₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,098 members, 8,515,482 topics. Date: Monday, 09 November 2026 at 01:42 AM

Toggle theme

Elmisti's Posts

Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 185 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:30pm On Sep 25, 2015
Gazaliah:
Its -1 and not =0

Cc elmisti seun305
I dnt undrstnd dis Chinese buh I know u ddnt. Score d goal....#lobatan....Gazaliah av loose form ooooooo!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:28pm On Sep 25, 2015
seun305:
So e dey happen for tha una way too?
E get where d tin no dey happen?....em go blv say na u dem dey scope, but then m always looking @ dem, praying. With all my might that d babe shld carry belle....but den those babe badt gan oo, em no dey carry belle
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:25pm On Sep 25, 2015
Gazaliah:
Elmisti
Bros!...no spoil ya record becus of me fa! Cuz u don dey try do assist and u dey miss....n ordinary seun 305 dey net like martial for wia u dey....abi u borrow am ya boot ni?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:23pm On Sep 25, 2015
Harry kane
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:23pm On Sep 25, 2015
Ole!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:20pm On Sep 25, 2015
haywire1:
Lol werey boy, u old pass me fa grin grin, honestly I hate wen guys dey pretend wen it comes to opposite gender, I will rather keep quiet than sweet treat a lady . I treat my ladies and guys same way no one is superior.

Make I melo cos I wan para gan tonite
#
Kikikiki, u no fit. Hate am reach me.....u don live hostels wey dem alfas dey bleep alhajas b4huh...nd em go still dey do salam aleikum...or wey broda for church. Go dey enter sister anyhw....buh I blv its diffrnt here....no ulterior motives...and those that av, am sure will be matured enuf to pursue dier interest personally....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:17pm On Sep 25, 2015
encrypt:
We are suffering the same fate...I have just about had it with all these recharge card people and their daily quotes. The annoying part is they are only using the word for effect, i doubt they even know what it means! angry
And u dey blame dem bahhuh...u carry valid english word as ya moniker and u dey expect make pple no mention u anyhwhuh....ordinary number u no add to personalize it
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:12pm On Sep 25, 2015
seun305:
Hw market huriKANE?
Season no fresh ooo....see as Gibbs comot my goal from goal line
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:10pm On Sep 25, 2015
haywire1:
#

Sango strike anybody wey mention e-boo sh1t on dis thread again. Hope una dey hear angry angry angry
If una wan do boo sh1t, pvt message una sh1t. This may sound too blunt or perhaps sharp in destroying una but I don't giv a damn I say things d way it shd be and must be.

If u interested or a crush on a lady or guy tell d person straight not by making fo0l of urself thinking it's funny to attract a lady or guy undecided undecided .


Cc ademasta pass d message around.

#
Kikikikikiki............it is a curse to be single @ ur age....oya lemme arrange one pekus giv you....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:08pm On Sep 25, 2015
Ba
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:08pm On Sep 25, 2015
H. Kane
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:07pm On Sep 25, 2015
Harry kane
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:06pm On Sep 25, 2015
Aguero
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:05pm On Sep 25, 2015
I am feeling like Harry kane
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:00pm On Sep 25, 2015
haywire1:
Try to climb vegetable tree grin grin grin
#
Mbanu...its too high...I will climb palm tree instead...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:00pm On Sep 25, 2015
starlight101:
Even ur boo get a boo
Make. I do like say I no see am.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:58pm On Sep 25, 2015
seun305:
Lemme pretend I didn't score
Lemme pretend I ddnt feel like scoring
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:57pm On Sep 25, 2015
haywire1:
Na wa oooo must u physically abuse people angry angry angry don't u knw d difference btw opolo eyes (frog eyes) and a malu eyes (cow eyes), can't u see say na malu eyes and not opolo eyes grin grin.

#
Lukikikikiki......*falls from pawpaw tree*........u go chop banana?.....I no fit climb any tree again
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:53pm On Sep 25, 2015
Gazaliah:
I mean I will help you block who wan score..

