Elohorayodele's Posts
Nairaland Forum › Elohorayodele's Profile › Elohorayodele's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 (of 50 pages)
meggy 11: I hereby OFFICIALLY disregard 1313.Grapes are sour! Lolzzz |
ochongonoko: Smh.. 1313 at 1314?He must b a learner! |
Kslib: Yaaaaaaaaaayyyy!!!Abeg where dem de collet d cheq? |
Yess ooooooooo.am here Greetings to ev1 inna d yard. Wafi no de cari last! Mehn am feelin awesome n superhuman, I posted twice on 1313, dats compensation for d ones I av missed. Oya bak to wok. Gdbye all! |
I must be in 1313 oh, even if dats d only tin I do 2day |
Yes yesssssss, am dere! |
1313, On ur marks, get set, goooo! |
Kslib: Na magic you wan take reach 13:13 this night.. ?If I repost all d longest texts typed by every1 on dis thread in d last 3 days once or twice e go reach 1313 oh. Magic sef na planned wok ![]() Kslib: Na magic you wan take reach 13:13 this night.. ?If I repost all d longest texts typed by every1 on dis thread in d last 3 days once or twice e go reach 1313 oh. Magic sef na planned wok |
Make una de post plenty tins make 1313 quik com nah. Nor b say I go loose guard go slp nw n wen I wake up una go de 1315 oh! |
IyawoTM: @ KslibDis special page no tin don turn smtin else o! Osim 'put my name oh' . Shebi na guinness book of record dem wan write am put? lolzzz |
Dannyxy: i agree,since i know u,this is the first thing u hv said that make sense to me...*back to enemy mode*Choi! 2 of u sef! |
[quote author=god_of_music]S.T.F.U! AND SIT DOWN!! IGBO IS IGBO STOP SAYING DELTA IGBO! E NO MEAN ANYTHING!! YOU ARE A BLOODY IGBO BOY..PERIOD!!!![/quote]Nwanne biko oburo agha ka anyi nor. Ninnyanny is nt saying his own igbo part is diff, he was just explaining wat part of delta he's from. Ijaw is ijaw bt u hear pple say am an ondo ijaw, its to show wat part of d nation de r from since dese tribes cut across state boundaries. |
[quote author=ella.b]Lol no make dem catch u with dat statement of "Delta-ibo" o. The last time I told sum1 about me being "Delta-ibo",them wan cut ma neck with "ibo is ibo"..blablabla..lol Just prepare urself just incase person wan yarn dust about am. [/quote]Shuoo! tnks 4 d alert,u 2 much. Make I sharpaly go file my mouth wait any peson or prof of igbo/ibo language wen wan attack me. |
ninnyanny: Lol...I'm deltan igbo oooo,not urobho, although I don de warri for 9 yrs now,I no sabi the language, and hey I knw say na f*ck up but no be my fault.lolNo shakes, we all na one. My mum is delta igbo too,n I grew up in d delta igbo part so can spik igbo wella. 'wer kobiro' means 'well done'. |
ninnyanny: Its migwor. Lol. And ima answer that....vrendo..Ninnyanny: wer kobiro |
Josydaky: Na ASUU cos am o!Make dem de pray say FG go resolve d mata b4 bba finish den sha |
dmalam: MOH'D SHEKAU IS FROM DELTA STATE TOO..Wantd to comment bt wen I observe ya name, I say make I bone. E nor go mk sense to follow u de talk, wafi go say na proper 'fallin hand' 4 me. Enjoy! |
Abeg I want to b on page 1313 plssss, make una tk am easy make e no pass b4 I wake up in d morn. Btw d kind attention som pple r here de use follow bba n dis thread sef dey one kind,(247 sm de hia de argue, comment/analyse, una no de wok or go sch lk ev oda norm peson?) if bba finish na korekt dullin 4 dem oh! |
Krasid: It's the truth depending on what course you are studying.What course did bev study before she dropped out?Chai stp dat. If she like make she de study all d courses in d univ e nor fit reach 5m per year. Wetin nah? Na today we first de see who go dat sch? |
Kslib: Woow!!! Delta dey always represent..Of cos we de represent wella in all tins, tell me ur tribe n I wil tel u of a notable 'polithiefcian' amongst u 2! Lol |
Kslib: E be like say una many here oo..@kslib: Nufin de happen, we full ground! |
Kslib: Melvin and bev telling elikem about how delta people always represents and excel in competitions!!Karen's also from delta nt jst her mum. She's an urhobo (www.karenigho.com/biography--profile.html) |
Kslib: Melvin and bev telling elikem about how delta people always represents and excel in competitions!!Yes oh, delta n wafi no de cari last, bad as e bad, n pata pata na draw! |
Mariarocks: This hm's no sabi nominate mtscheeeewww. Na only Bev sabi. At this stage see as nomination be like day 1Sabinus! I hail u. Na dier choice nah |
Bev is nt serios @ all, ow dare she say she's stil growing! Even if she was stil supose to all dis endless smokin, drinkin n drugs she does on her nites out in naija wil nt only stp her growth, de wil mk her stunted n in d long run shorten her lifespan! |
Pls who knw d artiste in dis 'ema tule' song, Den ghana peeps pls 'aborteeeey' is by wat artiste? |
languys69: If Beverly slaps The Amaka, she will laugh it off. She loves Beverly that much. Everything Beverly does is right!Oooh! ok. No wonda, nw I get y she's talkn lk dat |
THE AMAKA: Half of that article is BS. Don't mind gossipers that just carry rumors up and down. LOLDis ur defence is far from d truth, she said most if nt all of dose stuff, even some were nt mentioned! |
Ayab1203: My pple i don showOya joko n sit down! |
Kslib: Atleast even if my boy doesnt win,he has changed two people's perception about my country!!Impressions rily do mata! Thumbs n toes up 4 melvin |
Its a game, de are free to cheat, conspire, betray or ally wit each oda. Deal wit it. Some of u hia wil kill for $300k. Free dilish jare! |
Its a game, its free to cheat, conspire, betray or ally wit each oda. Deal wit it. Some of u hia wil kill for $300k. Free dilish jare! |


[/quote]Shuoo! tnks 4 d alert,u 2 much. Make I sharpaly go file my mouth wait any peson or prof of igbo/ibo language wen wan attack me.