Eniteden's Posts
Nairaland Forum › Eniteden's Profile › Eniteden's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 19 pages)
This woman again with AI pictures and vids, Abuja is beautiful u dont need editing abeg ![]() |
If you put mind for this thing him dey do i pity u ![]() Niger Delta no be southwest or North Bra. Tom-P go chop u well am cuz u no go fit do am anything. All this one na show face, publicity Stunt. Mugu fall guy man chop, u see those kings and chief no reach 5k votes that na even them gree leave their palace that because this failure. A man who has govern well is not afraid! I be Naija Delta man bring money we go chop and still let our people vote who them want ![]() |
This is a very educating post up there, thanks alot. I really learnt alot too. However, you ending note of some people u quote that are not involve is not entirely true. Am from the south south and i can tell u one thing, the day my king comes out to say this must stop/properly condemn such, Omo it will stop no matter how u drag it, cuz he is the custodian of our culture and heritage and 95% will obey him and if u dont, he will point u out and the government will pick u up if they don't we the people will! So dont under estimate the Power of the Sultan and Emirs all over the North. If they want these to be cut by half (50%) they can cuz they have the people and power to do that! It might no stop it totally but may make the work lot more easier run these people aground within months of operations. Leaving just remnants of them which can be taken out with time by the Police. Few months before elections, mercenaries came and reduce them to the barest minimum not with foreign soldiers but with same Nigerian military that is being chewed everyday and Buhari came and sent them packing... These persons knowns exactly what they doing! These Kings, Emirs and co in the North knows exactly what they are doing! Do not excuse them |
Why the picture come clear like this Na Ultra 30 series u take snap am ![]() I like the quality of the pix ![]() |
Alot my brother Sometime we just keep quiet ![]() Babtunz: |
Women are lame Life no hard, if e no dey go well babe divorce and go knack gbola wey dey give u joy, why sneak when u can come openly and fire steadily, now u don open ur yanch for outside no make go wan association with u or marry u sef. Make una learn to leave men to their faith and go away to that precious one u found outside. Daft set of Gender ![]() |
Simple as ABC life no hard! ![]() |
NIN wey foreigners get?? ![]() |
This shameful to announce |
Lies Bro. E no fit try am? Show me video evidence of him calling them killers and enemies of Allah (S.A.W) for evading villages and killing children and maiming innocent settlers. Show me he is the spiritual leader and he is not doing his job as one. I tell u today, if he dares killings will reduce by 50 percent in 6 months that na if them no kill am first ![]() Zehdbe: |
Sharrappp tel him to condemn the killings his brothers are perptrating first ![]() He should come out in a 10mins vids and condemn them tell them the true teachings of islam If he fit i go respect am all the days of my life anything less na fluke Richtaiwo: |
Omo na AI ooo ![]() Those flower at banex and co na AI nothing of such, na there my shop dey ![]() E no dirty but its nothing like what u see there ![]() funkyqz: |
Pol wetin?? it cannot happen poland is military alone ehhh forget NATO those guys took their time to arm themselve o ![]() Putin no be mumu nau this one na beer palour gist tru tru |
Please go and beg satan to be ur God Oh na him sef una dey serve these day cuz for knack sake why will a true man of God vomit these sacrelege them just kpai person father wey dey manage school job plus school children in the bush sir. Them just add another once wey go write NECO for Borno yesterday and u spoke what u spark ![]() Remove that Plofet from ur name abeg ![]() |
I leave u in ur own market square of low low thinking and canal mindset, na really smallie u be go watch cartoon Baaaaaby shatulututu baby sha! Ttalk: |
Nice, fruit is good but once u have a good immune system and manage how u drink, smoke and fast sometimes u are good to go! I hardly eat fruit though and in 365days i only have headache ones or twice or malaria! But if u take everything u need fruit to detox, it helps a great deal! A special gift from God! ![]() |
If u no understand what i mean in short, dont use that brain cross road ![]() Ttalk: |
Guy shift ur brain bag to ur head either u still dont get it or u are just lame bro. because i get money if i go market i go buy 25kg of rice 8k or galoon of oil 5k? why will somebody be poor in thinking deep! So as i get make everybody else go die or continue to surfer?? Did u know there was a time 95k u buy bag of rice now wont contain a big room of all the back of rice u will buy for 95k in 2013?? Infact i leave u for ur own market square of thinking low lowl Ttalk: |
No am farming, and doing baban booler You people really dont know what government has taken away from u, i think u guys should ask ur parents deep questions on how life was when they where young, or better still ask ur grandfather if u parents are G-zees too. My Grand dad is already mad as at 23yrs at their time Bro. No be everything them dey talk! These same people who enjoyed Scholarship and free education with bursary from government plus free meal are they ones still governing u today and u think they are puulish?? They know exactly what they are doing to u guy u are just blind cuz u where not there Every was given on merit not my papa this my uncle this, am referred by that and this before u get job Ttalk: |
