Ever811's Posts
Nairaland Forum › Ever811's Profile › Ever811's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 50 pages)
eyeview:I don't have time to read this ur biography shaaaa.... but e pain am... |
CSTR6:hunger and poverty ke!!! this man I told u to stop smoking weed its not good for ur brain,if u must smoke,go for white London but u wouldn't listen.. can u see the result now? the only two words weed have allow u remember this evening is hunger and poverty.. anyway iam praying for u shaaa. |
I agree with u sir all Nigerians know and appreciate except those confused flat head people from red mud region who were insulting you together with there Ugandan ancestors here on naira land today..but not to worry sir the thunder wey go fiar them still dey train with John cena..God bless u sir |
ah Igbo man probably from anambra hand dey dis one,so everything na business for Una abi? Una don go join Fulani herdsmen dey make use of there foolish killings,as Fulani dey kill trowway ,Una don go make them associate so that Una go dey buy human parts from them abi?..tomorrow Una go join Uganda dey insult buhari..any way.....
|
CSTR6:now,can u go back to those comment and figure out who really has hungry nd poverty problem? those people who are complaining are the ones facing the calamities u just mentioned. though I don't wish people bad that's y iam praying u not be among them..thank u |
omo!!! that numb 3 gbegiri own na him be the real disgusting food on earth.. |
picks or I don't believe it...this not the original picks the girl iam seeing here is linder ikeji elder sister.. |
nawaooo some kind news ehhhnnn!!!! how thief wan uncover wetin him thief go hide again naaa...I think the person that brought this news here is high on cow dung... |
good luck can never be associated with any criminal activities.his peaceful handover of power to the baboon nd dog sucking with blood president is a clear testimony of his love for peace...hear his comment when others were swearing to bath Nigerians with blood if they lost the election.. GOODLUCK..."no ambition of any politician is wort the blood of any Nigerian" can u beat that . so I think we should ask bubu who threatened us with blood if he loose and why is he still using his kinsman to bath us with blood after wining the election..its very annoying bt anyways.....
|
abeg u bring the one for loosing of head down there too come?? girls and there hair wahala .....
|
this amechi ehnn if I....
|
ahhh but why naaa?,our next pilgrimage home in Israel of Africa.. African Jews make Una try put the airport in order pllllsssssss. |
op u forgot,too many joy stick competing in one hole,.the itching ehnnn but any way....
|
op if na u come realize say the promise of 72 pu**y in paradise na APC promises nko?,u no go make u turn "Jesus Christ said, come ye who are heavy burden nd I will give u rest"..he doesn't care how long u have been away from him or the magnitude of ur sin just make ur way to him nd u will hv peace.. but Mohammed said... Kai,kill them any where u find them nd 72 virgins will be urs in paradise nd the guys just realized its APC promise. |
why will she be broken when him leave money with her b4 him comot..any way Nigerians will not be broken even as we wait for him to return our yam |
chaii money good oooooo.papa God,biko,ejoo,don Allah,pick my call see as this guy dey flex 4 pool side with him babe while me nd mama chinasa dey chill on top suck-away for our public compound.. God tell me weda,na escort I escort Ighalo come this world ![]() |
OK naaa,u wan keep low key abi? when casara bost abeg no come disturb us with number of celebrities wey she don sleep with,that's to say tiwasaveeeeegee things |
ok |
dis gorment and complaints ehhnnn..anyway....... |
God just wasted my mb again,any way...
|
gari and g-nut mode activated, downloading on high speed... |
OK we haf see thank u |
lemme consult our village juju priest,I be back in a second..but again they are more traditionalists than both,cause the people too like juju..from church to shrine, mosque to shrine so iam equally confused.. |
this one strong pass me ,,no comment |
14 years |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 50 pages)
. so I think we should ask bubu who threatened us with blood if he loose and why is he still using his kinsman to bath us with blood after wining the election..its very annoying bt anyways.....