Crime › Re: Policemen, NDLEA Officers Protect Cannabis Planters In Osun by Emo101(m): 11:29am On Sep 08, 2016 |
Buhari Another Means To They See Money Don Land Oooo Since U Talk Say Make We Go Back To Farm...Abi All Na Agriculture Oooo |
Crime › Re: Kidneykidney.com Where Nigerian Youths Gets Rich To Die At $80k by Emo101(m): 11:18am On Sep 08, 2016 |
Abegi If See Opportunity I Wan Go Nothing Dey Happen Joor |
Crime › Re: My Wife Starved Me Of Sex, So I Became A Rapist – Husband Tells Court by Emo101(m): 4:40pm On Sep 07, 2016 |
The Lord Is My Shepeard I Shall Not Want...Of Anything Good In My Life Money,good Home And Sex Amen....Click Like To Claim This Prayer |
Crime › Re: Man Defiles 9 Boys In Kano Inside His Shop by Emo101(m): 4:30pm On Sep 07, 2016 |
Chai Those Boys Anus Don Suffer From Dat Motherfucker Hand Ooo Aboki Wey Dem Talk Say Big Dick |
Jokes Etc › Re: You Won't Understand This Handshake If You Are Not A Nigerian by Emo101(m): 4:17pm On Sep 07, 2016 |
Handshake of freedom from police buwhala and harrasement |
Politics › Re: Jonathan, Abdulsalami Abubakar, Shonekan At NEC Meeting Presided By Buhari Today by Emo101(m): 3:02pm On Sep 07, 2016 |
All Dis Old Cargo Wey Just Dey Play With The Destinys Of Our Dear Country...Baba God Come And Save Us Ooooo... Meanwhile God Me Self Wan Preside Over The NEC MEETING OF OUR COUNTRY OOOOO |
Crime › Re: 68-Year-Old Man Prints Fake Currency In Oyo (Photo) by Emo101(m): 12:14pm On Sep 07, 2016 |
Baba 70 And Fayose |
Christianity Etc › Re: Ejected Sammoses Enenche’s Widow Speaks (UPDATE) by Emo101(m): 10:36am On Sep 07, 2016 |
|
Politics › Re: Fayose To Agric Olope Market Shop Owners: Unlock Your Shops Or Forfeit Them by Emo101(m): 9:33am On Sep 07, 2016 |
Abeg Shey Na Fayose P.A BE DAT OLD MAMA WEY DEY FOLLOW AM SO??LOL |
Politics › Re: Fayose To Agric Olope Market Shop Owners: Unlock Your Shops Or Forfeit Them by Emo101(m): 9:31am On Sep 07, 2016 |
Well Who Notice Dat Old Woman Wey Dey Follow Fayose..Abeg Shey Hin P.A be dat? |
Politics › Re: Oshiomhole Engages In A Dancing Competition With El-Rufai In Edo by Emo101(m): 6:26am On Sep 07, 2016 |
Dance Of Shame |
Celebrities › Re: Surajudeen Taiwo, Olalomi Ejire, Dies At 54 by Emo101(m): 11:30am On Sep 05, 2016 |
Rip Sir |
Politics › Re: DSS Smashes Kidnap Gangs, Nabs Boko Haram IED Specialist- Daily Trust by Emo101(m): 9:38am On Sep 05, 2016 |
Huuuuuuum Bad Day For NCAN PIPO OOO...this is what i called national disaster...all things being equal...crime knows no boundary and region..weldone sha dss |
Travel › Re: The Sango Ota Flyover Bridge Needs Quick Attention (PHOTOS) by Emo101(m): 3:36pm On Sep 02, 2016 |
If Cement Never Cost Now I For Go Patch Am B4 It Injure Person...Bubu Y Na? |
Romance › Re: Matured Minds Only!!! How Long Do You Think S3X Is Actually Supposed To Last? by Emo101(m): 1:14pm On Sep 02, 2016 |
As For Me I Love Eating The Real Thing Before The Real Action |
Crime › Re: Read How Smugglers Disguise Bags Of Rice As Corpses- Customs by Emo101(m): 7:32am On Sep 02, 2016 |
Chai Rice Don Turn Gold May God Help Us For Naija Ooo |
Crime › Re: Man Rapes 2-Year-Old Girl In Lagos by Emo101(m): 7:21am On Sep 02, 2016 |
