Ezeemilk's Posts
Nairaland Forum › Ezeemilk's Profile › Ezeemilk's Posts
1 (of 1 pages)
Stelvin101:so so on point dude |
no one can tell only God knows the truth.........never judge a novel by its cover. |
GoldenJAT:guy help me ask ooo....manner frm heaven |
Jesus is still in love wif u...confess your sin nd repent frm such devilish act..make sure u dont go back to ur commit. |
People will dump, reject u because they cannot afford expensive fin...u r jst too expensive for them ma guy, jst kip to ur vow with as he preserve a wandafull one for u nd a great future ...u will never regret it I bet u . . |
gift01: This week, I wish all Nairalanders the Best life has to offer to you. May all your reasonable pursuits be fruitful. Have a blast this week. May death not knock on our doors. Enjoy September as it winds down. Thanksa.....m.....e....n.. abeg u b better piking |
Timileyin: My Girl friend is calming the sitting in front is her right, me i dont understand ooo?guy no woman deserve dat sheet wey u yan...if ma gf no enter back, make she go hug transformer cos ma sis remains in front since na dia she meet her... |
Nawa oo.. as puna cheap to get now, na him one mumu dey suffer himself ?...make em am to make I show am way to obalande make to em rape too. |
Nonsense ..she needs Jesus |
nigerianvenom: soon,they will start fighting themselve.this is just the beginning, more will come when supporters of atiku,amaechi,tinubu,fashola and co join the war of words.hahaha... loser.. SAI PDP SAI GEJ 2015 |
D correct answer is 1100...take means to minus 1000 which makes u a debtor. Wen u add 40, u r still a debtor of 960.now -960+1000 gives u +40...now u have 40+30 gives u +70..now anoda 1000 means to minus 1000 frm 70 again which gives u -930. Adding 20 gives u -910 .adding 1000 again gives u +90..+90+10, gives u100...finally, adding 1000 to 100, gives 1100....final answer |
Omoh na side guy chop em pass oo when one mumu go dey for side as d main guy nd no puna for am...I am a virgin, I want to keep ma self untill we marry , I promise to reserve it for u ..dos are lies gals tel d good(main) guy when d side guy don tier to chop her....,eyaah!! , na all dis church 'good ' boiz dey suffer am pass. |
tensazangetsu: people's future wives fucking another guy and suckin.g his dick for years if i ever get married let me drop deadhahahahahaha...bros e no funny at ol cos if we look all dis finz, no guy go want marry oo..d worse part of it is dat some of dis gals denies dia main guy sex claiming to b virgin or born again, when wan mugu don chop dia puna tire nd d oder innocent bros go come marry second hand....lol |
safarigirl: break up with who? See this small pikin, na small children like that Zendaya for Disney na who you fit. Na sugar mummy things if you near meguy back up o before she go rape u..... |
Nija for life.....thunder fire all em d white peep em |
Hv never met u but from our heart, sincerely love and we pray dat u rest in d bosom of d almighty God.....rip |
Dreal1247: O God deliver this nation from ebola.amen |
1 (of 1 pages)
