Evil1's Posts
Nairaland Forum › Evil1's Profile › Evil1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
na small picking u be |
amani63:u don spoil my moodd i no vote again ![]() |
is she a victim of Rape? if no then no vote n y d picture dey like photoshop |
charlito94:Hmm ... Na by fire by force now oo to download song kehh |
Towncrier247:Them wey dey even encourage smoking I dey see police men dey even smoke waka for road. Some even inside ther car Then mumu police because say him no dey smoke him one judge others Yeye people wy no sabi their work |
can we get the lyrics for those who don't understand the language cool song though thumbs up bro |
today is sunday so I guess its a good day to listen to gospel songs nice video quality but he shaa needs improvement |