Brb,I wan go poooooo cheesy cheesy but my gloves are on the goal post...
Make I contact Barcelona say I don help dem see keeper
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:52pm On Sep 25, 2015
Gazaliah:
#YINMU....
Na me and beamborla be real e-couple.

You don dey fear already
I fear less....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:49pm On Sep 25, 2015
Gazaliah:
Elmisti,you wan scorehuhNo worry,I go helep you....


Am now here for you.as ur Goal keeper
Since wen do goal keepers help score goals.....abi u av started using weed. As turari nihuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:48pm On Sep 25, 2015
starlight101:
yeap beamborla love me more dan u is not my fault na SWAG
LMAO!......even gazaliah. Sef get. Rivalhuh.....now tell me who want to stop me and my E-boo from taking that couples award......*heading to Inec office*...they. Must decalre us winner unopposed......
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:37pm On Sep 25, 2015
starlight101:
A mad man was standing on the 3rd
mainland bridge and shouting
“44“44!! 44!!! And crowd gradually
gathered to watch him. You know 9ja sabi look
well
well.
A guy came and asked one of the
people watching, what is that mad man saying
“?
The man replied I
don't know !
The inquisitive guy went ahead to ask the mad
man
what dose “44” mean ?
As soon he got close to the mad man,the mad
man
picked him up and
threw him into the ocean and started
shouting 45! 45!! 45!!!
.
Omo come see race for people leg.
As u don obstruct my Goal with that. Stale joke, na. To drag am with u till I score.....shey if u dey copy and paste, u no fitt. Dey. Do small review nihuh With. That your opolo eyes...olodo boy...shey. Na ocean dey under 3rd mainland bridge nihuh.....copy copy....if I cath u dere
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:33pm On Sep 25, 2015
Ok, anoda attempt
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:23pm On Sep 25, 2015
Gazaliah:
@bolden,that's exactly what is in my mind bit since na to shoot me,I no talk am again grin cheesy grin

I guess you can still calm down...He may face little P before or on his way to the said scene.


Learn to be patient(As-Sobru)
Srsly...make we tint the matter sha...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:14pm On Sep 25, 2015
seun305:
*in mama peace' voice*
And u r here eating ur certificate bit by bit...what will u present when u finally graduate?
Kikikiki......weyrey ni paadi yi sha
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:09pm On Sep 25, 2015
Gazaliah:
#Smylles



You force yourself to follow the Eid prayerhuh
For that alone,you don get reward from Allah.


PUNISHMENThuh

You don't know what happen before the IMAM came late for the Prayer......Thats why we always put Insha Allah before whatever we want to do.

We have to listen to imam before we know what to say...You can't purnish your Imam unless he is derailing from the right path of Allah and sunnah of the prophet ....


Allahu Alam
Make I hear!.....na so that imam dey do, its either he coms too early or too late.....com see as rain beat person for Eid....abeg no tell me say na shower of blessing cuz I fit shoot U!......buh on a more serious note, this is not d first tym...the guy jst dsnt kip to tym.....shey make we stat dey stone amhuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:05pm On Sep 25, 2015
koppa:
lolzzzzzz,am not even a graduate yet,got the moniker from a friend's nick
Hmmmm....I no go talk anytn....oya...*in General Idi-amin voice*.....Right about turn!......Good luck to U bro!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:04pm On Sep 25, 2015
harryson77:
hw I go take knw
Send me one pekus!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:54pm On Sep 25, 2015
Boom.........



Goal blocked by that boy up there
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:53pm On Sep 25, 2015
seun305:
Enta ilorin ask wu b ole see
Mtcheew.....ilorin pple dnt knw shit....buh dat yestdai scene na staged tinz....Typical ilorin will neva act like that towards the Emir not to talk @ Eid!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:51pm On Sep 25, 2015
koppa:
that's good,at least poverty will lessen now...
Nha bro, am way above d poverty line.....I will be a great loss to dis nation if she loose me now.....oya comnd explain why u chose that moniker....Am guessing u ar d first koppa in ya village

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 185 pages)