Emhoonline's Posts
Nairaland Forum › Emhoonline's Profile › Emhoonline's Posts
Ghen!ghen!!! Sure many thing smelling in dat state dat nid to dug out |
theo07:How much is ur last price? |
600k? |
Abeg how dem dey sell tokumbo The last time I check is 900/950 Wait ur maga is on the way... Wen u gree 600 call me wit cash ready |
But this thing is Bleep up to our field as a fellow clearing agebt @ same termina/port Dont let join other to conclude but to blame mr oliver (agent) that since u ar yet to deliver d truck to d owner and stil in ur custody u ar to blame for d lost/ stolen tire, try and verify ur boys they might be d 1 dat sold it for dose tout boys @ Op n others, Grimaldi is not a saint expecially wen it comes to truck side they do steal valuable thing there too b4 d truck come out expecially the GEAR NOB Sorry to the agent..lol...in process of promoting ur work by snap n upload to nl u ended spoiling you job( over sabi) Note : Grande Cotonou is to berth today if u av vehicles/trucks to clear...meet us |
Olas...ur vehicles are expensive menh! Just spoke to u now on fone Pls help d owners to let dia cars go U doubt me O ya call him and hear him out Dealers gain more than real owners since 1960 |
Beauriful her on our attire |
chi4ik4:Walers wailing to lagoon.. Save journey ooo |
God no dey quick vex,make we dey do am de go |
temitemi1:@temitemi......u seen some point made by ex minister during ur role model regime[color=#990000][/color] I was expecting u to make some point to counter the allegation made by d man The thing some fools dont knw is dat if u tink u wealthy enof to scale through d hardship to oga Jo cause nigeria but u forgot ur reach can never cover nor prevent ur part of family from suffernes Dont forget not all Dangote family ar rich ask Abacha family about dem |
O make sense No Long tinz Straight 4ward msg |
Truth must be told,at least d make name some sense Oga GEJ almost ruin us with his free looter chances he gave to his people...gej is light to rule nigeria...is a thief dat need to be probe Let forget party n neglect tribalism Jonathan no do well.. Make ibo n rest try get sense of judgment, is a glaring things to see E gbabe osho..ke face front Team 1 nigeria |
All happen this morning with that "pam cake" on her face She sleep for dbanj house or ow come No beef |
Good for her Look lovely in uniform |
Wetin concern us afterall na our money dem de spend.. |
@ Op as a qualified agent,you ar on point with ur clearing charges 99 model n below is #300k( charges for underage vehicles) While 2000 n 2001 is #260 You can call on us for more information about clearing charges on 08028485208 |
emhoonline:We @ freight konsult agency we serve you with open mind.. We do it the our client want it to be done We as much allow u to the duty by ursef @ ur respective bank and give service All to make ur mind @ rest We are not a roadside agent Our office stands for us... Try us today |
Thank God.. |
Why una go dey sey make seller call una Dats sign of unseriousness For him to own such property is not a beggar..kids shud be evicted from dis forum |
@ Op,if Jaid is collecting 260 from you as a clearing charges I think is on right tract 260k is normal charge for 2000/1 cars ......that is my contribution to you thread as a Clearing Agent too He gave u d bext charge on clearing |
Immediate grab for 650 I hear Pls help d owner offload dis @ reasonable price...650 ko 650 ni ![]() |
Every region with dia own Kidnapping, baby's factory,classify ritual the check igbo land...na dem get am Just dey start dia own cultist now Sorry don bash me ![]() |
na wao.See baba arugbo even follow join,cultist everywhere...lagos own don reduce now ![]() |
mistabiola:See them! See them!! They are here again |
luvprince4real:Mumu dey trust superstory by naija police... These people.dat hide under parties are just the enemy of this country..smh ![]() |
I still dont trust nija police no matter d news,still fabricated to me Reminds me of ow de forcefufully arrested innocent vulganizer guy( son of d landloard) at isolo around mid nite beat d tenants and claimed in punch news paper next day staging guns and arms in his front and called him Armed robber/criminal Am sure dey used d guy to replace a criminal den Dont so trust naija police!!! |




