Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,137 members, 7,849,557 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 12:50 AM |
Nairaland Forum / Femiyonse's Profile / Femiyonse's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 17 pages)
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 9:24pm On Mar 10, 2017 |
Efe for d bar... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 9:03pm On Mar 10, 2017 |
House mates the friday arena games starts now....ghen ghen....... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 9:21pm On Mar 09, 2017 |
Nairalanders wetin dey happen for bbn....no lyt here since morning |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 3:48pm On Mar 09, 2017 |
Threebear:..oga must u snap ur room for us to see? We don see say u dey use flat screen tv....wehdone sir 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 2:27pm On Mar 09, 2017 |
PrincessKab:...sims nairaland don turn to zoo pr den...full of animals...abi which one be threebears? And dat escaped antelope(cutejude) I hope he finds his way bk to d cage cos children cant wait to watch... 11 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 2:15pm On Mar 09, 2017 |
CuteJude:....thank you..... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 1:56pm On Mar 09, 2017 |
CuteJude:...thunder fire ur scrotum....i look like efe to u or y u dey envy me again... 4 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 1:53pm On Mar 09, 2017 |
Princesskab 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 1:50pm On Mar 09, 2017 |
Hello princesskab 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 1:49pm On Mar 09, 2017 |
Hi |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 10:13pm On Mar 08, 2017 |
yunafa:.....lol.....yunufa Sai akuri...d tin tire me sef....Dem jst dey chop n drink do rubbish....bt I hope it gts more interesting tomrw unto d wedding tins...I rembr somtyms last week during Debbie's DS she begged big brother dat even I she dosnt emerge winner, dat biggie shld jst allow her to remain in bb house till d end. I looked at her n inside I was like....seriously? She wants to feed fat on bb. D truth is our fun is wat cause Dem tension ND their fun is our boredom..... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 9:39pm On Mar 08, 2017 |
Threebear:....hmmm? Really? And y Dem still come pursue Dem go house Na? 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 9:34pm On Mar 08, 2017 |
Ugosample:.....aswear expect a designer shirt from Aba vry soon with d ryt up...WHY ALWAYS KEMEN....lol.... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 9:29pm On Mar 08, 2017 |
Omo.....na ladies full ds thread tonight.......all ma ladies..... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 9:25pm On Mar 08, 2017 |
Ayokunleayoolashakirudeen:.....olamide supports bisola, phyno supports efe..... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 2:57pm On Mar 08, 2017 |
Princesskab papikush donbabajay 1bkye enemo Akthedream cutejude Oyinda I greet Una all oooo.... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 5:08pm On Mar 07, 2017 |
Toposh:...pls toposhi abi wetin b ur name....do urslf a favour n leave our honourable princesskab alone. She's bin doin a great job here...be kiafu ooo.. 4 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 4:57pm On Mar 07, 2017 |
whiteprince:...where u dey all dis while....i am d new HOH... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 4:03pm On Mar 07, 2017 |
Sammiejo:...bros pls anyone for 5k...i nid it badly nepa nor dey try |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 3:57pm On Mar 07, 2017 |
Oh lawd.....pls make me a celebrity like princesskab on nairaland too...... 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 3:46pm On Mar 07, 2017 |
PrincessKab: 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 3:04pm On Mar 07, 2017 |
Donbabajay I respect u sir..... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 2:59pm On Mar 07, 2017 |
PrincessKab:....princesskab can vex ....me jst dey play pranks o.....as I want mke peace for reign.....ur doing a gud job here.....weldone....sorry for mentioning u togethr with dos escaped antelopes.... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 2:54pm On Mar 07, 2017 |
sleepyeyez:...noted sir...how mch ur mb remain.....hope ur 2mb finishes soon den there will b peace here...ass n balls!! |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 2:48pm On Mar 07, 2017 |
paulosp:.....admin sef dey vex... .....street don take over now....oya mke dem commot for road....else dis thread go turn to sambisa... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 2:41pm On Mar 07, 2017 |
sod09:.... ....nor mind Dem....dem jst dey try press my savage button..... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 2:35pm On Mar 07, 2017 |
I wont let u guys drag me with you into ur insultive net. I'm a peace loving guy....wehdone sirs..... 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 2:30pm On Mar 07, 2017 |
sleepyeyez:....Odeh? Wats dat supose to mean? (in uriels voice)....yo man ur stupidity is in piles....ur mumu no get part two as u don fall for my tricks.....anyways I impersonated to mke peace reign....bt ur so dumb to GT dat... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 2:16pm On Mar 07, 2017 |
sleepyeyez:....bros Na boxers u wear or school shorts....shift go one side, u dey stand in front of my TV. If belle ache u den go swallow acid... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 2:11pm On Mar 07, 2017 |
(in efe voice) Oga Akthedream if Na so u dey behave for real life enh.....i pity ya gehfrnd.... 7 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 2:03pm On Mar 07, 2017 |
(in Bally's voice) omo.....animals full this thread o......even as I try form mod mke peace for take style reign.....person still dey follow flex muscle.......akthedream wehdine sir!!!!....wound yasef..... |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by femiyonse: 1:39pm On Mar 07, 2017 |
Users please be reminded that the mods are watching closely, esp on this thread due to continuous reports. Actions will be taken immediately. Thank you! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 17 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |