Woman wrapper Errand boy, to. Deliver WE message Not sensible in thinking Donpsymon, blm, gazaliah....I told u my nigga is drake, his track do hot.....waiting for ademaxta to do his. Own mixtape |
JibrilJunior:She meant. Goal....sEe as ur ear activate wen u hear land |
Faithluv5:Mbanu!.....I no dey. Com.....u go help me. DhL my own food.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 185 pages)



