Engrdonatus's Posts
Nairaland Forum › Engrdonatus's Profile › Engrdonatus's Posts
1 2 (of 2 pages)
Orikinla:lol |
Sure , but,
|
Lie lie politician
|
Nigeria tire person sef, maybe na only white spirit people go soon dey leave here
|
Post removed shey dem say no first nady for this administration but the reverse is now the case, chai now we dey see 1st daughter,1st brother,1st wife,1st inlaw, chai these zombies don deceive 9ja people finish so that dey will have their goal of coming to steal,kill and destroy |
I nor believe say ameachi wen be bubu minister na theif , even though u wail from nigeria-libya ,efcc dey under am ,as far u hold APC broom for hand na corruption u dey sweep throw way ,forgettin that he funded bubu campaign but nobody care to check the junk of APC members. I belive in the say if you wanna change the world, then u must 1st Chang urself, bubu should first use 'he F see sin' to checkmate all APCs. Make we confirm am say e ear nor blind |
Chai! Thai! If them nor hustle for federal road , how their #OSUSU money won take complete, beside if all the okada nor fit meet their target , them go open new militant forum IPON,IPOB,IPORN,NDA,MEND,BOKO HARAM,ETC |
Operation fire for fire but wait o, all these militants never get name o, maybe indigenous people of Nigerian ION. Cuz na only them waka come. R.I.P to all casualties from my heart tho :/ |
Space booked |
E try and e nor easy but na our money kill am , if nor be all this buharish MAN O WAR when dey parade our state and country as gov and president thereby causing confusion,hunger,suffering,hardship even wailing. Nigeria visa and border for don tight like USA own BTW never forget the days of Gen muritola Muhammad ,who happens to be the best Nigeria H.O.State |
bestower:i dont blame u for ignorance, wat have achieved with ur antique generation |
Edum13656:i gat job , im a manufacturing engineer , get that |
Edum13656: |
drkells:shurup olodo raised to power of 99 |
Watey con happen enh!!!!, abi na this torii nahim make ibori comot from jail |
Life4Varnity:do i look like one a wailer , I am always a 9ja deltan rep from the oil city of...... Them nor need to tell u , our oil money has be wasted on your land without any sign of diplomacy from u , we deserve 50% of the national but these zombies turn us down . For teachers ,police politicians and and all governmental paid servants ,both u and ur children should never talk back at us for we own all the money lavished on u by the govt . Proudly 9ja-Delta ! Any likes in the house |
Abeg i won piss b4 my bladder go burst! ,how yoruba culture don help promote unity for Africa , Cambridge west Africa examination council exam question 1961 ? Only sai bubu go fit remember. Beside, the vast majority that is hausa and yoruba, always masturbate in power and dismiss other homes to chop garri and kernel base on say most of these zombies parade themselves as Mosque-lem |
Space booked |
Loading com-ment |
Oyimeoyimemua:is up to u sha if u see my person u will know i am unique, capacitated,discipline etc , here is too open to unfold myself, forget warri first, if you knw me u will neva wanna loose me beside saint DKJ lives in warri, so why worry about warri wen nor dey worry |
Na who get money dey bleach na , those zombies bleachers go just dey happy, na when ur face don turn black board u go know say ooni of ife fit comot from palace ,oba nor dey go transfer proudly a black American from Urhobo |
Na him own be that,
my own dey come,
#happy married life tho |
Oyimeoyimemua:i am in delta but i dont mine goin to sokoto as far the deal real |
Oyimeoyimemua:i learn industrial welding but no vacant industry, do u gat any |
iliyande:turner on lathe machine right, if so do u know anyone who need lathe,milling machinist ?of simple a basic workshop tool and machine operator? |
This story is bored. #no suspens, #no action , haba #lalasticlala |
This one quite nice sha, how i wish ladies wearing trouser can dress like and stop their zombies bomb shoot |
Why dem go show urs watey nor consign us sef. Anyway just passing, make i use my akara chop my beans before i go drink my eye turn for her sista party |
ZUBY77:too much of process is bad abi you nor see GEJ before you vote of Nigeria 1st problem @sai bubu |
Sheriff a bride with HIV this one strong o, but if makafi is the PDP chairman , they will only endorse a zombie from the north to run for the party @2019 , what a shame on PDP on party war adventure shame on APC for overriding the rule of law i.e. Closing their corruption cases in court with HIGH DEFINITION suit to mender the law to their selfish ambitions |
Wait o! These days i con dey fear where our girls dey carry oversize bre*st and y*nch from ; but i gat this question and it goes like this shuu! bre*st na GARRI ? |
1 2 (of 2 pages)
