Esky158's Posts
Nairaland Forum › Esky158's Profile › Esky158's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
Illegal1:na so I no gree for sapa dis yr |
Kidnappers self no gree for army dis yr up APC |
Edi pace abia with knife |
What is it with artist and drugs all the time is the industry that depressing. RIP YOUNG BLOOD |
I said fear woman u no dey hear now u see ur life what does she want with money over a caring and good husband |
Abeg na who go vex mami water dis period because every news now water dis water dat yahoo boys way go promise to jump inside water after them buy benz time don reach ooooh ![]() |
Miracle no the tire Jesus him don do am before him still dey do am oooohhh!!! My man is alway on defense mode but on dey pitch and off the pitch no lose guard at all man 1 woman 0 |
Every woman want a son like hakimi but no lady want a husband like him |
When u are 1 step a head bro no mess no wealth no 50/50 or she fit carry him football boot and jersey go her way if not no shishi for her |
God na Wetin I go chop I dey find so as I go abeg lead me back to my ama in ur peace amen |
Now u ladies will known how it feel take heart unna |
U think it easy to leave ur house and family to go to unknown land and start from nothing and build something out of it u just the play. The reason y Igbo has been able to do it is because we believe in progress and every man for him self so if my brother has money in Anambra I will learn from him in Anambra and go to Lagos to start my own business that make me my own boss and a man. That is y in Igbo land they say a heart of a man should be like that of a lion no fear and no backing down. We make sure we keep moving on like other tribes in the country they too like to stay together which is good but reduce creativity and wealth creation among them mostly their curiosity is very low everybody the wait who go first go dat unknown land and explore it for them |
The thief be like who never steal hands in the air no hands I known all of us na thief |
Bandit want to return the money they collected from ransom back Y !!! |
The lions be like wey those people wey be the make mouth and talk any how in the morning make the shown face |
Dis one village people done play him tape |
Making love is u driving ur own car while sex is u driving a borrowed car |
For her mind now the piling go fair too mumu |
Fear woman for hell halt less scourge as a woman |
Since how many weeks before the interviews on arise tv him no talk said him no go make am ooooh last minute fear and having nothing to offer Nigerians don make am run like a fool he is |
When Davido sang water carry me go e be like said the water no heat the I ooooh The water just the carry de people close to him the go wht a life RIP TO THAT SWEET LAD HOPE U FIND PEACE IN THE LORD PRESENT SON |
Dis road and tank falling be like there signs agreement |
Price |
My G fear woman |
All of u dat said ASUU should end strike I want to ask u a question if na ur papa dey work they no the pay am U go like am their own children no go go scl there no go chop. Wear clothes and pay rent |
There should just make dis man president and be don with it. Dis guy has the capacity and brain to change dis country for good but does bad eggs in Government will not allow him to because them go collect wotowoto for him hand. But I believe the saiding dat the only thing evil need to win is for good men to do nothing. But not dis time all obedience men are doing something ![]() |
How much for1 bottle of palm oil make I take calm down nerves |
Werey said to restore faith in humanity but u just kill my own with those pic men dis country is hard if ur papa gat money bro knees down thank God cous u no go no what dis pic truly mean but for those from dey street no need to tell us we are still going through it but we keep fighting |
Werey don go use honeymoon money play manu over 2.5 why him no go check |
Bro dat de power of money men all things shall bow believe it or leave it |

