Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,741 members, 7,824,137 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 12:07 AM

Eyecleanser44's Posts

Nairaland Forum / Eyecleanser44's Profile / Eyecleanser44's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)

Politics / Re: 2023: APC Rakes In N21.93bn From 22 Presidential, 105 Guber, 1198 NASS Aspirants by Eyecleanser44(m): 9:56pm On May 06, 2022
Aswear! Tinubu did nothing as Lagos State Governor

Politics / Re: Osinbajo & Tinubu Meet & Greet At South-West Leaders' Meeting (Photo) by Eyecleanser44(m): 9:45pm On May 06, 2022
Aswear! Tinubu did nothing as Lagos State Governor

Politics / Re: Simon Ekpa Condemn's Ipob DOS For Today's Sit At Home. by Eyecleanser44(m): 9:01pm On May 05, 2022
(The day i almost got raped)
part 6
chaii abeg wetin really be this?
as the thing be this morning so,
naso i rush around 8am dey go my normal beans and bread shop.
The thing do people say me baba olowo still even dey around upon all this rumours make dey fly round say i dey among all those rapist dem.
Oboy i tell una say i no even mind dem self,
as i just eat finish come outside dey pick my teeeth for broad road like who just loose him job,
na there i even stand dey reason my next movement,
before i know,
i tell una say that rosemary neighbour make been see me live with her clear eyes dey carry boxers and trousers dey excape run.
Oboy I tell una say na that same time she self just dey pass won go buy something,
naso she see me stand for road like who don craze.
Before i go know,
her sharp mouth don start to dey talk,
naso she shout
ahhh!
So you this imbecileee still dey alive?
I even think say dem follow carry you go kirikiri self?
Which kind thing be this self?
See as you be self!
Like who him life don useless!
As you carry wide belle so like aligator lizard so.
Na people like you suppose dey work for mortuary dey carry dead body up and down morning afternoon and night,
as you keep face so like mr greenwood for all this white people their country
hahahaha
laugh won kill people make dey inside where i been dey chop bread and beans
i tell una say all of dem laugh because dem just know say the way i go take reply her go bad.
But the thing do dem like say na film as i no even answer the woman self,
naso i troway face waka dey go front.
Before i know,
naso one guy shout.
Come o,
this one baba olowo no really talk anything so,
una sure say wetin this woman dey talk so no be true?
Oboy the thing shock people say first time person dey yab baba olowo and the idiot no even reply or talk anything,
him just only look am waka dey go front.
Chaii
naso one bros shout,
i no talk am say this one this guy dey answer baba olowo d long prick so.
I dey very sure say him really get a hand in wetin happen to rosemary so.
As things come take be for here the news say baba olowo for the first time in his life no gree answer person with that him bad mouth,
oboy i tell una say people shock!
So na true say indeed baba olowo self follow go rape that girl!
Chaiii wetin be this?
Naso i rush enter compound dey go my door,
i tell una say naso one of my useless neighbour make like to dey carry fake news spread up and down shout.
See am!
See am!
See as him go dey waka up and down like dead corps,
comon bright future you no get!