You see ehhh truth dey say is better! Since am not good in English make i write for pidgin english at list english dey inside nau abi ![]() Nothing good don elude me Mr. English man, am doing well, and the reason i why i respond fast is because am attending to my customers that comes in while typing am not jobless like u or paid 30k to support failures. And make i shock u even as bad as this government when they do good i support it, anything wey touch the poor touch me cuz i have been there and am human not an animal that doesnt care about people that can't feed and being killed every single day. So call ur people out when they fail and otherwise! If u like insult me from now till tomorrow e no dey do me anything Bro. Who don dey ok don dey ok, i will still speak the TRUTH, if u like Kpai put Oyo for u ![]() Ttalk: |
This one go stay street teyyyyy and as far as Kuvuki land farrrrrrrr omo na to order when she don trun 45yrs the older the merrier ![]() Abeg stay single men mount! ![]() |
Guy Bomb dey ur brain Bro. putting people into future debt is not achievement, guy abeg now bring ur brain bag to ur head now? Your paper dey feed u still dey tell quote ur feeding bill for u to pay everything him spend in the future, make it make sense, since u dont know ur right as a citizen! Come to think of it, that wheelbarrow is outrightly given as empowerment with no condition of paying for it in the future, that beneficiary is far better than the nelfund beneficiary abi u no know? The wheelbarow guy go push get money feed and feed his family the nelfund go finish school still come join the wheelbarrow guy dey push wheelbarrow to take payback the NELFUND LOANS No PEACE for the WICKED ![]() Who do una this thing sef ![]() Ttalk: |
You mean graduating 3somers and new breed of O.S's soon to flood the OS's market? ![]() 95% of graduant are already pinned to be OS's secondary school is a practicing ground when the teachers and corpers train them in advance then pass them down to fellow students for continuous training to final year. shamefully, that's when u are seeing in display! 95% of them u see these days, don't have plans, vision nor ambition! Like i always say, before my kids finish Primary School eehhh them don get 4 different handwork first, from there before them finish secondary School they know which one they will hold to their heart and practice before even thinking university! ![]() |
All of una together join dey kolo i swr ![]() None of the achievement u mention there affect the woman frying akara positively one way or the other, instead it through youth into future debt and tie them down for life with depression, sometimes i wonder what u guys think with ur as? NELFUND that will put in in future debt? u call that achievement? when other countries are giving their citizens free education or even loans with the fact that they can pay back when they finish schooling cuz jobs are readily available? or will be deducted continuously from your Government monthly stipend paid to u as an unemployed graduate. Do u have these kind system in Nigeria? You come out and support what you dont understand cuz of religion/tribe and ethnicity forgetting we are first human before all these classifications. 2014 with all the sabotage and bombings a woman frying Akara in my street trained his 2 kids with it from start to finish without owing or having his children owe the Federal Government or anyone! BRO that's good governance! Can she do it now never! She can't even buy enough beans talk more of Grandnut oil. See ehhh make una take time o ![]() WizardOfNG: |
Oh they should seek clarification with One million Trumpet ba plus 2 million bag of cement ![]() |
Omo the obsession is just too much. I swear i dont like Tinubu one bit but once i see him saying something right or making some meaningful move guy the same mouth wey i take cause am nai i take dey praise am ![]() Let truth be truth e no good wey we dey use hate block our already black heart wey religion, tribe and ethnicity don finish already. U see people like this they dont progress in life, the hate dey keep them stagnant for life ![]() TheStoriesOfMan: |
You are sadest person in the world, it it comes from family lineage, meaning you father was also and its streaming through ur leanage Obi na Billionaire wey dey try help ur poor life still u no won get sense Tinubu ur Lord and savior dey bury drink citizen blood everyday so e go reach ur turn then ur blood go cool . Critize obi as u want but calling him a lier and names wont make your economic boom and give u stable power supply, weather u like it or not every fucking person is hungry and wasted as long as u dont have up a Biillion naira in ur account as of now u a as poor as the man walkking bare footed and am 100% sure u no get 500k for account cuz billionaira no dey get bad belle ![]() TemplarLandry: |
This gay guy wey no get sense ![]() |
No doubt u an evil person You see the real sponsors named recently and still walking free u no call them brute na VDM wey dey fight for u ![]() People are evil TemplarLandry: |
All these are propaganda abeg, without Nuke even finland/Poland go take over Russia. Putin na my guy for that fact that ukraine no yield bro Russia na paper tiger. Putin for just maintain take care of him beautiful citizen develop him soldiers properly for any eventuality instead that ukraine invasion na big mistake and he knows it.. ![]() |




