Eniteden's Posts
Nairaland Forum › Eniteden's Profile › Eniteden's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 19 pages)
Thanks for the epic reply Egbun, ur own no go pour troway ogolemati: |
Bomb dey ur head bro Americans are leaving America? To which country abeg? Sometimes u guys will just come on Nairaland and speak with so much hate that u forget ur senses sometimes. Same US where appointment has been booked 3yrs ahead in Nigeria. Name one country with so much freedom, priviledge to be a citizen and with no islamist ready to take ur life any minutes. Weather u like it on not US is the safest place on earth right now! You even craze go mention North Korea That shows how much hate in ur brain guy North Korea that any General can come and rap ur whole family and kill without being question? Or if that shot man no like u fit give order make them kpai u or cuz he like ur wife or won molest ur children? U guys dont know anything cuz u dont travel ![]() Stop telling ursef lies cuz of hate and jelousy! PulaPower: |
Yes so na typo Algeria nai i wan quote o and that please dey very quiet and peaceful emorse: |
Una go just open mouth waaaa!! dey spill anything wey anger of knowing the truth shok una for head. Underdevelopment my foot, South Africa no dey Africa, Rwanda no dey africa, Ghana no dey africa and yet u never hear bandit or terrorist operating there, Morroco, Egypt, Argentina etc are not in africa? Yet they are doing better ur so called country which has 10 times more resources than them combine. Stop blaming people for ur misfortune instead turn on your wicked politicians and put them on their toes to they perform NO instead u prefer a a bag of rice with someone picture on it. ![]() Lithiumite: |
If u give our army free hand to fight ehhh 6months u no go hear love-vendor na politics and blood sucking politician and sabotage dey make our army look weak. |
Believe this 1000 trumpet man at ur own peril ![]() 1,000 golden trumpet ![]() |
Oga try face front hate no dey win war check other countries around Iran and compare how prosperous ur beloved iran is to them and same Iran is more endowed to them but no na Israel and US be their problem all the time death death nothing good comes from within. I repeat hate doesn't win wars or make u develop only love. Live and let live not sponsoring terrorists all over the world while ur subject starved for water. Bomb dey ur head ![]() Kastonkastroll: |
Guy i no about bolt, i had driver friends too, i just want to know what brand of car he got. I will take it from there QuinQ: |
What brand of care did u get please, am planning on doing same, thanks. FitCorper: |
Which programming abeg give me idea i wan learn like mad .Stephen0mozzy: |
My brother give him Scent Leaf if u know it, i dont know the main English name though but u should know scent leaf, it smells very well. Wash it, then squeeze the juice give the child morning and night tea spoon according to age. All those stooling and vomiting will stop. I use it for my child and never got worried! still make equiry yoursef if u dont believe me just to be sure, ask real old mothers not Gen Zees oo they no no shim gbain. |
Oga keep telling ursef lies and time believing it Its a good way to make ursef happy Keep it up ![]() WriterNig: |
Chairman Bomb dey ur head abi na roasted bole Iran dey trow bom like small pikin wey dey play with kite with no direction, Israel and US are bombing specific target with little or no Civilian casualty u dey here dey yarn apata If Israel or US throw bomb like iran bomb no go dey iran again and population for don reduce to 5k use that bole head well. Anything to kill terrorism am in support to he end! Na so Hamas take do that time before una begin shout Genocide up and down. ![]() masterfactor: |
thank bro. I have like 4 persons in Canada the last one left 2yrs ago. All of them are telling "Guy if u get money to come bro no waste time" show things dey work for here no mind anybody telling u expensive this and that. advanceDNA: |
You are ready to remain celibate until u leave and the next dey toto don dey scratch u or that ur ex wey don dey eye since dey fantasies about him sweet prick go show like james bond ![]() Na so u go come give am styles wey u no fit use pasuade ur husband, knack am like u never knack for like 10yrs ![]() Its really funny how we think life is easier outside while willing to leave our beautiful for nothing actually, na when we leave e go come be like say them use kerosine watch our eyes We easily forget the good times and focus on our partners wrong all the times that we forgot we actually said i do to that same person. If ur marriage is not working TRUST me the woman's fault is always almost 70% to the man, cuz when woman mind dey outside nothing in this world can convince her otherwise until she step out and learned the hard way. But if woman mind dey for u eehh if u like make heaven dey fall, she go gum u like shewing gum, fight and fight till the end. Anyway make ur decision and stand by it but one thing is for sure, nothing dey street oo but street sweet and na wetin dey sweet man dey kill am. If ur husband is useless omo focus on ur children and make sure they get a good life regardless instead of leaving make ursef useful! Once u enter the airwave omo the breeze go carry loooooooooonnnngggg way to kuvuki land with or without ur knowledge! ![]() |
