Engrhorla's Posts
Nairaland Forum › Engrhorla's Profile › Engrhorla's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 42 pages)
Y una dey talk all these shit is coz ur hero GEJ no get kid while in office! Do u knw my flight has been delayed just coz Shepopotamus PEJ want land..for bloody 2hours!! If not for ban, I for say una dey jobless! |
Rilwayne001:He don show with more thrash than ever! |
darelar:Ehn Ehn! No wonder him wife knw say he go still go prison... |
Honestly, GEJ is just clueless! Did he thnk PMB go allow am squat qit him for Aso villa ni? He no even finish d house he go stay temporarily b4 he go go Kuje prison... TANOIDS, over to u |
And to think d OP is a female! Lesbito..well done! |
Ymodulus:I knows that u truly 'hears' it! |
starlight101:Chai, na wa ooo Then tell u say na 2day pix be dis? |
Let me help u guys! D man frm Daura has a twitter account @MBuhari Direct ur stupid and clueless bitterness thr Hop una dey feel better now? |
Una get big problem oooo... Pesin dey njoy hersef u dey tag am 'so so show off dis and d@' Like seriously naija need serious repair Jobless people overplenty |
Chai...whr is YBNL boss, Olamide in all this celebration. D guy too invest in 'Change' than 2 be 4gotten ooooo |
xavier0327:As in ehn! Arik and Dana can cancel flights! Especially if it's evening flight. Am not advertising, but I njoy Air Peace! |
richeso:Na wa oooo...dis pix was long b4 Osinbajo was chosen as d VP candidate to Buhari |
Like seriously, take another look on d pix. Sambo is stretching is hand for a shake, somthng like 'My Oga' Look @ his face..he's lookin @ GEJ somehow pleadingly..as if he has done something wrong or his asking for a favour..his eyes is 100% fixed on GEJ Now, look @ GEJ! His hand is not stretched..d handshake from him is more like formality..to fulfill all righteousness His mind is not wit Sambo! How do I know? Look at GEJ's face..his eyes is looking elsewhere GEJ's body language gave him away so much..he is even waving his left hand..kinda dismissing Sambo and d lady Probably, he is tired, moody, or not pleased to see Sambo..he just wanna go in and relax with a local gin frm Otuoke! I rest my case. |
Aminat508:No..na frm Nigeria to Abuja go better pass |
[quote author=2undexy post=33763687]wats sexy abt the insult[/quote Dumbass is an ass d@ is dumb! Sexy insult coz d insult is coming frm 'sexy' lady Lolzzzzzzz |
If u believe dis fable, u wil believe anything d@ is pooh poohed in NL ![]() |
Blackett:I gbadun ur para...as in! U knw d Op b4 ![]() |
LuvSwollenPussy:...if ur weapon com b like chewing stick, she go dey use u read NL comments b d@ no matter hw u try ![]() |
scentmarlc:U ar on a long-thing..go 2 TB 4 deliverance sharperly |
mistypiper:As in ehn! I remember when 1st Shoprite open in Ib..peeps go thr 2 buy 1bottle of pet coke |
Y bro J pocket him hand na? D guy no dey smile @ all..he b lyk 'Pres Yayi, y did u visit my enemy b4 comin here?' Bwahahahaha |
D specs is amazing! But d battery no try oooo..na 2 dey carry gen whereva u go ![]() |
EagleScribes:Let me say presticible that is as quickly as possible, d@ ur fone don finitesima(finish) Bwahahahahaha |
NobleAky:Lol Mama go shout..chai..Patrick! All this big big grammar u ar speaking..dia is god ooooo |
My most tedious trip is abt 2weeks back..recent huh? Abj to Lag! Got to Berger! Saw dis Rahony or Rahoxy bus arnd 6.30am..bought ticket By d time bus remain 2pple to fill up, driver said no b d@ bus go tk us 2 Lag, say him no get fuel but anoda bus go com b4 7.30 By 7.30, d bus showd up..but VIO showd up too VIO want impound d 2 buses coz Berger in Abj no b park..na 4 sharp tinz Dem sha beg dem..carried us 2 thr park in Jabi side Then yawa gas! D new bus wey com say him no get fuel too Mk I no lie u, we drag dis issue til 9am. @ a point, we want collect our money but u knw na, dem no gree. Later arnd 9.15am, we enter road. We reach Lokoja, use like 20mins to refresh then filld up d bus. But I njoyd d guys in d bus..I am d DJ. I sat in d front. So na my job 2 select d gbedu we dey rock.. When we reach Akure, d driver said we must look 4 fuel in order 2 avoid storie d@ touch. We com 4get d journey dey find fuel up and down oooo. Finally, we get fuel 4 Owena.. We reach Ojota, Lagos arnd 9pm 12hours trip..no be small tiredness ooo But like I said, evry1 4 d bus made d cumbersome journey a bit interesting! |
Weed has its consequences! Trust me |
And GEJ gets d more confused! And d sacking continues! |
barcanista:Abeg Abeg Abeg! I follo u talk? Idiota!!! Get a life |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 42 pages)

