FazzyKachi's Posts
Nairaland Forum › FazzyKachi's Profile › FazzyKachi's Posts
godoluwa:Who dem be Biko? |
DamZik:Lolz_ Amaechi might even be PDP's intel inside APC sef_ Who knows_ Cause that Amaechi can't be Trusted_ Even APC/PDP politicians can't be Trusted sef_ Dem dy fight for dia Own Generation_ |
ShoutOut to APC/PDP wailers_
Naxoo we go dey wail dy go_
Dem go dy use us chop, Feed, Party, Travel_
And yet, some stoopid people will want to die_
For 2k for Election Campaign_ #SavingMyHEAD_ |
Smh_ This Man should start Working Asap_ And stop Blaming PDP for anything_ PDP era na History_ Buhari matter sef tire me_ Na xoxo PDP dz PDP dat_ Then Tinubu go enter with_ Tomorrow na Lai Mohammad Both Blaming Fuel scarcity on PDP_ Omo, we don taya oh_ Start to work and Save us Cheap talks biko_ We want to stop Wailing_ We know say Una Like to talk bout Past tense_ Dz is 21st Century, Move to Present and Future Tense biko_ Sai Baba FYI $1 = #340 |
hmuhammad:That's the Problem_ 50% of Muslims and Northerns just don't want us to say a thing_ I wonder why dy bigot you kwa_ DumbHead, I don't have a Problem with investing in Agriculture, I'd have a Problem where Buhari say's a thing, Lai Muhammed interpret the other way. BlindFool, The Group is Buhari Youth Organisation and simply means, 100% sure of Buhari's Support! Presidency said "Nigeria is Broke". Q1- Where dem get the money from na? Abi na from dia savings? Anyway, NL give opportunity to Ungrateful opportunist__ #Ewu #BrainWashed |
Nigeria is Broke! Nigeria is Broke!!
Buhari but why?
Acquired 2,134 hectares for Agriculture and yet Nigeria is still broke?
A plot of Land in Abuja is almost #15m_
As for me, Buhari Youth Organisation belongs to Buhari_ Only God will save us_ |
Linqsz:Dude, Yo so stoopid and Lame_ NL gave you a medium, guess you chose d negative part_ GrowUp man_ So much for Common sense_ But Common sense isn't common! Smh_ |
kizitokings2018:Eg- Jagaban Himself. (:- I no call name sha_ |
Sheun Shagari Banned for Life. That really interesting oh_
Why them no fit do em nowaday? Corruption still rocks anyway! |
naughtynaughty:She's richer than everybody in yo Generation ATM_ So why yo hating? Concentrate on ur success and buy her Expensive weavon when you'd become Rich and Famous_ GrowUp man_ GROWUP |
son4century:As na only me dy get Sexual intercourse for Planet Earth nah_ Lemme Guess, yo so holy that you haven't had sex before right? Don't just come here and Judge me like yo know me_ "Hereditary and Progression of sin"? Listen to yo self man_ Nextime you'd have sex again, I pray yo words"Hereditary and Progression of sin" open yo ass out xo you'd be exposed! Smh_ Continue forming Saint! |
Ayodeji2k14:Chai_ Brov, you can't be serious_ Since all my Life, na xoxo White Sperm I dy release nah_ Does et means, I won't have a Male Child ni? Make u better stop that play oh_ Cuz I can't allow pple Dig my Dautas only without my sons digging oda pples dauta too_ ![]() |
Goke7:Goat_ Goan sleep! You're Pointless_ NL gave you a medium_ And you misused it_ Goat_ |
omowolewa:LMFAO_ Nqqa no make me Laff much! I go in Peace bro but e no pain me 0000.001% |
omowolewa:Smh_ Common Sense is now Expensive ever since Dollar as increased_ You need Common sense_ |
Goke7:Common Sense is not Common_ Receive Sense IJN_ |
Peruseman:You're a Human with a beastHeart_ Yo so so senseless_ Ahbeq you see were them write IGBO people for the Hope for Nigeria? I won't blame you. I'd blame NL for given you the medium to download your nonsense! Just want to join caucus(so dem go know say you don comment). Better GrowUp before you start doing otherwise! Maybe your Village people as remembered you, so yo typing nonsense is mandatory_ God go punish your Village people_ Amen for your Sake! |
Na the Change were we ask for ba? Nobody should complain here_ APC = Party Built on Lies_ Buhari is now faster than advanced Flash, See the way he Asap tweeted bout Belgium Attack_ And APC Rivers they ask for refund_ Them no tell them say Money Paid are not Refundable? God Have mercy_ |
Thank God he isn't my Father_ If not, The man for die when I see this picture_ He must make sure say he bow for my mama_ #Nonsense _ Doing all this for his Political ambition_ |
You dare not walk freely around school environ! Just one Gun shot, Damn_ you go think say na you dem dy target! Why will you be engaged to something that you can walk freely with? Even your So-called Group might want you down sef_ #ThinkTwice #YouDieOnce_ |
Anyday anytime_ na MTN. Corruption inside MTN too sef! |
Ahbeqi_ let d truth be told!
This Dude Smashed David_
Mehn, David got Speechless/Word less!
Damn_ He put David for him Place! |
igwe123:Thanks man_ Unlike some Goat for NL were go use smallest medium to popular! |
lukency:Oga before u die of IBP, lemme clear you! Sharing Formula or not_Ogun state stands before Taraba anyday anytime! So before you start saying nonsense, someone useful already cleared my doubts! Use ur head next time_ Xoxo |
wellmax:You're the man_ Thanks for d breakDown! |
wellmax:G! No got no chill at all? They couldn't pay dia workers? Whose fault? Osun Government_ And Mr.KnowAll, hope you know #6M can't even do anything in Ejigbo talk less of a State! Before you start claiming KnowAll_ Osun State has etz own Acct, why couldn't dy pay dia Loans so et won't affect dia Allocation from FG? |
This is how the matter abi na Case will go on for a year,two years and until it finally dies off_ You'll say I told you_ |
How can FG allocate #2.1bn to Taraba and #1.81bn to Ogun? Smh for dz Government_ Anyway, na Change era we dy xo_ Make we all Suffer/Enjoy the change till 2019_ Lwkm for Osun #6m_ Apc state for that matter! #GodGoHelp Xoxo |
Babstobex:Na my own opinion tho_ #FreedomOfSpeech_ #FreedomAfterSpeech_ |
The same way when you go to Yankee_
And yo seeing tall building with interlocked roads_
Na xo yo sef go Stand,xo dem go Snap you too_
So yo go fit Upload for FB,Twitter,Whatsapp,etc_
Just to make dem know say,you don Arrive_
God help Us so we won't embarrass ourselves_
Which might turnout to be Insulting to our Nation_
#EveryDisappointmentIsABLESSING_ XoXo_Xoxo |
Take my advice_
- Those Passerby are passing through your life just to deceive you.
- Them won Just waste your time,so you go dy find resemblance.
-And here is the true, You look like Wizkid(LMFAO)_
-Lastly, God will help you! |


