Evablizin's Posts
Nairaland Forum › Evablizin's Profile › Evablizin's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 266 267 268 269 270 (of 270 pages)
Mmm no be small thing ooo dat guy don makem dis type around,he z cumin bck with d latest car,girls be warned more wil stil rum mad.End time malaysian guy |
5n woman beta lady,omo u fyn joor |
My dear winkmart u are d only one doing the thinking of the twin going their separate ways oooh,anyways u can help dem by getting married to one of them or both of them,i will sponsor you.lols |
Wetin d graphic for dis picture nah,and u are fully aware that d are acting a movie,my dear recieve some sense. |
Mehn,truly everything God created is beautiful and wonderful,i would'nt mind having dis animal as a pet,biko make una tell d girl to bring dis cute animal to me.wonders shall never cease as long as Naija is concerned |
Who be dis one kwa,where are u coming from and where do u think u r going? mmh,dnt worry nairaland wil make u popular vry soon,lemme come and be going |
Peter,peter,peter eeeeh,how many times did i call you?be careful ooo nigerians are vry vry ready 2 re-arrange dis ur sitting room 4 u,anyways(in ada mbano's voice)d sitting room fyn sha. |
This yeyebrites should stop making dis innocent kids bastards,davido didnt your father marry your mother before she gave birth to you?go and ask your godfather in babypaparism how he is feeling now,he is regretin having kids from different babymamas |
Abeg no advertise d tummy 2 much because of Endtime witches and wizard b4 dey go............ no comment |
But mercy waiten u do wey make ur husband beat you and also beat ur friend join?i believe say dere is no smoke without fire.I nofit side 4 u ooo,come d call ur hussy names like wife beater or a future boxer.NA YOU SABI. |
Endtime foreign agencies,save us baba God. |
There is God ooo |