Faber's Posts
Nairaland Forum › Faber's Profile › Faber's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 201 pages)
See this one wey APC tear gas for eye dt year even as a sitting governor...men dey talk babies dey show face. |
There's no laundry shop in Nigeria that gets 200 clothes daily... Even if water and soap to wash clothes no dey the entire town, e no fit happen |
IyaebeTheGreat:Men are the easiest thing to get, yet the hardest thing to keep. You can get them easily today, they bleep you tomorrow,oya keep them na let me see you, na straight dumping they go dump you.. That's why, many guys don pump and dump you |
NLPoliceWoman:What of Rule 100, Ode...you don become policewoman now, IyaebeTheGreat, you go later become nairaland SARS... oloriburuku |
Shey una talk say Atiku and Tinubu are paddy paddy, why is Atiku now suing Tinubu and asking the court to declare Obi winner... Omo, Obi presidency go shock many, this country cannot boil because of one useless BAT, the courts have no other option than to declare Obi winner for national peace and to move the country forward |
Massiveglory:Oga that does not change the fact that there's no Yorubastard SAN or lawyer on the list, e get why 🤔 |
Yorubas betrayed Ojukwu... Awolowo, Col Banjo Obi ain't making that mistake again... Get lost op |
When they were chasing him, he was wearing black tie.. Immediately they catch am, the tie turned to blue and red stripes on his neck 🤣🤣 |
Same way, Oyetola is challenging Adeleke's university degrees |
Does it mean history is about to repeat himself |
Wetin Atiku want sue, when they jointly rigged Obi to 3rd position... So he no get case |
Nothing dey happen... God Almighty dey protect him The spirit of Odumegwu Ojukwu and Igbo heroes dey follow him bumper to bumper The very powerful haba Agulu deity of Agulu dey with him Karma is also fighting for him for his good deeds to country men and women and humanity at large... Right now even if you bribe the devil to kill Obi for you devil 😈 no go gree o |
If not for Obidients, politicians for carry us handicap again... But Obidients made it very hard to rig and also to survive after rigging. Next level now, is legal fireworks, many will still loose their seats through the courts |
MyVILLAGEpeople:Na Mkpurummiri dey worry you...pig 🐖, you dey ask me whether George Akume na Rev Fr, u for ask me whether Shettima of Borno na Rev Father, you no even say make you use Google search some stuffs as you claimed you were confused. You only use your phone to Google xxvideos.. Anu ofia |
MyVILLAGEpeople:Ask your papa na. Also ask your papa whether Mr. Moses Adasu was an ex- governor of Benue State and whether Mr. Moses Adasu was a Catholic Rev Father. Ask your papa or your village people 😎 |
I told urchins that the kind pressure US and UK will mount on Nigerian courts to render justice in Peter Obi's case e go shock many people. Una dey mess with Peter Obi, who get men everywhere...all of una go collect woto woto |
Ok, Nkanu East magic will never stand... Like Nkanu East like Obingwa...PDP dey craze. Labour won the two states with landslide |
PDJT:Wetin dey fear politicians now na BVAS 😂😂, Omo this BVAS good o |
Alex Otti just dey laugh Okezie Ikpeazu. Alex Otti don dey organize his team he will use to hit the ground running, once he is sworn in 😂😂 |
FromZeroToHero:Same bigotry that killed Tambuwal, na so Fulani dey behave, they only reason and think about themselves and their brothers alone. If you see as Atiku dey form James Bond that time that he clinched PDP ticket, you go begin think say he don enter Aso Rock already |
N3TRAL:Call FIFA, UN, ECOWAS... Stinking he goat 🐐 |
They carry us dey play for 24 yrs now...let Atiku, Tambuwal and co carry the party go North. PDP don die like this 😂😂 |
Your job as an APC urchin too hard bro...how many thread on Tinubu you don create today. This is one is your 15th topic today alone..on top 30k 🙆 Instead of me to be an APC urchin to defend Tinubu, I go become a bricklayer 😂😂 |
BOLATINUBU01:You wey get sense who translated Bible to Igbo and native languages no be Samuel Ajayi Crowther.. Get out stinking Ijebu-Igbo pig 🐖, go baff😎 |
ganisucks:US go support Tinubu way scatter US with drugs with Pablo Escobar...US never remember his matter sef. Na Trump matter dem dey now. As for Chimaroke, once LP Edeoga enters Enugu State government house, he will be arrested for killing Senator Oyibo Chukwu |
LeoDeKing:Ogbomosho Pig 🐖 Why is Tinubu begging US, UK even Egypt to recognize him. US problem now na Trump, when they settle Trump them go come for his matter...carry Tinubu enter Aso Rock na. He run go defense house Abuja, run from there go back Lagos, carry his certificate dey waka up and down go dey meet IBB, Tony Elumelu and co, Shame no dey catch you, anyways ashawo no get shame. You be Political ashawo like FFK |
dustmalik:We won 2 states already so what about we no get state, we no get senators , we no get reps...how far that line 😂😂 Shame don hold una abi |
LeoDeKing:Boluwatife, dem don swear Tinubu in? Why Tinubu dey beg US to recognize him as Nigeria president elect.. Pig 🐖 |
LeoDeKing:Ezi ohia you no see Obi in Aguleri Diocese erection with Soludu last week... Even as a governor Obi dey go church woto woto, I don sit beside Obi at CKC Catholic Church in GRA, Enugu, when Fr. Mbaka used to be there. |
OBIdients means one thing " those who believe in the political ideology of His Excellency Peter Obi"... Just like the Rastafarians believe in Ras Tafari, that's Haile Selessaie, former emperor of Ethiopia. I don't know why people are attaching Obidients to every dick tom and harry running under Labour party. Let me tell you many criminals and opportunists were also running on Labour Party platform across many states...we know them This explains why many people were at home yesterday. Peter Obi was not on the ballot...had it been he was on the ballot...we would have given him millions of votes than the one we gave him on 25th February. Peace✌️ |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 201 pages)
