Ewizard's Posts
Nairaland Forum › Ewizard's Profile › Ewizard's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 59 pages)
Ph, Lagos, or Abroad.. A man who's determine to succeed will succeed irrespective of location. Manner doesn't fall 4rm above in lagos. D government only provide education for its citizens, dey dnt guarantee u a job. Build urself with skillz. Den sooner u'll be havin millionaire problems lyk how to split d money up and projects to invest in. |
A woman wit d fear of god is to be praised. |
If na 4 my guys.. I've shared all except: #boxers #singlet #toothbrush # and my gf. If na 4my babe.. I've shared everyfin except: #my guys. |
1. U aint man enof, u jus a bi!tch in disguise Sure lyk yakubu wen u tek shots u'do |
16. NEVER GIVE UP ON DAT WEED DAT MAKES U SMILE EVEN WEN ECONOMY DEY FROWN |
Odi egwu oo.. |
Spiritual!!! Oya mek una tek dis.. "D minute u decide to settle 4 less dan u deserve, u get even less dan wat u settle 4." #word |
I doubt if soyinka made 1st class in uniben b4 leavin d country 4 studies abroad. Bros J, if u wan giv us skolachip no dey whine us wif dat false class ish jawe.. Is education even d true test of knowledge sef?? I hear d scores of my bros dem wey u wire skolachip 4 russia oo.. Dem don fat finish b4 una sama dem dier allowee. Una do well oo! Dos white pple wey dey produce nuclear and biochemical weapons and dier classes of orishirishi, dem tell u say dem get false class?? People dat were isolated 4rm d crowd at tender age and mek laboratories dier home,family,friends and foes. Well sha, tender d money 4 ground mek sharp guys go abroad go flex cum bak. Nofin does u. In as much as I do lov 2 vote u bak on seat cum 2015, u deserve dis "Thunder fire ur left nyash" for a reason we all knw. |
moyarhtohbadt: oh,i'd have loved to..but i hav something in my throat..Den I guess we've got somfin in common.. Eyes and throat ish! So hw do we go abt it? Individually? Or teamwork? I choose d former.. *grin* U? |
moyarhtohbadt: oh sorry,u have something in ur eye?Will u b kind enof to help blow it off? |
moyarhtohbadt: i jez fell in love with you!*sobs* |
moyarhtohbadt: i jez fell in love with you!*sobs*Lolz.. I will if I were you *winks* |
emperortony: And you will....Amen oo! |
our dumby gwovanor.. Abeg hw do I apply 4dat loan jawe?? Mbok!! Let's split d money. |
If I go fit jus convert 1 single soul 4 christ b4 I mud.. Chai I go happy. |
Una don cum again ba?.. Wen person oda finish una go say out of stock, to refund money bak na wahala. Una go insist mek we use am buy anoda product lyk say na by force. Una beta paste "No refund after payment" boldly 4dat una yeye online shop. Mtcheeeeew!!! ![]() |
So satan is a christian?? |
U didn't tell us abt d "allowee" part. Abi nah u use open ya blog?? Kikiki ![]() |
iamsegsy: u be correct wizardBros u wan dey mek ma head swell abi? I be learner abeg oo.. But seriously I dnt woo ladies.. Lyk seriously! And I dnt fink 1 nids a killer line to get a girl. Every type of dude has a kinda girl dey attract naturally. It flows naturally well 4me wit dos dat has sweet "sense of humor" and "naughty mind". Jus know wat works 4u.. Dats if ure in d business of wooin women. 4me ryt naw its all abt ma paper, no jokes! Lyk som1 said..."U dnt loose women chasen money, u only loose money chasen women." |
Had similar ish.. I told d gurl to send me her acc number immediately or.. She requested to send it to ma cellphone so I gave her ma second line.. Gbam! She send am sharperly sharperly, 4 her chinko brain she don jam maga.. I told her to call me 3days after if she hav received alert 4rm her bank.. Exactly 3days she called dat she hasn't gotten any so I told her I made d bank transfer yestaday since na dsame gtb we dey use. I told her to go do a balance enquiry at her branch and wen she got dere and found out dere's actually no transfer made she called me.. Am like.. "U remember dat day u say mek I send u money?" She replied "yes" I said "u sure say u remember pour kai-kai 4 dat ur jazz wen u wake up dat mornin??.. She hang d call quickly I send her txt wit "dat ring wey u wear 4 finger use type d acc no. go change am e be lyk say e don rust. Ok u no knw say jazz dey fade??" She reply me wit beta curse wey mek me fall 4rm chair laffin.. Months lera.. I see dat her number 4my whatsapp, na I hail her she say I put her tru stress wen she tink say she don jam maga. I tell her say her kinda scam still b apprentice 4my workshop.. We lera bcame friends sha! |
Na only 4 nigeria na I see soldier wey dey dey online 24/7.. 2go,whatsapp,bbm. Well,anytym I ping am.. "Babana,morn sir!" Him go still reply me "otondo hw u dey?" Am like.."4 ur mind u dey hear dey fight boko ba??.. And his bbm profile is showin listening to "drake-worst behaviour.mp3" Smh! |
D last girl I wooed.. "Hey! I've bin seein u around ma hood lately, I dnt knw u neither do u knw me. D last 3 tymz I walked pass u I was so shy 2 say hi.. wen I got home I slapped myself several tyms,fix ma self up and vow neva to repeat dat mistake again so I get a mirror and practice 1 of dos Brad Pitt's killer move. But immediately I saw u naw I seem 2've lost all d confident again. I don't wanna go home slappin maself again my face are swellin up, lemme b shy enough to admit dat I like u, nt bcus ure btiful or bcus u gat more curves dan a race track. I jus lyk u naturally and nothing more. I pray I d'be confident enough to ask 4 ur name d next time I meet u"... And wen I was leaving she turn around said 'Mary'.. I replied tnx but u wud ve save it 4 d nxt tym.. She smiled shakin her head.. And I knew I've won dat conversation. So d nxt tym I saw her she started smilin seein me, I blocked her and said "hi miss mary" she replied hi mr.. ?? (I cudnt let her finish d "hey I dnt even knw ur name" line she was abt to come up wit).. I handed over my cellphone to her wit dis line I saw on d internet " dat phone I jus gave have a cute problem, can u help me fix it?? She asked wat was d problem and I said "it doesn't hav ur number on it".. She hit me on my arm wit d "ure funny line" line. And wen she was done typing her digit I collected my phone and leave wit d "tnx, I may b convinced to tell u ma name d next tym I call".. She was like "aww! Naw ure confident ryt?? While smiling... And I replied "I wud tek dat as a compliment" while leavin. |
Go and read ur books.. Junior!! |
Nice sript.. U play d role of d infected victim and...BOOM! End of boko! |
No vex.. Ur keypad no get numbers? |
Na him create himself?? |
Wen breeze blow, fowl nyash go open... |
jefflittlecent: are u going to isolate ur sef cos u are in relationship wit God? God is the only perfect being, remenber i said human not God.Guy ur piece is kul.. At a time in a dudes life 1 gotta kip rships aside 2geda wit it worries,insecurities,doubt,trust issues and focus on oluwa to achieve gr8ness or get to d zenith of wateva path u choose. Nigga, somtymz tryin to figure out all dos stuff up dere so perfect wateva rship uve got pose to be a drawback for berra planning |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 59 pages)

