EXLOVER's Posts
Nairaland Forum › EXLOVER's Profile › EXLOVER's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 102 pages)
. |
She will get a job immediately at Aso Villa |
No one does it Better. |
Burna Boy is now a mansion owner o Enoch07:I nor sure say their two still dey relate as before, or maybe covid 19, the babe dey kpansh that way on steady, Burna Boy dey hear dey smoke and make music. Maybe kpansh some area things. |
Everyday i keep hearing billions in this country not even Naira but Dollars. Oluwa wetin dey occur with my account officer for heaven naw, I just need like 300million before this year end abeg. |
PDP or APC they just have one thing in common, just to secure the bag, and make the rich get richer and the poor to beg for survival. I will never go out to vote for any politicians again in my life, I rather go back to secondary school and go cast my vote for senior prefect that any Nigeria old nonsense politician. |
HuntSon:Face your front |
Mamzi:sweet in the middle |
lefulefu:dessert. |
Iceberghill:nice one man, wahala for who nor like yansh o. Who die na loose o. |
Efcc net dor catch big fish. � The man dey smile because he know say Efcc is the definition of "The scam is scamming the scam Nowadays". He case better pass Huspuppi. The claim real Estate, Bitcoin, Car dealers, Record Label boss, NGO, Hotel owners. Etc. But dig deep, you go know wetin them dey do |
This life nor balance i swear, if i call this one for street she go make yanga for me o.
|
I love soft ass, never understand estimate the power of ass
|
some billionaires that love yansh Atiku Abubakar Mark Zuckerberg Dangote Me Exlover Otedola
|
ZINIBANKS:Zini Lol... i can't kill myself
|
Highly spiritual, juju or not we go enter. You can see the guy is under the anointing, he feel safe on that ass, he grabs it with passion
|
I really don't know why some guys choose to be gay.
|
If you don't like yansh don't bother to comment here or don't come here to criticize the Op or the thread. Me i love yansh wella, yansh dor put me for trouble, yansh dor still comot me for trouble. My love for yansh Is so strong, sometimes when i see good yansh i cry and Wish to have it. They was a time i dreamt of like 200 yansh chasing me, I woke up it was just a dream. I'm so obsesses with yansh, I'm yanshdicted, I don't joke with it, sometimes when slim yanshless girls go through my gallery and see yansh, they get discourage. I love neat and beautiful yansh, it doesn't need to be too big. I'm going to post some pictures, you can share yours too my fellow yansh lovers. #StayTuned
|
Award for DemoCrazy. The op, The mod, The FTC, The LTC My phone My network provider And my landlord etc Are all mad, they all deserve this DemoCrazy Award. |
It's better for one to exile himself than to commit suicide. Hope they locate him wherever he is. |
Relationship or Marriage is sweet when you and your partner is doing well financially. Me : Baby, please help me get Airtel #1k card, I can't get it anywhere around the estate. I will give you the money when you come. My Babe : Honey, you know i don't have any cash on me, even the money i use to pay Keke sef, I borrowed it from someone. Naija girls just stingy and broke, even your spiritual wife for naija sef nor dey try, she nor fit give person wealth. |
Nobody get sense again for this country, even the old men them. |
As a Nigerian you must get yahooboy for your Whatsapp contact or Facebook friends list or even your hood. You can drop some of their motivational quote. **Respect who get but fear who never collect. **Girl wey nor fit spell my mess nor fit spray my perfume ** Girl wey dey carry body for my one room, nor fit enter Benz with me **Who soak garri for Morning fit eat fried rice for night. Grace. ** Girl wey nor fit soak garri with me nor fit eat pizza with me. ** The street na electric anybody fit shock **No newcomer for the street, 2seconds everywhere dor burst. ** Girl wey calm down go enjoy **Omo client scarce o, even miss call i never pick. Add yours please
|
You have been highing that girl since she was with your friend, but Las Las una wan just Bleep. Nothing much. Leave or loose your friend. I don't see any relationship with someone my friend was dating or fvcking, bro you just have no respect for John Thomas. Just fvck her codedly and move on. |
I can support my wife to be an actress if only she's playing the role of Patience Ozokwo. I can't imagine my wife kissing Jim Iyke or Ik Ogbonna. |
Effection, that was my ex, I know how much i spend to treat it, from native drugs to modern drugs, that money that reach to buy taxi. � |
victorian:This one na educated version of Onyi |
CallMeGrace:What are you feeling like? Mtchew |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 102 pages)

