Ezeigbo194's Posts
Nairaland Forum › Ezeigbo194's Profile › Ezeigbo194's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
Naija too make sense |
You killed it man...... Abeg feature me oo God make you bigger |
GOD THIS PHONE IS SICK |
victorels:Lie |
Please oo okaforchiedozie69@gmail.com |
NgeneUkwenu:Who is this clown |
PunkyVeer:All dem flat ass. Babes hating on a nigga for having what they dream of but sha bad belle is allowed You mean he shouldn't tuck in...... Shit you need Jesus |
Y'all speak like kids do u know who saraki is and the power he carries just wait and see it will happen like a movie |
Guy u are fat get use to it..... I done starve i don exercise i don do many things but still........ Just try to keep fit so ur body no go heavy you....... Fatness is genetic most times |
blessedly:Am on both plans but shit aiint working |
Its saying am not eligible |
1. Na for old age ashawo dey know the value of pikin. 2. Woman wey never see problem... Na im dey still hold breast run. 3. Woman wey dey find pikin no dey wear pant sleep. 4. Rat wey follow lizard enter rain, Na later é go hear am. 5. Na for afternoon dem dey find black goat. 6. Weather hot!! É No mean say fowl go lay boiled egg. 7. EYE WEY DEY CRY DEY SEE ROAD. 8. Pikin wey him mama back cross water, wey say him march fish, wetin him mama go march? 9. Small pikin wey dem carry for back no know say the journey far. 10. Person wey don faint before no be stranger to death. 11. Person wey chop belle full, no know wetin hungry man dey see. 12. No be as woman dey close eye enjoy sex she dey enjoy labour pains. 13. Yansh no get teeth but e dey cut shit. 14. Lizard wey fall from tall iroko tree, if nobody hail am!! é go hail himself 15. Toto water small, but é reach prick take baff. 16. IF GIRL TAKE HUSBAND DO BOYFRIEND, SHE GO TAKE BOYFRIEND DO HUSBAND. 17. Cockroach wey jam fowl, jam bad luck. 18. Na cricket tell him children say, No matter how ground strong, Them no go sleep outside. 19. Pikin wey say him mama no fine they use style call him papa blind man. 20. No be eye wey dem take chop eba dem take dey share meat. 21. Person wey use Elephant set trap, na him know wetin he wan Catch. 22. When Breeze Blow Fowl Yash Go Open. 23. STUDENT WEY READ NA HIM SERIOUS, BUT STUDENT WEY PASS NA HIM KNOW BOOK. 24. Dem no dey tell tortoise say race don start. 25. Dem no dey tell blind man say salt no dey for food. 26. Before you see monkey, monkey don see you. 27. Thief wey jump fence enter house where owner dey wait for am, no go jump again. 28. If pikin say he sabi die, him papa sef go tell am say him sabi bury. 29. Na wetin dey sweet for goat mouth, Na im dey kill am. 30. If e be like say everybody dey craze" na you dey craze. 31. Meat wey you dey forbid, no use your teeth cut am. 32. My thing and our thing no be the same oh 33. Na happiness dey make prick stand. 34. Na as goat stand for market dem dey price am. 35. Craze no hard to form, na the trekking be wahala. 36. Its a small world!! No mean say you fit trek from Naija go London. 37. No matter how hot your temper be, e no fit boil beans. 38. Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup. 39. Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap. 40. Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different. |
Sabrwahaqqo:Have fun in a holy way |
Sabrwahaqqo:Lol funny you |
Sabrwahaqqo:I think dey are having fun |
Am in a no sex relationship and am happy and she is happy so i see.... "no need for creating on her" fellow nigga's its all about the money.... Make money = get married = have sex anytime you want cuz she is now lawfully yours Premarital sex is a fast killer BE WISE |
Sabrwahaqqo:Brother if you see your so called Islam sister in a party you self go fear.... And am not making it up So sexy dere nyash dey soft die i no know y... ![]() Sabrwahaqqo:Brother if you see your so called Islam sister in a party you self go fear.... And am not making it up So sexy dere nyash dey soft die i no know y... |
And haters would say Photoshop
If buhari get mind make him self steal if eh easy dumb apc fools |
ALL HAIL BIAFRA THE LAND OF THE RISING SUN |
elookoo:Sex starved pervert....... Yoruba people and Bleep sha... |
susanokopi:Its baboon for the records |
PentiumPro:Who is this fat big fool..... U speak like a kid grow up |
jbazic:Your fada nyash idiot.... If to say na ur sister die u no go get tym to post dis crap..... Big FOOL |
StPete:Dope song WACK VIDEO |
Tkester:With 1 dry nyash as her dp....... FRUSTRATED indeed í ½í¸ |
. Life's short 
. Well, hell's not funny ... *zips zobo*