Education › Re: 2017/2018 University Of Ilorin Admission Guide Thread by fawaz050(m): 12:32am On Apr 01, 2016 |
MzLarem: pls do,maybe oyinbo go buy me sef..Naija ti su mi. C dis one,na 1 ethiopian dey bid 4 u fa |
Education › Re: Connect With Your Old Secondary School Mate Here by fawaz050(m): 12:30am On Apr 01, 2016 |
MzLarem: I go insult them,hail them again..how person go vex on top dat one..nd my skul mother get mouth,dats hw we roll  lols,na boarding fit u tru tru |
Education › Re: 2017/2018 University Of Ilorin Admission Guide Thread by fawaz050(m): 12:28am On Apr 01, 2016 |
MzLarem: oyaaa naaa..so dey don born u too then..o ti pe laye ooo Na me Direct the movie na. |
Education › Re: 2017/2018 University Of Ilorin Admission Guide Thread by fawaz050(m): 12:26am On Apr 01, 2016 |
DharmyYinks: Lolzzz.. Awon omo Chikki Chikki No wonder,she thin like spaghetti |
Education › Re: 2017/2018 University Of Ilorin Admission Guide Thread by fawaz050(m): 12:24am On Apr 01, 2016 |
MzLarem: barbie lemi man wo..shebi na koto aiye u dey watch. Lol,Ur tommy and oba adedapo own dey compete  |
Education › Re: Connect With Your Old Secondary School Mate Here by fawaz050(m): 12:15am On Apr 01, 2016 |
MzLarem: who 1st on light find trouble? U sef no fit Off trouble light abi  How your seniors take cope wit you sef  ,dem no dey beat una ni? |
Education › Re: Connect With Your Old Secondary School Mate Here by fawaz050(m): 12:12am On Apr 01, 2016 |
MzLarem: U av bad replies sha..between u nd fawaz050,who worse pass? I b dey learn work where my oga dey.Dharmyinks i doff my hat |
Education › Re: 2017/2018 University Of Ilorin Admission Guide Thread by fawaz050(m): 12:00am On Apr 01, 2016 |
MzLarem: as ur lordship pleases..if no be hols,we no go see u here like dis oo.. Hu tel u  .I dey find fresh chicks to do envagelism with ni  |
Education › Re: 2017/2018 University Of Ilorin Admission Guide Thread by fawaz050(m): 11:57pm On Mar 31, 2016 |
MzLarem: No mind am na, he don dey wear designers na.. na OLX i go put you Last Last |
Education › Re: 2017/2018 University Of Ilorin Admission Guide Thread by fawaz050(m): 11:55pm On Mar 31, 2016 |
DharmyYinks: Lolzz... I dy inside lagoon dey hail u too. 
Na from der mouth I inherit am oo.. Greeting Science neva dey.. maybe dis Indomie generation go meet am Lol,wetin consign indomie generation kon sha ti wo ben10 kon deh je indomie, e.g Mzlarem awon Omo Fudu  |
Education › Re: 2017/2018 University Of Ilorin Admission Guide Thread by fawaz050(m): 11:44pm On Mar 31, 2016 |
|
Education › Re: Connect With Your Old Secondary School Mate Here by fawaz050(m): 11:37pm On Mar 31, 2016 |
MzLarem: Same here..Lolz,I was d class disturber than nd my name no dey enter noise maker cos I'm every1's favorite..I can pick on any1 anytime, d day my mum came to skul..one mumu gal asked if she was my real mum nd told her dat I bully too much..mumsi kon dey scold me..wen she left,I stood in frnt of d class nd insult d gal ehn.. Eeyah Poor Gal  She will be like Ayaf die today Ayaf meet my nemesis  Revenge to badt  ) |
Education › Re: 2017/2018 University Of Ilorin Admission Guide Thread by fawaz050(m): 11:28pm On Mar 31, 2016 |
MzLarem: U never die yet,remain small..wait Itaff do,Leave dat slowpoke jae |
Education › Re: Connect With Your Old Secondary School Mate Here by fawaz050(m): 11:20pm On Mar 31, 2016 |
MzLarem: when d principal is like that,hw will d students be? Chai..now I see waat made u dis way.  Fashola haff change us.EkO Project things.It really transformed secondary schools in lagos He introduced it when i was in senior school Though. I wonder what U Look like back then Your class mate will be like Lolade, Omo to gbe tenutenu yen   |
Education › Re: 2017/2018 University Of Ilorin Admission Guide Thread by fawaz050(m): 11:13pm On Mar 31, 2016 |
MzLarem: Gbayi! Ur own G.p go be 5.2..UIL go dey owe u. Lol,Ameen.Thanks |
Education › Re: 2017/2018 University Of Ilorin Admission Guide Thread by fawaz050(m): 11:11pm On Mar 31, 2016 |
MzLarem: yes,find me a job..omo baba buhari,elenugboro! *in Mama P's voice*Chahay I don die  |
Education › Re: Connect With Your Old Secondary School Mate Here by fawaz050(m): 11:07pm On Mar 31, 2016 |
MzLarem: Lol..ur principal. We used to Call our principal Iya Party then,She Loves Partying than being a Principal   She Even goes to Parties On weekdays when she should be in Office.. Na we dey help r Offload coolers from her booth. We go first chop d ajeku come help r wash d coolers |
Education › Re: 2017/2018 University Of Ilorin Admission Guide Thread by fawaz050(m): 11:03pm On Mar 31, 2016 |
MzLarem: ur memory is 99Gb..chai!  Best oF Luck |
Education › Re: Connect With Your Old Secondary School Mate Here by fawaz050(m): 10:50pm On Mar 31, 2016 |
MzLarem: No wonder u be like dis..awon omo skul 2..NineEleven. U don no me b4  ..Hu gave u my details  |
Education › Re: Connect With Your Old Secondary School Mate Here by fawaz050(m): 10:33pm On Mar 31, 2016 |
MzLarem: No wonder what oo? Is urs a boarding skul also? No wonder ur mouth is sharp like razor. Boarding bawo,Igboro lawa  |
Education › Re: Connect With Your Old Secondary School Mate Here by fawaz050(m): 9:56pm On Mar 31, 2016 |
MzLarem: Sapati ni..its in ur body..
