Felix2018's Posts
Nairaland Forum › Felix2018's Profile › Felix2018's Posts
1 (of 1 pages)
YOU NEVER SEE ANYTHING YOU GO SO LAMENT ABOUT THIS EXPLOITATION WAY NIGERIANS THEY DO THIS DAYS. WHY U NOR LAMENT DURING THE TIME OF BETTER GOVERNANCE. TINUBU NA DEVIL INTERNET ONE OF THE WORST EVER NONE |
politics at is best look out how sportsmanship work in real politics. We can never be like them know matter how shame on our rulers who call them selves leaders |
Why is it that it's just Obi or Obident una nor get work ooo. You people are just making this my oga more popular. make una tell reno abi na renunu say make e contiune dey talk. Obi is just going popular by the day. |
This is always an APC slogan, always putting blame on their predecessor for the atrocities they committed. Buhari blame Jonathan, now our Oga and is Chose are now blaming the Buhari that brought them to power (WELL NA APC SLOGAN BI THAT) |
THIS NA JUST THE BEGINNING OF MANY ATROCITIES BY THIS GOVERNMENT THEM WAN FINISH THIS COUNTRY |
I NOR KNOW WAY WE NIGERIANS THEY ALWAYS THINK BACKWARD UNA DEY TALK ABOUT POLITICIZING WAITING DEY POLITICIZE WAY HIM TALK. HIM THIEF MONEY NO EVIDENCE THEM SEE GUN WITH AM NO EVIDENCE ATTEMPTED MURDER NO EVIDENCE NIGERIANS UNA LIKE THE KIND LIFE WAY UNA DEY LIVE ABURE THEY SPEAK THE TRUTH |
NA WAITING THE PEOPLE WANT BI DIS LIARS AT ALL LEVELS OF GOVERNMENT MAKE UNA REMEMBER SAY UNA VOTE FOR AM ![]() |
This is what they ask for (Jagaban); and that is what they got ![]() |
Maturity is the state of the mind age is just a number how can a old brother act like this CR7 NOR MATURE |
![]() |
1 (of 1 pages)