Health › Re: FG Orders Civil Servants To Undergo COVID-19 Tests by Enemyofpeace: 6:37pm On Jul 24, 2020 |
i hope it won't be another cash and carry business where if you test positive you will pay and be given clearance. This is Nigeria, anything can happen Emmaella have you been tested? This one wey your eyes dey always dey red every time i hope not what i am thinking o  |
Politics › Re: Akeeb Semiu: Why I Wore Traditional ‘Fetish Armour’ In My Campaign Poster by Enemyofpeace: 6:31pm On Jul 24, 2020 |
frankyychiji: I will vote him if I could. e be like sey you don dey trip for the guy. You too like guys wey dey bleach. Na so you fall yakata for lalasticlala  |
Politics › Re: Akeeb Semiu: Why I Wore Traditional ‘Fetish Armour’ In My Campaign Poster by Enemyofpeace: 6:28pm On Jul 24, 2020 |
Omo see legs just like Mynd44 own. The sango guy don bleach tire just like emmaella |
Phones › Re: Here's Why You Can't Call Your Number From Your Phone by Enemyofpeace: 5:18pm On Jul 24, 2020 |
theoneJabulani: Nice
Contact me for US and UK used laptops. Free delivery available in Lagos, payment on delivery available nationwide. how much? |
Politics › Re: Yakubu Dogara Dumps PDP, Joins APC by Enemyofpeace: 5:17pm On Jul 24, 2020 |
Another criminal |
Art, Graphics & Video › Re: Olajide Oluwamayowa Peter Draws Trump (Photos) by Enemyofpeace: 4:57pm On Jul 24, 2020 |
US visa and green card straight up |
Politics › Re: Dr. Chris Ngige Dances To Zoro's Music At A Ceremony (Photos, Video) by Enemyofpeace: 4:53pm On Jul 24, 2020 |
These their dance steps, why do they always dance like monkeys? |
Science/Technology › Re: Crocrodiles In America Came From Africa 11 Million Years Ago (Photos) by Enemyofpeace: 6:44am On Jul 24, 2020 |
|
Science/Technology › Re: Crocrodiles In America Came From Africa 11 Million Years Ago (Photos) by Enemyofpeace: 6:43am On Jul 24, 2020 |
stcharlesedu: I still wonder, 7 millions years, and the bone has nt decay, you think sey na everything dey decay like your teeth  |
Phones › Re: I Don't See Nobody talking About Tablets Anymore by Enemyofpeace: 6:40am On Jul 24, 2020 |
I'm still using boat tablets and injections, it depends on wetin dey do me |
Crime › Re: UNIZIK Graduate Dies After She Was Poisoned By A Guy She Turned Down by Enemyofpeace: 10:38pm On Jul 23, 2020 |
Juliusmomoh: She don't deserve it ... Rip dear why did you change your earlier statement? Bloody carward |
Crime › Re: UNIZIK Graduate Dies After She Was Poisoned By A Guy She Turned Down by Enemyofpeace: 10:36pm On Jul 23, 2020 |
chinedumoooo: Honestly, that first picture is tempting. if na like that she be when them carry her dead body go mortuary, I swear those guys for mortuary go do o. She is fokn tempting. The girl dey bath well well. She no be like some girls for nairaland |
Crime › Re: UNIZIK Graduate Dies After She Was Poisoned By A Guy She Turned Down by Enemyofpeace: 10:32pm On Jul 23, 2020 |
See fine babe, no be all these ones wey dey nairaland dey form jagaban. This one set and she dey bath before she died. See that hair style on her head as the thing set well well for her head. Walahi if na this hair style dem take bury this girl, I swear na heaven straight. Na this kind babe dey hungry emmaella  |
NYSC › Re: ‘NYSC Changed My Perception Of Igbos’ by Enemyofpeace: 7:54pm On Jul 23, 2020 |
Vickyrotex is Igbo from arochukwu local government of Anambra state. She is fokn stingy! |