Mixed nd its in ikorodu. Chaiii,No wonder!
Ours is boys Only |
Education › Re: 2017/2018 University Of Ilorin Admission Guide Thread by fawaz050(m): 9:24pm On Mar 31, 2016 |
MzLarem: why re u asking? Jst say u wantu mark register.. Aren't you writing your exam tommorow? |
Education › Re: Connect With Your Old Secondary School Mate Here by fawaz050(m): 9:19pm On Mar 31, 2016 |
MzLarem: Lolzz..so we even av something in common..Big head..
Went to Government college also nd our uniform is white. Girls Only,Abi? Which Govenment college?Lalupon,I Presume  |
Education › Re: 2017/2018 University Of Ilorin Admission Guide Thread by fawaz050(m): 5:30pm On Mar 31, 2016 |
MzLarem: ehyah..comman gimme small out of ur 288 na. U be clown  |
Education › Re: 2017/2018 University Of Ilorin Admission Guide Thread by fawaz050(m): 5:29pm On Mar 31, 2016 |
MzLarem: Yay!! Nd my pastor told me d same thing oo..Dat I'll nt even need post utme to get admission. exactly,i even hear from haywhy sef say if person score good like that dem go give am double promotion to 200l..just go n buy galamustgo while i lobby with d score doublers  |
Education › Re: 2017/2018 University Of Ilorin Admission Guide Thread by fawaz050(m): 5:25pm On Mar 31, 2016 |
MzLarem: Jeenah,let me give u a friendly advice..flee from d devil..as for u egbonkegbon,God is WASHING you. Ayaf repent tey tey  ..I just want to do Evangelism wit her ni o |
Education › Re: Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants by fawaz050(m): 5:20pm On Mar 31, 2016 |
MzLarem: Lmaooo..u no go shit IJN Ur won Pooo go solid pass the great chinese wall.. |
Education › Re: Rep Your Secondary School;who Knows, You Might Meet An Old Schoolmate by fawaz050(op): 1:15pm On Mar 31, 2016 |
thagift: Our Lady Of Fatima College Auchi. Really?its somehow funny sha |
Education › Re: Rep Your Secondary School;who Knows, You Might Meet An Old Schoolmate by fawaz050(op): 12:55pm On Mar 31, 2016 |
|
Education › Re: Connect With Your Old Secondary School Mate Here by fawaz050(m): 12:53pm On Mar 31, 2016 |
Government Senior college,Surulere lagos Our Seniors go dey form Angel  cos our uniform be white and white i Remember when i was in Js1 one of my teachers said you dont make noise here in surulere,i was now thinking that,even if they want to kill me i shouldnt shout abi  .the teacher no say na orile boiz plenty for d skul the funniest thing is that he was residing at Orile too  he come dey 4m dey chop our eyes for surulere. Dem neva born any skul wel 4 District 4b |
Education › Re: Rep Your Secondary School;who Knows, You Might Meet An Old Schoolmate by fawaz050(op): 12:46pm On Mar 31, 2016 |
Someone has Opened a similar thread before me..eeyah
fynestboi u fit close this thread o  |
Education › Rep Your Secondary School;who Knows, You Might Meet An Old Schoolmate by fawaz050(op): 12:34pm On Mar 31, 2016 |
I attended the Baddest,Most Veracious and the Proudest school in the whole of District 4b Lagos. I am a Proud Alumni of Government Senior College,Surulere  U NKo |