EmekaBlue's Posts
Nairaland Forum › EmekaBlue's Profile › EmekaBlue's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 613 614 615 616 617 618 619 620 621 (of 675 pages)
mayb dem dey vibe ontop ur ceiling..u kill one..d other one fit dey and d childrem if they gat |
lol...lagos govt neva xperedIT..una neva sabi this lazy dullard..he is just thr to flex power and junket outside d country as Presido...He no send una
|
All i know is this bubu admin is not working at allllllll...tooo bad..no dey confuse us with chibok |
A girl will post a pic..u c guyz saying babe u r so beautiful can i hv u num e.t.c frm alot of guyz o whn u knw d girl wudnt even ansa...These kind of thingz make 9ja girlz feel so special but wht they dnt knw is those guyz r just hunters...I never even inbox a girl i dnt knw..I pray those guyz should plz recieve sense and stp making these beeches feeling so funky |
its more than 1.5m |
yeah...i saw d vid..lol..national Bleep up |
censor her other boobi na..abi her bweasts value don finish?! its well |
those cheerleaders shud wear short skirt and bum short inside naw..wht is this trouser trouser abt girlz nowadays sef..una no fit flaunt leg again?! |
Good....but na as EPL don finish i guess...Boyz wan go watch their ticket live..bet9ja tinz |
oya make it happen naw...we just begging fr constant power sincr 4eva |
PDP has ignored d kwarupt police and use army connection to arrest d thug....Finally it will land in court case and d more powerful one wil win.....Zooooooo country |
Chai...Fish Barbacue family size ![]() |
simply coz d younger generations didnt get to knw em much and dada mama dnt go on social.medias doesnt mean their legacy dnt live on...#Respect |
![]() georgementday: |
d guy don denounce frm his cult |
Winners chapel members wey over respect their pastors would not find this news apeasing at all....Chai..he mayb just xposed wht his oga at d top with private jet and private uni is doin to his members..Y they do anything to enrich d man...No more sunday rice and meat |
okokobioko....fg bursted..na she b d same girl o |
this chibok is distracting us frm these dullardos dull admin o... |
C dem confusing themselves and CNN n co no get shame to dey report all these lies |
xpensive G |
Oya food don land for female masturbatess |
lol....clean today and b sure of garbages tomorrow in such region |
Bad |
Beauty queen wey no fine..C her head lyk man own
|
Village headmaster at his best....mscheww
|
na to dey wear agbada hawk sumthn o |
most naija girlz here claiming chubby thick n beautiful..na lie..most of u r so shapeless and unattractive with stretch marks everywhr..If u a 9ja girl and u manage to kip slim fit with ok butt and shitbox...thumbs up |
Bad Dream again!!!A man woke up and shouted "Holy Ghost Fire!!" Wife: what is it? was it a lion chasing you? Man: that would have been better.Wife: what is it then? Man: I nearly voted Buhari again in my dream. Wife: Blood of Jesus! Honey, lets pray. THE PROPAGANDA IN THIS ADMINISTRATION STINKS* |
![]()
|
lol..i was waiting fr this all along....i knw they wil come up with this poo..according to d movie tho was she even rescued or they met her wandering...Apc r real decievers..Diverting our attention frm d fuel hike and gettin propangaded scores |
in 2face and soul e babaz voice e b lyk say dem want to tell us another story again o..e b lyk say dem want to act anoda movie again o... propaganda..abeg...c as dem dey carry boko pikin anyhw..make d man catch them |
ghana d pornhub of africa..... media can exaggerate..i doubt its up to 42women..seen just 3 of d vidz |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 613 614 615 616 617 618 619 620 621 (of 675 pages)