Dis Guy Should Just Be Sent To Prisons Striaght...Na Real Mad Man |
Politics › Re: I Can Confirm That Original Shekau Was Killed, 2nd Shekau Killed- General Irabor by Emo101(m): 9:15pm On Sep 01, 2016 |
Shekau Na Triplet.,,$$$$$$ |
Celebrities › Re: Halima Abubakar Bares Cleavage In A Yellow Outfit by Emo101(m): 8:28pm On Sep 01, 2016 |
Dis one self suppose dey recession like naija...click like if u agree and share if u disagree |
Politics › Re: Friends Mourn Ken Atsuwete Who Was Assassinated In Rivers State by Emo101(m): 1:22pm On Aug 29, 2016 |
Jesus I Need To Relocate Fast...Naija Is On Fire Oooooo |
Crime › Re: My Father Almost Killed Me With Sex, 10-yr-old Cries by Emo101(m): 6:43am On Aug 27, 2016 |
Jesus Oga Oooo |
Crime › Re: How Housewife Caused Death Of 4yrs Old Baby in Kano by Emo101(m): 7:43pm On Aug 26, 2016 |
Some Street Names In The North Be Like Chinesse Language |
Crime › Re: Teenager Sentenced To 22 Years In Prison For Murdering A Nigerian Man In The UK by Emo101(m): 7:34pm On Aug 26, 2016 |
Emo101: Abegi WERIN B THE MEANNING OF (FTC) AND RIP TO THAT BROS Eyahhhh That Don Go Take Edo Weed Ooo |
Crime › Re: Teenager Sentenced To 22 Years In Prison For Murdering A Nigerian Man In The UK by Emo101(m): 7:29pm On Aug 26, 2016 |
Abegi WERIN B THE MEANNING OF (FTC) AND RIP TO THAT BROS |
Crime › Re: Woman Cages Girl In Bush In Ondo For Five Months (photos) by Emo101(m): 12:14pm On Aug 26, 2016 |
satowind: Olodo her name is mary mathew and it happened in ondo state so de best guess is oblonged headed woman... Who B Olodo Me Or U The Lady Is Just Living In Ondo And She Is From Delta But None Of My Business Na The Small Girl I Dey Pity |
|
Crime › Re: Woman Cages Girl In Bush In Ondo For Five Months (photos) by Emo101(m): 7:17pm On Aug 25, 2016 |
Ahahahahahaha Who Is Now A Witchcraft The Girl Or U The Useless Woman...Am Not A Fan Of NCAN BUT THIS USELESS WOMAN WANT ME TO BE ONE...Igbo WOMAN SOMEHOW FOR U OOO...............................Werin Dey Happen Here I Wrote YIBOOO somerin change am to igbo..fear catch me oo |
Family › Re: Photo Of Mother Kissing Her Daughter On Her Wedding Day That Got People by Emo101(m): 7:01pm On Aug 25, 2016 |
Abeg Can Someone Let Me Know The Mama And The Bride..Confused Oooo |
Family › Re: Photo Of Mother Kissing Her Daughter On Her Wedding Day That Got People by Emo101(m): 6:58pm On Aug 25, 2016 |
Who Be The Bride And Who Be The Mama?I No Understand Oooo..Abeg Make Someone Let Me Know |
Celebrities › Re: Tiwa Savage And Young Paris To Collaborate by Emo101(m): 5:13pm On Aug 25, 2016 |
mamaafrik: imagine her sha........,ha!,owo ti wogbo men Lol Bros U Funny Sha |
Celebrities › Re: Tiwa Savage And Young Paris To Collaborate by Emo101(m): 12:35pm On Aug 25, 2016 |
I Love Nairalanders..I Don Dey Missed Gan Since Ooo..Just Wanna Read Una Comment..Tiwa Tiwa Dem Don Finish U And Ur Younger Brother Paris For Here... |
Crime › Re: Balogun Oriyomi "Jpron" Arrested In Lagos By Police (photo) by Emo101(m): 8:19am On Aug 25, 2016 |
Emo101: Dis Guy Na Badooo Straight To Jail.... But My Fear Is All This Politcians They Might Use Him Again In 2019 Elections... Or They Should Just Send Him To Baba God For Judgement |