Celebrities › Re: Flavour Shares New Shirtless Photo, Fans React (photos) by Emo101(m): 6:03pm On Dec 06, 2016 |
kenonze: OMG ! if i be ur boyfriend i will just do d needful by sending u to him...olodo someboby |
Politics › Re: Ogun Pdp Expels Otunba Gbenga Daniel ,Adebutu Others by Emo101(m): 6:02pm On Nov 26, 2016 |
Suspension semester:::pok i siddon dey look |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria 2018 FIFA World Cup Qualifiers 3 - 1 (Full Time) by Emo101(m): 6:11pm On Nov 12, 2016 |
|
Phones › Re: See How A Facebook User Was Scammed And Given Paper At Computer Village, Ikeja by Emo101(m): 10:27pm On Nov 04, 2016 |
Senorprinz: no mind them, dem for use am dey deceive those less privileged girls wey dey their area. lol Ooo Bros U Bad Oooo |
Crime › Re: Robbers Hold Children Hostage In Ondo, Lead Mother To Withdraw N90,000 by Emo101(m): 8:04pm On Nov 04, 2016 |
AccessME: its my Birthday beautiful people of Nairaland.How many likes for me bros Sowi Nairaland People Dey Stingy When It Comes To Like...But I Go Dash U 1 Like Sha |
Phones › Re: See How A Facebook User Was Scammed And Given Paper At Computer Village, Ikeja by Emo101(m): 7:38pm On Nov 04, 2016 |
If Dem No Dupe U Now...U Go Dey Form Big Boy Say Na 100k U Buy Ur Fone Ooo...Na Pure Greedines And Na U B The Real Thief Bros |
Crime › Re: NAPTIP Official Attempts To Kill Policewoman Lover by Emo101(m): 11:05am On Nov 03, 2016 |
Abegi Na Dem Dem...Show Ur Person Some Like And Love Its My Bornday |
Politics › Re: Dasukigate: Jonathan Ready To Appear In Court - Vanguard by Emo101(m): 6:30pm On Nov 01, 2016 |
SamuelAnyawu: He Remains the man loved by all Nigerians
We All Miss you GEJ bros U Be Original Mumu,wetin Be We All Miss U...Talk For Ur Self Oga |
Politics › Re: Photos Of Fatima Buhari At Her Wedding by Emo101(m): 7:26pm On Oct 29, 2016 |
superstarDikk: LOL bros i believe u o..enjoy ur weekend jor lol U Too |
Politics › Re: Photos Of Fatima Buhari At Her Wedding by Emo101(m): 1:42pm On Oct 29, 2016 |
superstarDikk: Put ur wife pinshure or adonblivit lol Guy I Dey Fear U Bros And My Wife Pinshure No Dey Enter Internet Cos It Go Cause Gobe |
Politics › Re: Photos Of Fatima Buhari At Her Wedding by Emo101(m): 4:20am On Oct 29, 2016 |
My Wife Fine Pass Am Weller |
Travel › Re: Lagos Among Best 30 Cities In The World - PWC by Emo101(m): 3:49am On Oct 29, 2016 |
Unimaginable123: Lagos? Is Lagos even a city in the sense of it? I have been to more than 50 cities all over the world, Lagos is nothing close to what a city looks like. Lagos is the worst city that I have been to in my life. Useless and hopeless place. Even cotonou beat Lagos hands down. Not to talk of Accra, Gambia, Dakar, Johannesburg, Cape Town, Seychelles, Cape Verde, Tunis, Algiers, Morocco. Haba, even in Africa, Lagos is the worst city that exists. Been to Asia. Hong Kong, shanghai, Tokyo, Taiwan, Seoul. Many many others. Not to talk of Europe. huuuuuuuuuum I See Mr Ajala Travel All Over The World...But I Guess Say Na Dat Lagos U Still Dey Ba?Guy Park One Side And Eat Cucumber |
Education › Re: Oyo Students Set School On Fire Over Massive Failure (Pics) by Emo101(m): 9:11pm On Oct 27, 2016 |
Awon Omo Wobe Lele Yi Ooo |
Education › Re: 'Bauchi Girls Quit Schools To Raise Funds For Their Wedding’ - Maryam Begel by Emo101(m): 7:05pm On Oct 26, 2016 |
Chai North Get Problem Cha |
