₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,323 members, 8,522,369 topics. Date: Saturday, 21 November 2026 at 06:36 AM

Toggle theme

Ersonleads's Posts

Nairaland Forum › Ersonleads's Profile › Ersonleads's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 30 pages)

TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 9:43am On Aug 12, 2021
Seems boma is avoiding queen. Queen told white about it & white lion called the attention of boma. Really don't know what happened sha....But white lion na clown abeg
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 2:11am On Aug 12, 2021
fitzmayowa:
Yeap they are talking about his dick, it seems Jackie B go like knack Michael....
dey said it's small cos angel said she saw it. If u notice Jacky was not really satisfied but Dem say saga own mighty
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 2:03am On Aug 12, 2021
E be like Jacky B & angel dey talk about Michael Diiickkk. Didn't really get d full details
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 1:21am On Aug 12, 2021
See foolish boma & pere talking about who to Fvck.....Dem nor know say queen dey play Dem. Dat girl smart as hell
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 12:26am On Aug 12, 2021
Wetin white money dey do for kitchen? Tot pere done send am packing? The thing is dat u cannot stop someone from what gives him joy
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 10:23pm On Aug 11, 2021
Why pere never go attack angel say she's selling herself cheap Tru nudity is a strategy? What he has done is wrong, he would have give white money assistants since he likes cooking to reduce the stress
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 9:26pm On Aug 11, 2021
Best song to me na team black
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 12:14pm On Aug 11, 2021
80sjamshophip:
So according to our nairaland bbn association watchers here opinions

Pere is playing well the game man is smart bla bla bla this is what we want


But when it is Whitemoney turn then he is fake, he's playing the viewers bla bla bla

Una hypocrisy here stinks
hmmmmmmmmm.... hypocrisy dey smell well well
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 6:18pm On Aug 10, 2021
I pity Michael. He should give himself sense & leave dat girls gummy body. How u go come house, two days in dey follow Jackie dey sleep under duvet. Imagine he was very sharp in d diary room in is D's but inside house na yeah yeah yeah
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 1:32pm On Aug 10, 2021
Queen likes white lion alot, she nor wan leave white money yesterday.she notice white money is a little bit strict........
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 12:47pm On Aug 10, 2021
I like kayvee already, bonding already & also cos quarrel between angel & Sammie. He's literally everywhere now. He's not like dat Americana mumu wen Jackie b done corner for 1 place
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 9:23am On Aug 10, 2021
Tueh.....na garri saskay dey fry abi na egg
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 3:08am On Aug 10, 2021
Michael.......hmmmmm
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 7:17pm On Aug 09, 2021
If pere chooses another person apart from maria, E mean say he dey want people to hate am. Pere is intelligent enough not to flop
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 4:21pm On Aug 09, 2021
Even white money cute facially pass Michael wen I dey see for my screen now. Dem dey overhype am.....mtcheww
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 4:11pm On Aug 09, 2021
Na all this am close to this & this Dem dey see Jacky B.....kayode, c'mon carry us inside biko. I wanna laugh
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 4:06pm On Aug 09, 2021
Lwkm.....white money finish me.
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 3:50pm On Aug 09, 2021
Lhimeet:
Does Angel feel the same way? huh
Dem dey bond well.dey are been playful & he is quite matured
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 3:42pm On Aug 09, 2021
Kayvee na still fine guy
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 2:14pm On Aug 09, 2021
fergieboy:
The thing shock me o

Even Emmanuel wey set pass this guy

Ladies no even send am
Dem be big fools, just give this guy 1 week in the house,dey will be tired soon & plus dey feel the guy is rich & well grounded outside
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 2:06pm On Aug 09, 2021
See jmk & angel done go where Michael dey but madam Jacky B still sticking there..... Wahala for Michael & Dem girls ooo
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 1:48pm On Aug 09, 2021
Jacky big nyansh just dey put d guy into relationship talks....mtchew. she just dey make me deslike her. And beside she dey make d guy nor vibe with other housemates
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 1:46pm On Aug 09, 2021
chucs:
But why JackyB dey like this? Why she dey make everything so obvious so quickly. Chocking the guy so soon.

Nah this kind trait wey I dey see in some ladies way i no dey too like. Nah her type fit see one Bobo and immediately dump her current boyfriend without looking back. She is not even letting the new guy breathe.
I tire for her oooo. Just a desperado mtchewww
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 10:10am On Aug 09, 2021
Chelseafan1:
You're blind, Michael is finer than all the guys in that house handsdown
nor let American swag deceive you
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 9:40am On Aug 09, 2021
Michael looks like American rapper Kendrick Lamar.....e get American rapper vibe
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 8:23am On Aug 09, 2021
So far kayvee & queen can relate easily with everybody in d house. I like their flow
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 8:20am On Aug 09, 2021
Boma & kayvee Convo. I like kayvee guy though, he's relating well already. Not a boring guy
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 6:18am On Aug 09, 2021
Ikwereanlion:
Leave talk

Man pass Man...That guy fine compose pass dem.Tobi no fine na im average

Again those gels use style dey find the man with the biggest eggplant and this guy fit delivercheesy
yeah he has dat confidence & bad boy vibes. Giving him more character than the other guys even if not d most handsome guy
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 6:11am On Aug 09, 2021
Nawa for dat angel oooo, see how she kissed kayvee so passionately. Kayvee come grab her ass join, someone that just entered some hrs ago even if u be flirt, e get as u go still dey control urself. This just showed how slutty she is. & Outside the house, most guys will be scared to take her serious for a wife .Tueeeehh
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 11:29pm On Aug 08, 2021
Ikwereanlion:
Chai

Fine boy good ooo

See as nini,Jackie and peace focus on Michael leave the other guy out for dem discussioncheesy

I must fine again for my next life
I nor know how una take dey rate fine o. Is Michael finer Dan pere? He's not even finer than jpaul facially.make who na nor dey let American swag dey deceive una. Beside, kayvee is a cute guy also looks more like Tobi.
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 11:26pm On Aug 08, 2021
Nini dey trip for Michael. U see say dis life nor balance. Saga dat likes nini with his heart, person wen just come 1 come collect am. I
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ersonleads(m): 11:05pm On Aug 08, 2021
Angeloooo.....battle of nudity has began. Angel vs queen

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 30 pages)