Na to dey patrol up and down to dey find people pikin make you go rape!
Hahahahaha
laugh won kill people
i tell una say shock wave catch me once,
my mind no just fit think!
Chaii see as i don go cast myself for area
as things come take be for here
naso people don even dey gather theirself say since police no gree do anything about this baba olowo case make don dey fly everywhere so,
na to just go gather people,
carry better sticks and bamboo find that useless baba olowo dey go him house,
bring the fool out by force!
Give am all those french people their strange beatings
oboy i tell una say as dem don almost gather finish,
naso another rumours spread say,
rosemary has gotten her self and have finnally said the truth!
Say most of the guys make rape her na all this their supermarket custormers dem be,
say make dem leave me say i no dey among the rapist dem!
Chaii the thing sweet me die,
how come she no gree tell them the truth?
Just as the rumour dey spread,
naso i been dey see for TV as dem dey carry,
mr okoroemeka,
chewwbacca
darmy larey,
some of the vigilante group.
I tell una say na only mr okoroemeka do face so like person make won cry,
the rest na bone all of dem just serious dey bone like who just go drag land!
Oboy to tell una say mr okoroemeka never even comit crime before for him life,
but all this chewbacca and this concubated darmy larey of a guy na constant jail prisoners dem be,
dey are used to going to jail,
so na their usual place be that!
So the thing no even shock or move dem.
As things come take be for here,
see as people dey complain how come dem get mind gather go rape one girl?
And dem know fully well say the girl is not strong enough to withstand all of dem strong strong prickkks,
hahahahaha
chaiii wetin be this?
See as rosemary take save my life!
But come o,
are you sure say she no really enjoy my banana?
How come she no gree call my name na?
Hmm,
oboy see luck o!
Before we know,
naso dem say the culprits have been given 7 years imprisonment each and 40 million each in surety.
Meaning even if dem go serve the 7 years finish,
dem go still surely pay 40 million each before dem go even think of to bail dem,
hahahahaha
laugh won kill me here,
hahahaha
abeg person like chewbacca go fit even pay 12 million self talkless of 40 million?
Hahahaha
na die baba dey be that o!
See come,
hahahaha
nmdndmnhgddheuernbvsghdnmuewbgdtdjker
NYSC / Re: Ebute-Metta Building Collapse: NYSC Denies Death Of Corps Member In Lagos by Eyecleanser44(m): 6:26am On May 04, 2022
Juju help Jim iyke and Don Jazzy to be famous, with a condition that they will never get married... and they stupidly agreed with the terms
TV/Movies / Re: Amazon Prime Acquires Jim Iyke's Movie 'Bad Comments' by Eyecleanser44(m): 6:24am On May 04, 2022
Juju help Jim iyke and Don Jazzy to be famous, with a condition that they will never get married... and they stupidly agreed with the terms
Politics / Re: 2023: Gbenga Olawepo-Hashim Officially Declares For President Under APC by Eyecleanser44(m): 6:25am On May 03, 2022
Juju help Jim iyke and Don Jazzy to be famous, with a condition that they will never get married... and they stupidly agreed with the terms
Politics / Re: Agony, Pains, As Kogi Workers Celebrate Sallah With Empty Stomach by Eyecleanser44(m): 5:42am On May 03, 2022
Okobola146:
State of mumu bello that wants to rule Nigeria in 2023