Oga bole dey ur head abi na bomb u no see the whole North sucking the rest region dry accuse na SE abi, see him like herdsmen head ![]() The North has been sucking the whole country dry like fish! Big population with no significant contribution ![]() Na only to burst bottle of bear and Bokos/herdsmen them know nonesense ingredient Melezenawii: |
Somebody should remind me abeg where metropolitan train for South South and South East abeg? Those fulish governors over there are looking like mumu ![]() |
fearless? Bomb dey ur headYou don't bite the hand that feeds you bro. She can't be talking shit about a country that gave her everything. Not that i support someone randomly spraying her substance but she should keep her mouth shut fight for the legal law abiding citizen while supporting the deportation of illegals and drugs dealers etc. God1000: |
You took the words out of my mouth guy ![]() That's just it, am married and this sort of loneliness comes sometimes, but what i do is play with my wife like i use to when we are single, go out with her sometimes even after works. When am too carried away and she get close to me i bit her legs playfully and she laughs and scream while i drop anything am doing and fight with her till we fall on the bed and start laughing and if my boy is asleep we knack from there very well ![]() So many things i do, just try ur effort too don't just sit there and let everything always come from ur partner do ur part. Like right now, am planning to take my wife to her best restaurant on her birthday, buy each other things no matter how small, guest, gossip and fight playfully, watch tv together while hugging. Just try marriage is sweet and lonely sometimes ![]() advanceDNA: |
Omo some person go just sitdown type something wey go sweet their mind and their likes ![]() Well done sir FreeStuffsNG: |
Truth and nothing but the truth ![]() Omo Paris of those days is no longer same Paris ![]() These people let immigrant destroy that once beautiful place! ![]() |
If am not mistaking sha ![]() 68% and 70% is still more than the 97% and of the south east and south south according to Population o ![]() So dont think u have more educated persons in the south more than the north nope. You only can say u have more intelligent persons in the South more than the north YES! ![]() So, leave it at that for now ![]() |
Nice but i can't come and be celebrating nonsense ![]() You met it 6k just try more comot shame for our eyes make 15k ![]() I go vote for u for election ![]() Just try am ![]() |
May thunder fire ur left yanch for using that word misleading idea ![]() Na ur family members of 300+ people them kill for yelwata Abi and na Muslims. The plateau killings Muslim ba u dey mad ![]() Bomb dey ur head Abi na roasted bole? Or u think the population of borno na Muslim ba. Ruuuubbbbiiiiisssshhhh ![]() |
YEs 17 of them so far,i saner climes DSS suppose dey this tread ![]() Dey run background checks but Naija anything goes kingbee90: |
Omo adultry is not Adulty but is adultry! ![]() Fact! That time when u need ur wife so much na that time she won watch that her favorite program, cook, attend to pikin, call her mama make them guest or ask u for that fine cloths wey she won buy and just do random thing in the process just to turn u off, this happen most times. Guys i dey speak for una abi na for myself Some go even tell u babe later nau let me finish this movie not knowing say na that time wey person dey hungry nai food go sweet am, my people when hungry don tear ur bele u no see food even the Bele go relax say no hope or coast no clear And most time when eventually come baba bele no too need the food again, na to eat am because tank empty nothing else, all the want and energy/salivating is gone and dried ![]() Now my guys them real men them, ones u call side bae lets see today briefly Omo them don wash pot/clean am, spray am, make sure everywhere dey smell good, baff, recollect ur favorite style for ground ![]() As u dey enter room most time na grab them go grab ur spirit with the kind welcome/hug/skimpy lingering/already prepared hot soup wey as u shook spoon put everywhere na stew ![]() Guys? abeg una well well make una no dey commit adultery as for me oo i no dey comit i get only 1 special restaurant wey i dey chop ![]() |
