Eniteden's Posts
Nairaland Forum › Eniteden's Profile › Eniteden's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 19 pages)
Guy this Terrorist are coward ![]() The power they have is guns else if u catch them one on one u go break their neck with ur bare hands. if u can just put a little resistance they will flee even with their AKs ![]() Them no get mind, for where i come from when worst come to worst we dey confront army that is well trained na con Bokos wey no no any than to dey shoot anyhow cuz them get bullet. Just little resistance even in hiding with katapot and dan guns them go run. TossTos: |
Glo?? Our Terrible network provider although Airtel don take over from them since no reference dey caution them. My Anger with GLo is who gave them order to split my data in halves and tell me which to use at Night why? Let my data be i can use it wherever i want night or day, u go just use ordercity to cut my data into 2 like say i be ur pikin, data wey i buy with my own money. Please set night data different those wey won use am fly for night go subscribe lubbish ![]() |
Omo Menopause don humble this one She no mount Ring light when she was 21, 22, 25, 28, 30, 32 na now?? ![]() Omo the thing dey pain ehh, even a truthful woman will tell u no woman ever which to be alone even virgin enjoy relationship my friend ![]() Man no go look ur way again cuz the kind hot 18s coming up ehhh Enjoy baby, i made my choice and yet u be virgin and i can tell u even knack yesterday oo ![]() Nobody on earth which to be alone No one REST babe ![]() |
Omo i watched the video, i shocked with some of the things he revealed, Nigeria was really good back then, so tey saudi king dey come Nija for medicals These same set of people wey enjoy good government no want us to enjoy same? and some bafoon dey support nonesense! Imagine having a scholarship and freely leave ur former school to resume in another school seemlesly, for this our generation? Na transport and back and forth go kill ur moral plus finish ur money, an u get job out of merit come triam now make i see ![]() Nigeria is getting rotten every single day! |
Really?? Very funny country The names of the sponsors plz how many have been arrested and sent to 100yrs in prison? Yes am asking those sponsors names published sometime ago where are they plz! ![]() In saner climes these POS agent will be recruited by DSS/NIA and co to continue and even make them a core spy to get rid of the entire network of terrorism because most of them dont even know until they are caught ![]() |
Who go tell my guys the truth ![]() Anyway na me.. I will be blunt so take it Bro. 2 things will happen, 1 either she is lying to u/exuse don burst and she is trying to hide from u or 2 she is sincere about it and afraid u would leave her when u run the engine and discover its burst or still good ![]() Bottomline Bro. If u are active duty and u did not test does engines and later find out that ur woman no like sex at all i.e a frigid woman. You marriage wont last or if u be strong man u go manage am by having a side chick to satisfy ur urge or she likes it but the exhust don burst u no wetin i mean nau u go still find way take satisfy ursef u don enter u don enter bro. Marriage is not what u gamble with take it from a married man! Its quite better u collect better collections from ur wife to be and even get tired of it and still want her to be around for the rest of the day than marry a non-virgin pretending she is a virgin only to discover she is either loose or frigid at the end of the marriage thereby making stranded as a man. A virgin is a virgin Bro even virgin we dey put head to test and a non virgin is an already patronized woman either way she is in active service even though decide to be in front desk no be only u don visit am to ask am about the company and its policies.Whatever decision u make its urs and u will chest it at the end! That's when u go know say man life no easy and marriage no be relationship ![]() Goodluck Bro. |
E be like say bomb dey ur brain ready to explode ![]() The Jos north christian man cannot get same certificate in Sokoto, kano, Katsina and co. In fact its quite easy to pass a needle true ur yanch comot for ur mouth than for a citizen of Sokoto with John or Christiana as name to get a certificate of his State ![]() nonesense judgement and unity. We Christians in this country especially the main christian north states are agbaya mulumus plus all their governors and house of rep members. There is no unity anywhere! Only wise and determine Hausa fulani people and weak Christian populations. Gold and other minerals for the north and Oil for the whole country to share mu mu Christian populations plus their weak/wicked GOs. ![]() HacheNoire: |
How u take know wetin i won talk, if she like make she use her period, spit cut her hand open that use PP cuz nothing go work. As long as no be that man disvirgin u, u are wasting ur time or acting India film Amotolongbo: |
This guy open piggyvest lock that money for 1-2yrs and collect ur profit flex or invest it in other things. Come here and thank me later! ![]() |
Ok i go carry her round small as u request, so make sure u knack that one sharp before i round up o ![]() |
Handed to which authority, people wey una go dash one one bullet for yanch and leg or even melt rubber for their palms make them no fit carry gun ever again! Na wa for una oo ![]() |
