Politics › Re: Ambode Commissions Ile Zik-sango Toll Gate Street Lights by famo19: 11:55am On Apr 13, 2016 |
WORK IN PROGRESS AMBODE MA BA SHEEEE RE LOOOO ... EKO ONI BAJE OOOO... OOOO BAJE TI TI TI TI  |
Christianity Etc › Re: Kofi Danso Gets Private Jet From Members As Birthday Gift (photos) by famo19: 11:54am On Apr 13, 2016 |
are u serious...... nice one man GOD bless your pocket Amen... GIVERS never lack GBAAAAAAAAAAAAAAA  |
Crime › Re: Man Arrested For Robbing A Prostitute In Benin, Edo State by famo19: 11:44am On Apr 13, 2016 |
lol  one day for the thief hmmmmm bad pple ...no where way dem no dey rob for naija now oga oooooo  ... frustration dey worry pple for naija gan now .... GODHELPNIGERIA@ |
Foreign Affairs › Re: A South African Complained Of Not Having Light For 2 Hours, Nigerian Guy Reacts by famo19: 11:41am On Apr 13, 2016 |
naija my places we dont have light for 4 days now u complaining chaiiii |
Christianity Etc › Re: Kemi Odukoya Shows Her Baby Bump by famo19: 5:07pm On Apr 12, 2016 |
oooo sharp gan ni |
Politics › Re: US Unveils 16 Richest Nigerian Politicians And Names Of US Banks They Operate by famo19: 5:05pm On Apr 12, 2016 |
|
Nairaland General › Re: Petrol Tanker Leaks Fuel At Oshodi - Pics by famo19: 3:47pm On Apr 12, 2016 |
chaiii wetin pple dey find na him dey waste oga ooooo... God help us in this country every thing is not just fix well... we need a good prayer .. letsprayfornigeria# |
Phones › Re: Slot And Its Phenomenal Response by famo19: 3:33pm On Apr 12, 2016 |
nairaland is the best i love this blog die and for u slot make una get brain oooo...cos pple dey para for naija now things r hard |
Politics › Re: Blackout, Cash Crunch Ground APC Headquarters - The Sun by famo19: 3:22pm On Apr 12, 2016 |
i swear APC scam us gan dem even get brain and lie pass yahoo boyz chaiiii... we r suffering gbaaaaaaaaaaaaa |
Celebrities › Re: Pictures From Olamide Live In Concert – New York Edition by famo19: 3:21pm On Apr 12, 2016 |
the guy just dey get hit upon hit ... nice one man |
Celebrities › Re: Olajumoke Orisaguna Relocates From Hotel To Luxury Apartment In Surulere,lagos by famo19: 8:17pm On Apr 11, 2016 |
ma jaiye looooo omo mi washere u r made to shine like that black kiwi shoe  |
Celebrities › Re: D'banj At Harold Akintomide Olamilokun’s Wedding (Photos) by famo19: 8:16pm On Apr 11, 2016 |
dbanj oooooooo i pray u have more hit like before.. much love baba  |
Phones › Re: The Fraud In Slot Limited by famo19: 8:08pm On Apr 11, 2016 |
Dont worry brother i feel the pain.... SLOT i beg no spoil ur name like LEKKI GARDEN OOOOOO ... Sharply call pelumi and do something first or else me self go tell ppple to avoid ur store that u sell fake product..... endtime store  |
Politics › Re: Sambo Dasuki Wins FG At ECOWAS Court by famo19: 5:13pm On Apr 11, 2016 |
lmao issok no wahala sha refund our money |
Health › Re: Mentally Unstable Couple Spotted In Abia - Photos by famo19: 9:36am On Apr 10, 2016 |
God help them |
Politics › Re: Fuel Scarcity- We Are Close To The Solution-kachikwu by famo19: 9:35am On Apr 10, 2016 |
i hate this country evryday lie upon liers we dont even know the truth any more |
Politics › Re: Army Sacks General Aliyu Momoh by famo19: 10:23pm On Apr 04, 2016 |
nice one i like that |
Nairaland General › Re: Man On His Kneels To Beg Rich Man In Car For Money In Lagos by famo19: 10:16pm On Mar 26, 2016 |
the leave of poverty in this country mehn no be here even me na 0 naira dey my hand like this |
Education › Re: Caption This Hillarious Photo Of How Freshers Pray When Dey Are Admitted And... by famo19: 6:08am On Mar 26, 2016 |
its tru oooo na so oooo....lol  |
Celebrities › Re: Flavour Strips Down To His Briefs by famo19: 10:55pm On Mar 24, 2016 |
omo ita omo yeeee booooooo  |
Politics › Re: Kiki Osinbajo Shares Lovely New Photos by famo19: 10:54pm On Mar 24, 2016 |
make up tinz shes sharp sha |
Jokes Etc › Re: Compilations Of Funny Ads by famo19: 7:25pm On Mar 24, 2016 |
end time poster  |
Crime › Re: We Impersonated Soldiers, Policemen, Says Suspect (photo) by famo19: 4:27pm On Mar 21, 2016 |
ooooo katastrophi ni nija yi sha everybody just dey find way to chop .. any way ... God bless nigeria |
Sports › Re: Mikel Obi, Odion Ighalo Arrive Super Eagles Camp For Egypt AFCON Clash by famo19: 4:24pm On Mar 21, 2016 |
i trust iwobi God help nigeria |
Celebrities › Re: Omotola & Her Husband, Matthew Vacation In Hawaii (Photos) by famo19: 12:11pm On Mar 21, 2016 |
perfect relationship  |
TV/Movies › Re: Mike Bamiloye Announces Launch Of MZTV, Nigeria's First Christian Movie Channel by famo19: 11:03pm On Mar 20, 2016 |
i like this man dieeeeeeeeeeee agbara ninla |
Celebrities › Re: Jude Okoye Reacts To Peter Okoye’s Explosive Interview by famo19: 11:01pm On Mar 20, 2016 |
oil and gas manager jude okoye |
Romance › Re: Bad Economy Affecting Our Business –lagos Prostitutes by famo19: 10:59pm On Mar 20, 2016 |
end time ashawo |
Romance › Re: When Does A joystick Really Stop Growing by famo19: 10:57pm On Mar 20, 2016 |
lol u no get sense if u wan kill urself cos of small joystick wake upman some girl like small tin na |
Politics › Re: Soldiers Ambush Boko Haram Suicide Bomber, Kill More Terrorists In Borno. Photos by famo19: 10:55pm On Mar 20, 2016 |
nice one to our army kill them all and collect everything from them...no to boko haram in naija# |
Romance › Re: Girl's Explanation After Boyfriend Caught Her In Bed With Another Man by famo19: 9:04pm On Mar 20, 2016 |
no common sense girl like ben  |
Politics › Re: 24 Sins Committed By Jonathan, Wike And PDP - APC by famo19: 8:29pm On Mar 16, 2016 |
that pdp for u na ...not a new thing  |