₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,098 members, 8,515,482 topics. Date: Monday, 09 November 2026 at 01:41 AM

Toggle theme

Elmisti's Posts

Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 185 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:47pm On Sep 25, 2015
Gazaliah, beg what is d judgment for an imam that doesn't keep to tym....u blv say na past 10 I pray eid yestdai....even as I force myslf go ni sef
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:44pm On Sep 25, 2015
So. Ademasta dey find hin SIWES money?,,,,,,,money wey ur VC don put inside hin fixed deposit account...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:42pm On Sep 25, 2015
seun305:
Ogbon ole like ur mentor
My mentor is not. A thief, tell me what he stolehuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:41pm On Sep 25, 2015
harryson77:
enter youhuh nigga I'm straight
Em tell u say I bendhuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:41pm On Sep 25, 2015
dossylvanus:
Hahahahahahahahahaha see what weed can cause?



You quoted another person! Kikikikikikikiki.
LMAO!.........itis not easy na
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:38pm On Sep 25, 2015
harryson77:
ur pidgin na 1 in town
Isit me or u ar trying to enter me....bros no try am ooooo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:34pm On Sep 25, 2015
sammy2310:
hey.. no talk dat one... u've been eyeing dat lady...dats y u want no one to be close to her......
Isit me or u cannot read between and beyond the lineshuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:33pm On Sep 25, 2015
koppa:
ooooh,not again,dats my moniker ma'am
*Falls inside sapele water*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:32pm On Sep 25, 2015
sammy2310:
hey.. no talk dat one... u've been eyeing dat lady...dats y u want no one to be close to her......
Generator ko, I don use. Gen last now, no be 4 months....I no sure if d thing go still work sefhuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:21pm On Sep 25, 2015
omitooguns:
grin

I never forget sey u dey eye mobi18 upon say u don marry wink
See as u. Dey spill un verifiable info...me and mobi ar state personalities, and we understand inter governmental relations very well...if dolafunmi catch u wit dis tin wey u dey talk so....well she understands too....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:49pm On Sep 25, 2015
omitooguns:
Harinholar u don see d movie PALOMA N DIEGO RELOADED huh



u no Diego left Berenis for Paloma .....BT Paloma com follow one Coffee Tycoon....wink


na so Diego take enter one chance.... Hope u remember sha huh grin
Weyrey!!........pple like u no suppose dey near Tv
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:29pm On Sep 25, 2015
Aare2050:
how was the sallah for your side?
Me no undrstnd as d tin go sef
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:17pm On Sep 25, 2015
Aare2050:
elmisti
I dey here.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:08pm On Sep 25, 2015
seun305:
*slides into thread* cool

Elmisti
Haywire
Gazaliah
Jibril
Where doz muslim bros?

I blive say sallah still dey on, where d lems?
Alatenuje sombori...........well...no be ram I kill 4 ma syd...u dey chop monkey meathuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:47pm On Sep 25, 2015
Aare2050:
kikikikikikikikikiki




in 2 sentences one for each, explain how aare2050 motivates you
LMAO....baba u sabi hw we carry ya name enta senate list na.......make I no talk much!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:25pm On Sep 25, 2015
my nominations:


1. Mr B15 NL: am not gay grin

2. Miss B15: mobi18

3. Most Reserved: na everybody here get skuri for head grin

4. Icon of motivation: dolafunmi, aare2050, faithluv5, mobi18,

Cc: flex12, rmfunky, Dubylhover and 2el.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:20pm On Sep 25, 2015
sammy2310:
I thought everyone here are graduates!
KIKIKIKIKI *in 2face voice* no be everybody sabi play ball lipsrsealed
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:15pm On Sep 25, 2015
Paulpaulpaul:
why asking?

Are you want to lovb him?

Are you thought of lovbing him?

Are you lovb him?

Does you lovb him?

Is you are lovb firing for him?

Answer all of those questions nau nau!
grin grin THAT AWKWARD MOMENT YOUR CRUSH IS NOT CRUSHINGgrin grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:50pm On Sep 25, 2015
GOOD DAY ERR1





ABEG, CAN ANYONE GIMME A SUMMARY OF EVENTS I MISSEDhuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:35pm On Sep 25, 2015
KeriBaby:
Where's Elmisti I haven't seen the nigga here all day
babie gal, thanks for asking abt my whereabouts...........it is PHCN that did me strong thing.......buh am bac winkk
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:30pm On Sep 25, 2015
dossylvanus:
Elmisti.... Summary pls?
be like say u dey smoke bah? me and you dey live d same area and u sabi say we no get light, u com open ya mouth dey ask me summary.........................if i catch u ehn.....summary ko, abstract ni angry
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:41pm On Sep 24, 2015
dossylvanus:
Elmisti how far? Any updates? From 2233 to 2244?
Nha, I was not really arnd that tym as my shipments arrived the port ndi had to take care of tinz...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:29pm On Sep 24, 2015
ademasta:
Is dat why u took double ration? ***datz not a hubby***
I gaz dey sure of the qulity of what I sell na....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:06pm On Sep 24, 2015
ademasta:
Oga u don weed again? I no be Bharkarh wey u waan quote o!
No vex jare, I no like to dey taste products,,,buh as all my workers don go holiday, I no get choice.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:02pm On Sep 24, 2015
bharkarh
.na u dey cuse evrytn na, u jst comot for mexico and u nov even enta ya awse, u dey thnk to carry mobi go drink jedi....if I send u go anoda form of hajj now, u go talk say I wicked....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:17pm On Sep 24, 2015
bharkarh:
Oga o...see as pages dan fly...anyways I dan miss everybody o..see beards for everybody face even harinholar and mobi16 carry join grin. Cc ademasta, kunle106,elmisti, olami90 abbl
Lukakulukaku......my good friend..I trust u av bn rehabilitated in the mexican prison I sent u to....now that u ar a mafia on ya own....come to EL DOLA ltr 2nyt...I v biznes to discuss wit u.....*lets put d pst behind us*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:00pm On Sep 24, 2015
ademasta:
Hello house, oya let's see who answers this best!

In an interview and the interviewer asks ''can we meet you?''.

Oya make una dey drop comments(dnt forget u go dey dis hot seat one day soonest).
Interviewer----------can we meet you?



Me..............Mbanu!.....abeg n work I find com and I gz hammer shrp sharp...so I no get tym to dey do intro...ma CV dey una hand, if una need further info, go my fcebook, twitter and linked in...I just come hia to discuss d contract...can we go straight to that parthuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:49pm On Sep 24, 2015
tk4life:
lol y u nor use simple server download am i just download quantuim theory tcs future soilder n dante inferno divine edition
I hve that in mind too.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:31pm On Sep 24, 2015
tk4life:
ehn eee k bro u don download D gta 5 g game na 19 gb ooo
Bro, I run as I see file size oooo......I go jst dey patronize my ikeja boys jeje ni ooo....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:29pm On Sep 24, 2015
dossylvanus:
Ok... What of cow, goat or chicken? I cant be turned down. Ok.. Will do that.
Monkey is plentiful sha
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:17pm On Sep 24, 2015
dossylvanus:
Ha ha ha ha. Thanks for the laughs. I am now in Tanzania. Will move to Equatorial Guinea soon. By the way, give me the page number of that ademasta&harinholar fracas. And where is my ram?
Kikikiki.....we no kill ram 4 my awse oo.....just check like 5 pages back...dier fracas started yesternyt......
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:14pm On Sep 24, 2015
tonyx4x44:
na waec certificate you wan lominate?
Mba!....I jst wan lominate pple for dis awarrdu today

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 185 pages)