this govornor is the worst i have ever seen......

chaiiiii

Jesus christ
Celebrities / Re: Cubana Chiefpriest Shows Off Interior Design Of His Luxurious Mansion by Eyecleanser44(m): 10:40pm On Apr 26, 2022
mrmayoh:
Money is good. Make money when you're young

jowizaza papa get oil block for east....

why him no go get rich and enjoy life when him dey young?


all this na generational wealth ooooo.......
Agriculture / Re: My Bag Cucumber Dairy by Eyecleanser44(m): 6:55pm On Apr 19, 2022
Timiblanko:
This is good.

Cucumber is a water loving crop.
What's your plan on irrigation?

You should make enquiry about the pest and disease and the application of fertilizers.

Celebrities / Re: E-Money Gifts Portable Bundles Of Naira Notes At AY Live by Eyecleanser44(m): 5:56pm On Apr 19, 2022
abeg Liquorose....
which kind wahala be this?

Foreign Affairs / Re: NATO To Deploy Permanent Military Force On Its Border With Russia by Eyecleanser44(m): 5:59am On Apr 11, 2022
this is all i have to say for Putin and Russia.....

A single shot at a NATO nation, Putin and russia will receive bombardments from all angles


America and its allies are united now more than ever....
Politics / Re: Deji Adeyanju: Nigeria Needs Igbo President In 2023, APC Must Zone To South-East by Eyecleanser44(m): 5:45pm On Apr 06, 2022
okorogodwin4:
The bullion van Chicago drug Baron will not like these thread


he was the biggest problem Lagos state was facing when he was in power....

till date the state is yet to recover from it...


him been Nigeria next president will bring calamity to all citizen of this country....

he is an expert higher thief of a crook...

all he knows is to steal....eat....and be overgrown like a mammal elephant....

he never does care for the citizens as a whole even if they are all crying and dieing off....

the mugu hardly cares....

let him be casted out and never taste power.....

for his past failures speaks loudly about him...
Politics / Re: Deji Adeyanju: Nigeria Needs Igbo President In 2023, APC Must Zone To South-East by Eyecleanser44(m): 5:34pm On Apr 06, 2022
okorogodwin4:
The bullion van Chicago drug Baron will not like these thread


he was the biggest problem Lagos state was facing when he was in power....

till date the state is yet to recover from it...


him been Nigeria next president will bring calamity to all citizen of this country....

he is an expert higher thief of a crook...

all he knows is to steal....eat....and be overgrown like a mammal elephant....

he never does care for the citizens as a whole even if they are all crying and dieing off....

the mugu hardly cares....

let him be casted out and never taste power.....

for his past failures speaks loudly about him
Politics / Re: Deji Adeyanju: Nigeria Needs Igbo President In 2023, APC Must Zone To South-East by Eyecleanser44(m): 5:21pm On Apr 06, 2022
Igbo president will make Nigeria a global giant again.....

someone like Charles soludo the governor of anambra state can expand us to global heights....

soludo is the wisest governor i have really seen in the east....

if given the chance to be Nigeria president then am sure we will be on the same level with China,Japan,France,Germany,USA etc....

igbos are my sure bet on this...

tinubu aspiration should never ever happen if not then the whole country is all DOOMED!

igbos are my choice on this...

cheers!

Politics / Re: Deji Adeyanju: Nigeria Needs Igbo President In 2023, APC Must Zone To South-East by Eyecleanser44(m): 5:13pm On Apr 06, 2022
07kjb:
An igbo president will do well knowing fully well that much eyes will be on him

(2) IGBOS are naturally proud people he wouldn't attract shame to his name

3: IGBOS are very wonderful coordinators

4: igbos are not inferior to no tribe or nation,hence Nigeria will take back there place as the number one in Africa union and ECOWAS

5: IGBOS ARE BRIDGE BUILDERS

5: IGBOS HAVE GREAT IQs

6: igbos are good people

indeed you are 100% correct brother
Politics / Re: Fulani Herdsmen Clash With Ondo Amotekun Operatives For Arresting Their Cows by Eyecleanser44(m): 9:19am On Apr 06, 2022
Greetings to you all...
i work in mtn office and we have more than 25 NIN registration numbers and i can help you reactivate your blocked mtn lines without going to any mtn office to que in long lines and waiting for hours.....
i work directly with mtn and our office is located in ikoyi lagos.....
no need to visit us but you can just outrightly pay for it and we will send you a verified new NIN number so you can use to unblock all your lines....
we sell each NIN number for ₦1,000 naira only....
if i input my phone number here those their lines has been blocked from making outgoing calls wont be able to reach me....
so then if you really need your NIN you can simply drop your phone number here....
Stanley our sales admin will call you to confirm your request....
(please note)
do not accept any other person manipulating to be our sales agent....
you can verify by asking for his bank details so to be sure....
YOU CAN GET THIS FOR JUST ₦1,000 NAIRA ONLY!
after payment a new verified NIN will be sent to you instantly 100%.....
thanks.....
Science/Technology / Re: Aliens From Space Visited Igboland 2000 Years Ago.. by Eyecleanser44(m): 6:28pm On Mar 19, 2022
FeliciaOja:
My dear send me your email so I can send it there. Noah couldn't save everyone When he warned them about the flood They laughed and called him lunatic That's humans for you
please continue dear..... am loving this

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.