I detect hate, i mean strong hate in this man body and soul and this kind hate dey burst bele and head at same time ![]() Guy wake up and accept the Truth, America is the best country in the world ![]() Stop telling yourself lies and believing ur own lies. In as much as i like Putin if u give him the powers of an America president, he would enslave the whole world, same is China, they will demolish all the mosque on earth and steal every country's resources, Iran go kuku turn every nation on earth to Islamic nation even if it means killing half the population that refused .I repeat again! Stop the hate, they have their own fault for sure but still they are the best no contest at all. I don’t see American running for office in Russia. I don’t see American running for office in China. I don’t see American running for office in Japan. I don’t see American running for office in Israel. I don’t see American running for office in Turkey, Egypt, etc. I don’t see American running for office in any other African country. There are things u can do in America u cant try it or let American do it in same countries. You can't compare guy, an America can't even buy lands in most of these countries but u can do all these above in America and all u need is Patriotism and obedience to the law not minding where u come from or which religion, that's why u see ungrateful persons like Ilan Omar in office today. Mention any other country in the world that can allow u do this ![]() So guy Rest ![]() zinaunreal: |
The easiest way to loose ur peace is to bring someone u can't testify of his character to live with u, especially if u are married ur own don finish. That marriage will not last. I had brothers but none came to live with me because they know am a disciplinarian and a no nonesense man ![]() Guy u come my peaceful life/house come dey bring different guys/girls come my house or begin follow unquestionable character of which u dont ever see me do, guy i fit kee u before mom/dad know sef me wey love my sanity pass anything ![]() I go beat u break ur legs and hands before i return u back home to who spoil u, the persons that eventually came to stay with in peace where none relative but my laws ehhh if u fit obey am u dont make am for life. 6monts to one yr max for my house after then u go rent ur own house of which i will give u 50percent of the rent. Go work or go learn work come back max 9pm anything else u go explain or sleep outside If u are mature enuf u get babe, i must know am no be today Nkechi tomorow Gloria ![]() If i dey go flex we go together but e no mean say we be mate ![]() The ones that live with me are actually doing better than me now i no go lie cuz of what they learn from me discipline, saving, assisting the house, buy things early as u earn so that before u leave things for house don ready. so many laws guys You will think life is long until u allow chaos/bad decisions most of which never cause by u take your youthful years, its even good if its ur chaos cuz u can take responsibility. Set rules, without it ehhh humans are no different from animals ![]() |
Guy better than which America? Bomb dey ur head abi na roasted bole dey ur brain Combine all of them there none are close to America if u are not blinded by hate u will see ![]() I don’t see American running for office in Russia. I don’t see American running for office in China. I don’t see American running for office in Japan. I don’t see American running for office in Israel. I don’t see American running for office in Turkey, Egypt, etc. I don’t see American running for office in any other African country. There are things u can do in America u cant try it or let American do it in same countries. You can't compare guy, an America can't even buy lands in most of these countries but u can do all these above in America and all u need is Patriotism and obedience to the law not minding where u come from or which religion, that's why u see ungrateful persons like Ilan Omar in office today. So guy i have the right to tell u to STFU ![]() Expanse2020: |
Ruuuuubiiiiissssh this is clear sign peer group and money is controlling him . Typical African man mentality, controlled by his wealth, influence and whatever pushes his emotions youthful exuberance the guy no dey think straight again ![]() Good for him sha ![]() |
To which country abeg? Sometimes u guys will just come on Nairaland and speak with so much hate that u forget ur senses sometimes. Same US where appointment has been booked 3yrs ahead in Nigeria. Name one country with so much freedom, priviledge to be a citizen and with no islamist ready to take ur life any minutes. Weather u like it on not US is the safest place on earth right now! 
check other countries around Iran and compare how prosperous ur beloved iran is to them 