Politics › Re: Southern Kaduna Attacks: Women Protest Naked Over Incessant Killings (Photos) by Enemyofpeace: 4:31pm On Jul 23, 2020 |
Omo see angry faces. Na Igbo own go hard pass  |
Politics › Re: Magu To Open Defence Before Salami Panel Today by Enemyofpeace: 1:33pm On Jul 23, 2020 |
Make him defence no be like that of arsenal and Chelsea o. Sorry go be him name |
Politics › Re: President Buhari Wears Face-mask In Mali (photo) by Enemyofpeace: 1:24pm On Jul 23, 2020 |
gift2xl: [b]
Is he your father?. no mind that asslicker |
Politics › Re: President Buhari Wears Face-mask In Mali (photo) by Enemyofpeace: 1:18pm On Jul 23, 2020 |
Bria234:
Safe trip Mr President rubbish |
Politics › Re: President Buhari Wears Face-mask In Mali (photo) by Enemyofpeace: 1:16pm On Jul 23, 2020 |
papagiddy: Face-mask good in Mali, but not Good in Nigeria!!! no mind am |
Politics › Re: President Buhari Wears Face-mask In Mali (photo) by Enemyofpeace: 1:15pm On Jul 23, 2020 |
okunwaye: who curse this country walahi na satan |
Politics › Re: President Buhari Wears Face-mask In Mali (photo) by Enemyofpeace: 1:15pm On Jul 23, 2020 |
faqir: Come back soon daddy yeye daddy. Person wey no fit take care of him childrens dat one na daddy? |
Politics › Re: President Buhari Wears Face-mask In Mali (photo) by Enemyofpeace: 1:14pm On Jul 23, 2020 |
Him for no wear am now, shey him dey form James bond for Nigeria. Yeye man wey no get shame for body. Mr failure |
Politics › Re: Burial Of Tolulope Arotile (Photos, Video) by Enemyofpeace: 12:50pm On Jul 23, 2020 |
May her sole rest in peace |
Politics › Re: Don't Share The Video Of Boko Haram Shooting The 5 Aid Workers - Reno Omokri by Enemyofpeace: 11:55am On Jul 23, 2020 |
samincredible44: share it or not boko haram are well protected by this govt especially by this satanic government of Buhari |
Politics › Re: Don't Share The Video Of Boko Haram Shooting The 5 Aid Workers - Reno Omokri by Enemyofpeace: 11:54am On Jul 23, 2020 |
|
Politics › Re: Buhari: Killers Of Borno Aid Workers Will Face The Law by Enemyofpeace: 11:27am On Jul 23, 2020 |
keep kwayet. You are nothing but a very big disappointment and a complete failure |
Romance › Re: We Met In 2017 On Nairaland And In July,2020 We Got Married by Enemyofpeace: 11:25am On Jul 23, 2020 |
stormborn28: you attest to your moniker no o,I didn't did any test o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Chelsea (5 - 3) On 22nd July 2020 by Enemyofpeace: 11:04pm On Jul 22, 2020 |
fujirice: “Anthem” boat of them are correct. One is American spelling while the other is British spelling |
Romance › Re: We Met In 2017 On Nairaland And In July,2020 We Got Married by Enemyofpeace: 11:01pm On Jul 22, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Chelsea (5 - 3) On 22nd July 2020 by Enemyofpeace: 10:58pm On Jul 22, 2020 |
Their club item no even sweet for ears, see as them dey sing their club item just like Nigeria's national item. The item is so boring mtcheeeeew |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Chelsea (5 - 3) On 22nd July 2020 by Enemyofpeace: 10:51pm On Jul 22, 2020 |
clems88: my friend fans are outside the stadium. Some had to climb d gate to see inside d stadium. Bad belle  i go wound you o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Chelsea (5 - 3) On 22nd July 2020 by Enemyofpeace: 10:47pm On Jul 22, 2020 |
|