Crime › Re: March 2020 & Human Sacrifice Still Very Much Present In Nigeria - Wahusa by Enoch07: 5:55pm On Mar 28, 2020 |
my dear animals plenty pass human being for this shit hole |
Politics › Re: Breaking!!! Covid-19: Gombe Reverts To Old Minimum Wage by Enoch07: 5:53pm On Mar 28, 2020 |
gombe!! people dey live for dat place sef |
Celebrities › Re: Leaked- DAVIDO And Chioma In Hospital Test Positive To Corona Virus(video ) by Enoch07: 5:52pm On Mar 28, 2020 |
e don do na!! no be only chioma get d virus
|
Health › Re: Aliko Dangote Foundation Donate Ambulances To NCDC by Enoch07: 5:50pm On Mar 28, 2020 |
NwaNimo1: 4? calm down, maybe more dey come |
Politics › Re: President Buhari Is A Hero by Enoch07: 5:47pm On Mar 28, 2020 |
wait ooo bubu dey fat o, o boy see jaw!!! tnk God, our money dey work
|
Politics › Re: Who Is FG Authorising To Fly Out Of Abuja Airport In This Memo by Enoch07: 5:43pm On Mar 28, 2020 |
expatriates!!! it's alright |
|
Foreign Affairs › Re: India Coronavirus: $22bn Bailout Announced For The Poor by Enoch07: 5:39pm On Mar 28, 2020 |
una dey country o, and dem get population pass us |
|
Celebrities › Re: Photos: Cristiano Ronaldo Buys $9-million Bugatti Centodieci by Enoch07: 5:34pm On Mar 28, 2020 |
nepapole: He never even know weda world go end. at least b4 world end, d guy chop life. If Dem born well make him come drive this ride for my street road, him go pack am use leg |
Romance › Re: Few Minutes To That Bro Give Away by Enoch07: 5:32pm On Mar 28, 2020 |
hi. wetin dey pap  |
Science/Technology › Re: This Is Where You Can Find The Fastest Internet In Africa by Enoch07: 5:32pm On Mar 28, 2020 |
Nigeria my country |
|
Politics › Re: I Want To Change The Way Of Governance In Edo State;ize-iyamu by Enoch07: 10:19am On Mar 28, 2020 |
first try to stop d spread of coronavirus in that state first, Dem we can talk |
Romance › Re: Coronavirus: Nigerian Couple Dance Into Their Wedding Reception With No Guest by Enoch07: 10:18am On Mar 28, 2020 |
best time for wedding and burial and even birthday parties
|
Education › Re: My Brother Failed Nysc Verification Exam. by Enoch07: 10:16am On Mar 28, 2020 |
laugh wan kee me here jare!!! ur bro fail ordinary verification exam woefully, thank the gods him no school for here, him for no graduate at all |
Celebrities › Re: Davido Said Chioma Get Coronavirus Just To Promote His Song, Mafamafa- Man Says by Enoch07: 10:14am On Mar 28, 2020 |
mumu talk
|
Politics › Re: Can Society Live By The Bible Today? by Enoch07: 10:12am On Mar 28, 2020 |
if u say so |
Nairaland General › Re: Tinubu 2023: Makinde Provides Campaign Vehicle For Jagaban by Enoch07: 10:11am On Mar 28, 2020 |
which kind of news be this one? for this period?
|
Politics › Re: No Doubt South West Is Presently Under Attack by Enoch07: 10:09am On Mar 28, 2020 |
from who? |
Politics › Re: Update On Asiwaju Tinubu Covid-19 test Status-Positive or Negative. by Enoch07: 10:08am On Mar 28, 2020 |
so make o concern myself with person way get money way full 2 or more bullion vans abi , u try
|
Health › Re: (Video)Young Nigerian Seen Dashing Out Free Hand Sanitizers Worth Over 30k by Enoch07: 10:05am On Mar 28, 2020 |
good job, but u can still get d virus through body contact, so abeg no be only to close nose and mouth |
Health › Re: 15000 Sanitizers Will Be Shared In Anambra Today by Enoch07: 10:03am On Mar 28, 2020 |
no be share sanitizers for people way already get d virus, we need to do d damn test urgently |
Politics › Re: Ondo Blast Confirmed As an explosive Laden Truck by Enoch07: 10:02am On Mar 28, 2020 |
then na terrorist attack na |
Politics › Re: Akure Explosion Caused By A Bomb - The Nation Nigeria by Enoch07: 10:01am On Mar 28, 2020 |
who was conveying the bomb? Nigeria army or Boko boys? because am not understanding
|
Health › Re: Coronavirus: U.S Overtakes China, Italy With 84,400 Confirmed Cases, 1093 Deaths by Enoch07: 9:48am On Mar 28, 2020 |
|
Sports › Re: Ajax Footballer Abdelhak Nouri Awakes From Coma After 32 Months by Enoch07: 9:47am On Mar 28, 2020 |
uptimum123: My brother do you know it's always good to have sense?
Because sense you no get. shut up, and stop bring old news here |
Health › Re: Coronavirus: U.S Overtakes China, Italy With 84,400 Confirmed Cases, 1093 Deaths by Enoch07: 9:41pm On Mar 27, 2020*. Modified: 9:53am On Mar 28, 2020 |
LOL d almighty U.S of A. and my people still dey live their " I don't care" life. |
Politics › Re: Nigeria Will Go Into Recession If COVID-19 Continues Beyond Six Months – Financ by Enoch07: 9:39pm On Mar 27, 2020 |
oga we dey recession since 2015
|
Health › Re: Coronavirus:pastor E.A Adeboye Donates ICU Beds, Ventilators To Lagos, Others by Enoch07: 9:38pm On Mar 27, 2020 |
now u are talking, pls continue |
Crime › Re: Isokoboy Reacts, Woman Flogs Husband For Cheating by Enoch07: 9:37pm On Mar 27, 2020 |
a woman in man's clothing!!
|
Sports › Re: Ajax Footballer Abdelhak Nouri Awakes From Coma After 32 Months by Enoch07: 9:36pm On Mar 27, 2020 |
u way bring d news now just wake from coma too abi? |