Education › Re: Aruna Kadiri Visits Turkey Over Arrest Of Nigerian Students (Photos) by Emo101(m): 2:10pm On Oct 26, 2016 |
All This One Self Don Polticians Finish And Who Sponsored The Trip...Naija And Scam Be Like That Zuma Picshur |
Crime › Re: Court Jails Woman 266 Years For Stealing Employer’s N8million by Emo101(m): 7:36am On Oct 25, 2016 |
Now I Know Our Judiciary Is Truly Corrupt |
Crime › Re: BADAGRY: 48-year-old Man Hands Over Family To Son, Commits Suicide by Emo101(m): 7:23am On Oct 25, 2016 |
Why Sucide Na...Nija Go Still Better Na.....Its Just For The Main Time...Always Be Positive |
Politics › Re: Pauline Tallen Rejects Ambassadorial Nomination Due To Her Sick Husband by Emo101(m): 11:37pm On Oct 22, 2016 |
Abeg Come And Carry Am Give My Wife |
Crime › Re: Woman Stabs Fiance To Death In Ogun Few Weeks To Their Wedding (Pic) by Emo101(m): 9:19pm On Oct 21, 2016 |
Dis Is Simply Called Ise Aye Re Oo |
Politics › Re: You Have No Brains, No Sense, Amosun Tells Aggrieved Ogun Workers by Emo101(m): 12:28pm On Oct 20, 2016 |
Dis Man Want Me To Hate Am Sha...Cos My Sweet Mama Is One Of The Civil Servant..Abi Oti Mad Ni..Amosun |
Politics › Re: Ofili-Ajumogobia Busted In Fake Hospital Admission Scam - Sahara Reporters by Emo101(m): 5:50am On Oct 20, 2016 |
Nigeria With Drama Sha... |
Politics › Re: Ekitigate: Obanikoro is compromised, Fayose says in reaction to ex-minister by Emo101(m): 5:36pm On Oct 19, 2016 |
todayboy: God
When will buhari
Die? ASK UR PAPA AND MAMA...ALL THIS LITTLE KIDS |
Politics › Re: Justices Dimgba And Ademola Back To Their Seats. Preside Over Cases Against Dss by Emo101(m): 11:06am On Oct 18, 2016 |
I Think Nairaland Is Not For Kids...There Are Plenty Of Immature Folks Here And Too Much Tribalistic Guys Who Dont Have The Interest Of The Whole Nation At Heart...I Pity Our Youth... |
Politics › Re: Released 21 Chibok Girls Reunite With Their Parents, See Emotional Photos by Emo101(m): 6:53pm On Oct 16, 2016 |
Dis Is Great |
Crime › Re: Two Male Thieves Broke Into The Home Of A Gay $ex Predator by Emo101(m): 10:19am On Oct 07, 2016 |
Hunter Don Become Hunted |
Crime › Re: . by Emo101(m): 10:16am On Oct 07, 2016 |
Radarad...Iranu Abacha |
Crime › Re: I Killed My 2 Sisters And 114 Babies For 500billion- Sakawa Boy, Nana Wan by Emo101(m): 8:34pm On Oct 06, 2016 |
Story For The Gods.... |
Car Talk › Re: Now Open In Ibadan Oyo State. by Emo101(m): 9:26pm On Oct 04, 2016 |
Ow I Wish Am In Ibadan |
Car Talk › Re: See Quotation (price Quote) I Got From An Automative Service Company For My Car by Emo101(m): 9:14pm On Oct 04, 2016 |
Tuale Baba Joke Of The Year...Adonbelieve It |
Crime › Re: My Father Is The Brain Behind Most Kidnappings In Lagos, Ogun: Suspect (pic) by Emo101(m): 3:07pm On Oct 04, 2016 |
Na Family Business Oooo...Naija I Hail Thee....Rot In Jail Stupid Man And Useless Father... |
Crime › Re: Suicidal Man Lies On The Road In Imo (Photo) by Emo101(m): 2:27pm On Oct 04, 2016 |
This One No Serious To Die...Wetin Otapiapia Dey There For...Dis Is Cursing Public Disturbance He Shoul Be Arrested Simple...Person Wey Wan Die No Dey Let People Know |
Car Talk › Re: What Is Wrong With Mazda Cars} by Emo101(m): 1:24pm On Oct 04, 2016 |
I Love This Section Am Really Learning A Lot Here...I Also Own A Mazda 626 Well It Give Me A Couple Of Whala Sha But All I Know Now Its All About Maintanance No Matter The Car U Are Using |