Eniteden's Posts
Nairaland Forum › Eniteden's Profile › Eniteden's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 19 pages)
I wonder o If u can't express ursef to ur spouse why marry? Spouse are ur secret keeper, ur confidant in times of trouble, your elixir of hope show them when u are truly hurt not just when u are happy. Double0h7: |
That's just the truth dear, same blood, same flesh and same brain even if strength differs no let anybody deceive u as a man. A good woman will hold her husband tight as hell and console him all through ![]() And even reassure them of how much the stand by them .Opss is that u? You are so beautiful ![]() Double0h7: |
You hit the Nail on the Hammer my brother Gbam ![]() Na her job so she knows what is doing with peoples husband and definitely know the golden rule. ![]() Babangidapikin: |
Cry in the shadow? Na wetin my 80+ mother customer dey always tell me be this, "Una dey die quick because of una no dey gree share una problem" Nai make we dey last past una See me 80+ but my husband don die even before i clock 50" Make una dey always share nothing human ears never hear before. ![]() Oga be a man, be a man nai make man dey pass Kpai go, another man go come chop beans wey e no plant guuuuuuuyyyyyyyssssss? If e pain u cry abeg cry well well, make she see say that situation dey weigh u down no form come die troway if not somebody else go oil that exhaust before one week .U don see oyibo man dey hide tears? African women want u to act strong while them dey free to pour out their own emotion thereby making them free and live longer meanwhile they love those oyibo men for tv wey dey cry well a infact them dey cry wit them sometimes, Oga i say cryam out not in public but face her in private face to face cry for her hand infact make the tear touch her lip make she taste if na real or fake ![]() May we Live Long ![]() |
Op please be specific, for me o i dont know about any other and my advice for fellow MEN not the simp ones o, CHAIRMEN check your wives phones as soon as u have the chance, to put them in check, I say it again CHECK oooooo this time i even shout am, if u dont u will regret at the last minutes. I tell u this from experience as a bachelor and now as a married man. It might not be all the time but when u are free or ur instinct say do bros, abeg check before u partner go far away or water carry am go like Divido far away faraway . Once u do that even she will put herself in check if u dont care water go carrayam go collect and it might just be infatuation and the fact that u are not there always or things are bad for u and u are always working to keep ur home going with extra time at work hence not having her time and one jobless idiot or yahoo boy dey pest am There are 1million reasons u should always check her phone in this 21st century, no be person send 700k just to see face talk more of bresst ? Stupid boys wey no care don plenty cuz of fraud and free money. For the Women, my people say and i quote "Comot eye from man body" or "Them no dey monitor man" let your husband phone be plz as long as he treats u and the children well and the home is peaceful and u suspect nothing, i mean u should even suspect nothing let a man be a man. Leave man phone for the man, our phones be like Onions once u cut am u go cry even if the onions white well well u must cry so leave our phones alone. But talk to your man always when u suspect anything. Able men this na my take i no no about una sha ![]() |
Ok Sir Mr. Doom god EponObi: |
Sometimes i wonder what u guys think with? ![]() Inferno wey dey happen everywhere don turn Iran business, why are Nigerians like this for God sake, ur country is in a mess u worry about other peoples own. Learn from Kenya Plz ![]() EponObi: |
This is man no get sense, u don't need to be afraid when u are doing well. Guilty consciousness, the man know say him dey useless to Nigerians. |
This Iran ehh i no even understand them, Cho cho cho, u attack US military base in other countries and those country will sit and watch u do that without response ![]() Just pack enemies together make them finish u kpata kpata malali: |
Girlfriend sef low small, she fit get tiny excus like she no dey sure of the guy or after all am not married to him. This one u don marry her, she has no business doing anything outside or even thinking about it. Wife own worse pass bro. ![]() She no only disgrace herself but bring shame to u, ur children your family and her own family. Na stigma ![]() xareal: |
The correct headline is "Benefit of Marrying a used product" Oga there is big difference between OK and read made ![]() Carry this headline enter bush abeg. This op go like bottom pot wen him dey small ![]() |
Person wey u for don send enter street make she collect better collect from guys ![]() This guy come? Sense dey ur head so? even if u cheat and na u call am cheat because u be man no mean ur wife wey carry ur money go pay bride price go cheat and u still leave am for house. No be ones no be two this guy has gone bokos ![]() Like whaaaaaatttttt in charles voice ![]() |
Ar Swr the guy no go last 1yr ![]() Woman cheat u leave am for house this is so funny. ![]() xareal: |
Something big is about to happen. If u can't see it then u are myopic. When there is too many captain in a ship that ship bound to crash without external force. The boil has swollen and its getting rip to burst and the oud will be aweful. The north hold the needle to burst it someone is planning another is planning this will shock everyone to their bones. Wishing all of them well. Great100000: |
And the one given to that distant neighbor who is genuinely suffering with kids and that given to genuine hustlers. LordBiden: |
Era of the Thunder wey go fire u ![]() ogododo: |
What if the legs bend backward like C? He has never been the father then ![]() Karlovych: |
Infatuation Bro. Look deeper u are blind Once u enter that curve Pus and swim nobody go tell say run for ur life ![]() U even know if she get guy sef or na bady, try ur luck but sometimes it ends very badly, u can be lucky if ur feelings are pure and not poise towards that nyansh else that feelings go die after trailblazing that backside ones or twice ![]() |
As simple as ABC, wetin concern Abia and Enugu governors with opposition ![]() immortalcrown: |
This country called Nigeria is a very devilish and wicked place. How can u rehabilitate terrorist? Terrorist o not armed robbers or 419ers o. Hmmm person that maime our Soldiers, killed and made someone fatherless and motherless, killed someone's brother and uncle renders family helpless without a breadwinner and send the kids of their victim into hardship and suffering. That's the person u are rehabilitating? someone u should shoot at site? Many of those maimed soldiers lost legs, hands, and completely disfigured for life and their families are suffering, how are my even sure they are being giving utmost care in the medical facilities they are being treated? some of them are left hungry and without drugs, the ones that are suppose to be sent abroad abandon and u use monies that is suppose to be used to give the families of the slain and maime soldiers succor or even scholarship to their children is what u use to rehabilitate killers. Oh God? I feel so sad when u see things like this but what do i do or what can i do? Someone can't come out and speak the truth? I mean someone from the Elite class even from the soldiers elite class? What a shame? ![]() |
Its so painful this man called Sherif is my tribal man and he has to fall like this for another man's sin. Okowa God go punish u, rest assured he has lost second term for No argue with me. People wey no no sha. ![]() |
Join and your 1trn efcc case is gone but come with your governor else u will be jailed ![]() |
Keep looking, u go look look come turn looko looko till u turn 40 plus ![]() One thing i envy in men is that at 60 preek still dey stand like iroko tree, bring any hole them go dig am sharp ![]() Woman at 60?? Toh i rest my chest ![]() |
Make una dey take style deceive this old man small small na?? Una forget say e no well? Colapse ko colape ni keep deceiving ursefs ![]() |
Make she no worry sha cuz one day, just one day the nose go fall comot ![]() |
Xannadu:Meaning the man has truly failed Else u would have blast him with torns of achievement ![]() |


.



Young man, if her legs are mus.cular from that reg.ion just know that for every child she gives birth to that...