Guy pack ur load stretch ur hand down as u remove slippers from ur leg, carry the slippers up clapper am then begin run while singing thank you for saving me . This one na either repentant OS or Agent from street, this kind of girls leave them for pastor or pastors sons to marry them if them clean and faithful well well. ![]() Just an advice from someone with experience with church gurl, before i realize ehh my eyes don see shege banza ![]() But if u no won hear, bro. goodluck oo after all 80% of olosho na church them dey find their mugus! |
Simple as abc, just leave them no tie u there. She for just leave the marriage go knack chike anyhow as she like and nobody go call her out ![]() Cheating especially as a married woman is a grave crime and a no no no for me, life no hard na we dey make am look hard. If after all u said u feel unsafe u should have left, and if its chike that is making u wet everytime u see him go ahead and knack him to ur satisfaction ![]() No demn person will call u out, do she even know what she has done to her kids?? How the kids friends can make fun of them from kids to grown up Shot up there no be chike knack ur mama, who no weather u be chike pikin sef u know ur papa so? all kinds of insult to ur kids, u still come and talk lubish brain54: |
This one sweet me Look ehh next year will be very interesting even those APC governors ehh many will loose their seat even with their powers, u see all the politicians will go all out for themselves. From the president down to senate, rep, house etc everyone will start fighting for themselves and still it will be very hard plus the rigging things go sup book this message! Even we Nigerians go chock, forget INEC them go try but e still hard them! Court matter go plenty pass 2023! ![]() |
Na Stockholm Sydrome dey worry this one Them don kill your brothers and sisters, raise fuel prices, make life difficult for you and your entire family come dey pet u with 30k monthly thereby making all the killings of ur brothers and sisters all over the country mean nothing, your hungry neighbor has become a hungry animal to u, the gruduate wey borrow money from government to finish school no get job to pay back while ur beloved president the give scholarship to study for another country.Road good but e no dey full poor man bele guy, remove that bomb wey dey ur brain abi na roasted bole Sef. Na Stockholm Sydrome dey worry this one nai make una dey drag anybody wey good pass una failure, that man wey carry bag get stain him for don dey jail since but una no dey think because of religion and 30k stipend!Praise good thing no spoil am dey callout person wey don do more good than the failure in power! Richtaiwo: |
Cool but when marriage time comes you switch like a bad niga which u are Dey give older women hopeless hope while collecting better akpalakpala ![]() Older women are kinda better but u wont marry them when u want to settle down as a reasonable guy, u will still go for the necessary evil young ones |
I swear, unbelievable human beings thinking Cats are witches ![]() Programmed Ode people ![]() If u study the lift of a cat closely and apply it, u will hardly have issues with people, i live most part of my life like a cat! modaink333: |
Amazing, in saner climes scientist would have bought it for testing and even test the soil that produce such gigantic Cassava for better understand production of same in large scale. But Naija na to dey praise president wey don fail upanda nai we sabi! ![]() |
This one don marry retired wetin.... i no talk anything sha, happy malid knife oo ![]() |
Whatever u do in this life be wise, dont be nice. Some Neighbors are evil people, once they see u are nice, them go borrow everything wey dey use house, collect money their house go come be extension of ur house and worst of all if na single mom them no sabi appreciate anything for this life ![]() Me wey i sabi give na so i sabi rena ur nonesense cuz nothing go ever make me even come beg u for something, once i notice u are an unappreciative person na there me and u go get problem or u come turn me to money and food stuff lender ur own don finish be that .Some neighbors are evil while some are the sweetest persons u will ever meet, even if u won park e go dey pain u ![]() |
Tinlubu wey dey jitter anytime he hear P.O e don pie for pants ![]() That man no dey sleep because of Obi even u sef dey fear ur plick no fit stand if u hear O before B ![]() Akungitit: |
In a nutshell, 99percent of virgins have shame and pride and the tendency to go out is minutes compared to a non virgin with history. All these non virgin marriage surviving is just by the grace of God! marcusverum: |
Exactly what i wanted to say, some parent will abandon u to fed for yourselve at a very young age, suffer go won kee u unless u find u way by ursef ![]() Bahamas95: |
If u check well na refurbished plus opay sponsor am too. See Opay logo nau ![]() |
Na here u go see NORTH born born ![]() |
As i hear say person shoot for that event the first thing that came to my is the guy must be gay person. Na them no dey think straight ![]() |
Congratulation! Let see what job is there for u to pay back Bro ![]() Once change nai u enter like this! ![]() |
Instead of me to help a single woman without Sex i go find one brother for street give that money or look for married woman way dey help her house and her husband give her for free. There is blessing in that, not giving to these entitled winch wey no go value am. If u no even collect knacking them go call u weak man or simp or even mumu. Infact i go give my sister the money ![]() Nonesense ![]() |
Gbam!. SmartPolician: |
Thanks for the epic reply Egbun, ur own no go pour troway ogolemati: |



