Esky158's Posts
Nairaland Forum › Esky158's Profile › Esky158's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
oluemmakay:OK bros thanks in advance |
oluemmakay:bros abeg gust do small give always my number is 08147887571 |
Some women are just frustrated being looking for who to unleash hell on Guys fear woman no be lie |
This is what I like this sars matter has gone out of hand they need dis kind of trement one in a while killing and harassing of youth is too bad |
Good for her .make God no give us pikin wey go bring us shame ooooo |
OK this cult issue Is getting out of hand.I mean y join some thing way no pay u |
What I'd nairaland FPL code and if u have an FPL group drop it here so we at Nairaland can join and find out who is the best manager |
Barc lost get as e bi 4 eye ooooo. A whole 8:2 lost to Munich e pain narc fans die dis night they go the pray said make to day night run pass like dream ooo. To all braces fans out there tonight take heart there is a better tomorrow coming but we the blue we no go forget dis night oooooo |
It is finished ooo ! God save us men from depressed ladies like dis make man no go carry trouble wey him no fit handle |
Scammers be careful who na don send dis young lady to and early grave . I pray said who ever dey involved make them caugh am |
I just saw this picture on line and I knew I had been in this situation once. I met this girl in church one Sunday and we got talking I later collected her Number and we started chatting right away,I later told her I like her wanted us to make out and mind u I had a girl friend then well I was caught by my girlfriend and I had to lie that I was helping my neighbor to run the girl trust me I almost die that day. If u have ever been I a similar situation pls share your experience
|
drug Lord have don it again what is dis one now they have recruit cat 2. but me no trust the guard for the cell they get hand for that matter so inside life |
what should we call dis one "the return of prison break" |
never argue with a woman it will end in tears |
people are mad ooooh!! how pesi go take him leg go join wetin him no gain no joy na only sorrow dey inside how .me I tire ooooo |
they no dey telli pesi send me link |
guy u are talking like someone that has not date a lady be4 they can annoy u to death frustrat u for nothing at all.get me right I don't support beating a woman but if u no hold ur self well u go use them do punching bag na y any tym my bae vex me I go just go on my generator the play PS2.(if I no fit beat am I fit computer 4 soccer) |
na pesi generation dis woman cut so . I fear women pass failure ooooh!!! some women heart dey their back # justice 4 dis man dick ooo |
dullàrdinho |
huslt make they no use ur pikin act witch for scl play huslt make sars no come carry every body 4 compound leave only u na who never pick they dey send Make eh go buy drink 4 guyz meeting grace 4 street no get papa na one pick dey change life if u get I happy and I get u happy tell me how the account go take dry Benz na the start of a new life Broz eat make I eat na so guys 4 street the take blow |
ilekaemmanuel95@gmail.com |
28 |
what is dis one again ooooo.people no fear for human life they just spoil pesi good 4 them |
the way buhari is sacking and appointing people make me the think said na him one turn dis country to village |
the way buhari is sacking and appointing people make me the think said that he one to turn dis country northern |
is it right to marry someone baby mama |
the way people that are close to buhari are dying make me the fear oooo |
coro scam in naji if u known u known . |