Elpeeus's Posts
Nairaland Forum › Elpeeus's Profile › Elpeeus's Posts
1 (of 1 pages)
miscreant, thieves and ppl terrorising the innocent civilians in area are been bombed, and from what I read you paste, no innocent civilians where affected,how is it war on south south? Is it not a welcom development!! Beta give urself brain and change dat headline, declare war on south south to declare war on miscreant ![]() |
See wetin unemployment they cuz!who send am? Rubbish! |
Where all d pro PDP, after all ur noise, make una talk yeye CHANGE all d way |
KingEbukaBlog:I thought they said,this morn that about 600 of the boko haram where killed,what is all dis? |
Wetin be NFF own,$2,500 for wetin?,make una reduce una own salary,after all, wetin bi una work,if no be to de use barrow de thief,beta pay dem dia money complete rubbish NFF abi NFA[b][/b] |
Tito is hungry to win,his 1st ever cup,real Madrid and mourinho can not stop him,up barca |
chino11: Ndigbo and Anambra in particular are going places. Only God can foresee that Igbo nation will be the next world economic power. From all indications these products may even surpass Japan and German products in being standard and durable. Good stepi don't think u are mentally balance,,,which 1 is ndigbo,,we are talking of Nigeria here,,let ndigbo buy it alone,stupid |
pDude: Yeah right!na true talk be dis,at least we go de expect am ,wat of if e no com happen,,?any body 4 talk about em? ![]() pDude: Yeah right!na true talk be dis,at least we go de expect am ,wat of if e no com happen,,?any body 4 talk about em? |
k-ton:6,he have expose the weakness of our security system,through boko haram |
Dis 1 na collection of old thieves,,,na dem ful him back,,,,make dem go UK go free naa ![]() |
This is a total failure,y 13 years,,,,i was expecting 25years or more,as 4 me ,IBORI won d case |
Him build stadium!the money na him own?wetin concern fash 4 dis case?i no blame am,him no de stay 4 niaja tay ![]() |
In every rumor,there are elements of truth,,,there must hav been link to the sect group ;DIn every rumor,there are elements of truth,,,there must hav been link to the sect group |
U de talk of more women to marry,very soon dem self go begin marry dem self!remember wat a man can do,a woman can do beta ;DU de talk of more women to marry,very soon dem self go begin marry dem self!remember wat a man can do,a woman can do beta |
Is our vote not going to account!are we sayin that GEJ and chukwuemeka Ezeife now decide Nigerian's fate?who gave them d right to make such decision?i bliv they must b joker's ![]() |
Liverpool abeg make una try naaa ,wetin self |
1 (of 1 pages)


